Forfor86's Posts
Nairaland Forum › Forfor86's Profile › Forfor86's Posts
1 2 (of 2 pages)
Jumia rocks ![]() |
How I no go do this Jumia thing? Washing machine for 500 |
I need this fan ooo, guys this heat no be here |
Just checked their website, They even have more deals tomorrow I'm buying tomorrow's TV in the flash sale . |
Guys!! Jumia don come again with their discounts o!! Abeg help me hear this one. For like 2 months now I've been searching for this Eglo Pendant light around and it's been expensive anyhow. As at last week sef I went to the market and the last price was like 40,000( My budget no pass 30k) .That's how I went on Facebook today and saw it for 29k on Jumia . Moral Lesson: No carry Last , get on Jumia now ![]()
|
Abeg I don't have this your type of money o... I'll just buy small something |
Tomorrow!!! We die there ![]() |
e BE Like say una just come here come sly konga.....But evn if na sly, this thing is real the price differece dey too much... ![]() |
Mummies and daddies, We know as e dey go in Nigeria. We can not afford to throw money away. Before i buy anything ehn, i must check the price in different places to be sure i am getting the best and cheapest price. I have been eyeing this washing machine on konga, N36.400. I just said let me check Jumia o. They are selling for N34,170! See the difference! So shine your eye my people.
|
maybe it is not the same |
Money wey person go use buy small join. lol. Konga na Scam |
1 2 (of 2 pages)

.
.
