FORWARDEVERLY's Posts
Nairaland Forum › FORWARDEVERLY's Profile › FORWARDEVERLY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 87 pages)
insha'Allah this uselèss club Manchester United will lose tonight.... Misery to Man Utd fans AMEN |
Kudos to those wey kpaii him |
elipheleh:Bro you dey burst my brain... I think say na only me get this mentality wey you get... Whenever I see super rich and famous men get married I laugh at them... E get money wey I go touch eeh.. the first thing I go do na to divorce my wife and possibly get restraining order against her .. Out men are too laid back and unaware hence their wives keep on keeling dem and enjoying their wealth... E get money wey you go make, wetin go dey your wife mind na how to Kèel you and enjoy that money with small small boys... Especially if your wife is young and fresh .... Two women for my area keel their husbands codedly and are now enjoying their wealth.. one of them her husband left over 5 landed properties and hotels ... She go just drive off everytime with one of her SUV and carry one different boy wey she dey go Fuçk naso people go just dey look her... |
elipheleh:Na Man you be Bro... I share Same mentality and sentiment with you... Naso one dey tell me say what if my wife begins to fuçk around in Nigeria.. I tell am say E better make she dey Fok around for naija than for me to spend millions to bring her abroad and she wrecks me over there and takes half of what I got, force me to pay child support which would be expensive compared to naija and chase me from my home that I paid for.... Moreover whenever I come to naija I can always get fresh university girls to service me compared to her pussy that is after 4 by then... Omo.. person wey dey ask me questions Open mouth waaaaaaaaaaaah.. Many Men don't know the power and privileges they have when they have money especially in Africa... And it's a shame. |
Someone that is 61 years old is still playing active Tennis .... At some certain age you leave some certain activities especially if you are in a third world country like Nigeria.. Rip Padre. |
Dude gave it his best .. |
Wetin pain me be say those OP Sweep personnel no bèat that uselèss woEman 😏😏 |
NCAN come see food oo 🤣🤣🤣🤣 |
rinzaugustine:So you know of the Saudi 89 team... Guy.. you no be small boi.... Na Man you be .. OG like us.. Respect.. 🙏💯💪 |
Quota system team... Even their names are horrible and unknown... Yakub.. maigari , Amole, arirehi, Dickson, Bameyi ( D old man that has already played in the last world cup claiming under 20) .. Those boys are over ages, over weight and lousy... A gathering of players that should be playing division 3 football in Nigeria... Pathetic to watch... |
Natasha is an example why women shouldn't be in public offices... They only create chaos in the system |
It has to be Federal Poly Ikwuano ...but the school is not up to 5 years old nah |
omooba969:Bro, why are you mistaking me for your Móther?? |
E no suppose better for single Móms... Na dem make UK population decrease due to men not being interested in marrying them... Same with Nigerian single moms ... E no go better for them too |
TechBaron:. Give me gist Abegg.. wetin you discover las las wey make you run ..? |
E no dey hard to know a uselèss woeman ... Natashy na feminist and na uselèss woeman... |
Name checkers over to y'all |
Firebox123:We go qualify and you sef go reluctantly show me love 💪💯 |
Posts like this bring back PTSD 🥹🥹🥹🥹 Dan Uwarku |
