Foxybone's Posts
Nairaland Forum › Foxybone's Profile › Foxybone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 41 pages)
See.. I will say this one time and one time only.... This boys are big time flops... No wonder nobody wants to show their march ![]() |
gbosaa: Nigeria is winning this game 1-0..... ![]() Liar |
![]() Please pardon me for laughing at something serious but the truth is our government is a joke. Na now their eyes open na... Any way, me go stay watch wetin go be the outcome of wetin dem declare, if e go really stop the attacks on innocent citizens. BTW, I no even read the whole story, it was too long. Moral: Read the headline, then comment... People will like your comment. Abeg make una like my comment, make e get 150 Likes. |
Redmosquito: Worth my time. Niceyou don come back abi you just dey peep neh? |
