TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:30pm On Jul 31 |
scondy: As in...I found it odd too....like haba....and se didn't even join in or engage them ...sat with straight face looking front...pple dey She no wan make Kamsy overtake Goddessa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 1:12pm On Jul 31 |
safarigirl: Abeg o, na Araga be Kamsy crush, no be Araga dey crush on Kamsy That's true.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:56pm On Jul 31 |
Araga and his crush, I hope Goddessa don see wetin she dey find now, Kamsy go take over soon....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:54pm On Jul 31 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:40am On Jul 31 |
safarigirl: Kamsy? That one no get mind, she no be dom sef.
You see as Araga talk say if he dey party, na she he dey find, but she dey ignore am and he no like am.
Where Kamsy wan see road? That one go just hold her first crush, Chimsom, and maybe Gerard Kamsy has got to step up, but Goddessa was kinda giving Araga a free pass to dance with other gals, if Araga takes the free pass there might be an inroad for Kamsy.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:34am On Jul 31 |
This banter between the guys is crazy... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:30am On Jul 31 |
scondy: This Araga dey craze,,,,,, Wetin he do.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:28am On Jul 31 |
Goddessa be like all this gals wey like to start fight just for the thrill of make up after fight, when the light goes out this night, Araga will be in serious "trouble".... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:27am On Jul 31 |
bentenny: See matter😆😆 Biggie please grant my wish with 4 troublesome damsels on Sunday. Who is the other gal crushing on Araga the gal needs to step up make she for shake Goddessa o..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:25am On Jul 31 |
This is becoming boring, can Kayode save us and pan the camera to something interesting.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:23am On Jul 31 |
safarigirl: He no dey explain
She dey beg am make he sef rock girls, make e no be like say na only she dey dance with men, and he’s being a faithful man. Goddessa is angry that Araga wasn't angry that she was dancing with other guys. Araga might need to change course o before this gal give him grey hair.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:21am On Jul 31 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:19am On Jul 31 |
Araga and Goddessa are becoming boring dey need to step it up.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 12:17am On Jul 31 |
Araga don begin explain things o.....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:49pm On Jul 30 |
Why the hell is Cassie putting flower like prop in his hair  Abi the guy dey swing that side.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:37pm On Jul 30 |
Sultex needs to go hit the bed.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:31pm On Jul 30 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:26pm On Jul 30 |
100naira: Did they win their wager? The boys won the wager.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Jul 30 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:23pm On Jul 30 |
This Chisom of a guy as HOH need some kinda of pelting o, he just dey address the guys like him pikin.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:22pm On Jul 30 |
Geezeem: No Kou Kou slander will be tolerated in this space 😡 You don fall in loff with Aikou now  Our resident intelligent guy, I wan ship your guy with Striper o maybe we go see your boy more....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:20pm On Jul 30 |
Abeg where una dey hide Eeghe o  She never show fa e this season o.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:17pm On Jul 30 |
Wetin Bells and Sultex dey do now  Did Bells just called herself a doctor or something |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:16pm On Jul 30 |
Aikou saying he doesn't want to have a bonner as he doesn't have where to put it, I need Aikou around Mercedes more he seems to always come out to play around her..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:14pm On Jul 30 |
Where the hell is Araga na  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:13pm On Jul 30 |
Geezeem: That guy's eviction eh 🤣 Was humbling and that's one of Best eviction on BBN so far....🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:10pm On Jul 30 |
scondy: Background dey worry the guy..... The guy no be am at all.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:09pm On Jul 30 |
Neche has this I'm the "hit" girl kinda vibe and she is not giving anything for peeps to work with apart from I be pretty gal, her storyline seems not to be interested anymore..... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:05pm On Jul 30 |
safarigirl: She was the life of today’s party
Shout out to the following housemates for tonight:
Goddessa Sheba Mr Barry Kamsy Sultex Bluethopia
These others put in a good shift, even if na part time work:
Gerard Araga Chimsom Yusuf
I’m not sure where to put Mercedes, because be like camera dey dodge her, but she try small. Her Tuesday performance was much more impressive.
The rest should come back stronger next week. Sultex ke  That idumota Usher Raymond wannabe, na Abi male version when it comes to dancing....  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Jul 30 |
scondy: E be like say u be Team Slim...lol,,,, Not really they are just the stand out for model body type amongst the girls.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:03pm On Jul 30 |
Ibukzy: Something wey she do intentionally
Thankfully the housemates are not falling for her act Imisi strategy no go work this season, you must do the work.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2026 (Season 11) Live Update Thread by fitzmayowa: 11:02pm On Jul 30 |
scondy: No o,,,the aesthetics no just blend.,,day and night Controversy no send aesthetics o, I need one of the guys to begin form Toby Forge for Abi matter joor.... |