NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 5:07pm On Mar 25, 2016 |
justified10: franceswasky please respond to ur mention on d issue of information committee abeg....abi, why u com lyk love matter pass information matter na lol, justified respect urself oh, mk una carry on, am OK wit it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 5:06pm On Mar 25, 2016 |
Dottune: Don't cry sweety, how have you been? I ve been very good dear,hop u re having a nyc tym |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 5:05pm On Mar 25, 2016 |
Abbie25: Lolz.. It's not your fault joor. Don't mind him. How's your day going my day is jst as I planned, tank God, mk una jst mk up, I no wan be d cause oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:08pm On Mar 25, 2016 |
chumaster: Gudafutanun Gracelanders . Pressy greycious how you dey? Dearest vp ruthobaz how body?  Justified10 and abbie25 just dey act romeo & juliet here . Dreamcome2ru welcome back from exile . Yorme anything for ur peeps? . Franceswasky see what you have caused, putting assunder unintentionally to abbie's/justified's cat&dog's r/ship . Manus17 why you no open gate on time? . Mcmooney we haven't heard anything from your chamber. lol, I no cause anything oh, to greet no be offence nah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:06pm On Mar 25, 2016 |
Abbie25: You, did you bother to say Goodmorning too? No! It's franceswasky you told Goodmorning first and just ignored me. Like as if her own guy is not there to wish her Goodmorning. Even yesterday night, I was just watching you.. No goodnight, nothing nothing. You just slept off. Why won't I leave? Is that your own definition of a relationship ni  Where is kapable75 and Greycious, let them teach you how to keep a relationship going. Oginni sef lol, abbie sorry ur man greet meooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:03pm On Mar 25, 2016 |
justified10: e b like say I don know wetin I use style do...
baby, don't let franceswasky com between us fa..
u are special o...no just reason Frances matter..
abi no b because I greet Frances com skip u? Jesus wetin I do now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 3:01pm On Mar 25, 2016 |
Dreamcome2ru: Lolzz,under truck?hmmm,you right,with babe?hell NO,brother,me i no get time for babes now o,i no like heartbreak jare,sole proprietorship is okay jhoor,lemme use this medium to say Hi to the new citizens
Dottune(you doing great with the memes,thanks bro) kraspo franceswasky(Nice moniker,Francisca right?) amusbe Omobolaji20 Muzikluva patty2014 Majikals wadanki(Like Gandoki,the man in my primary english back in school) anunimus Ramon92(Darkhen Rahl?lol,i have a friend that use to call himself that,i told him it's not a good stuff to associate with,it's choice anyway). tanx, d name is Frances, and is my name |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 2:58pm On Mar 25, 2016 |
justified10: good morning dear..how was ur nyt? mine was good, slept lyk a baby.. oh tank God u ve been having a nyc time after dat bad day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 2:57pm On Mar 25, 2016 |
Dottune: And that is how my sweetheart forgot me  oh my sugar hot cholocate milky strawberry, hw can I ever forget u, dt say dat or else u gona make me cry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 2:55pm On Mar 25, 2016 |
Manus17: Good morning... how was your night... it was beautiful, hop ur day is going well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 8:48am On Mar 25, 2016 |
Good morning everyone |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:45pm On Mar 24, 2016 |
yorme: I have many plans for u fa! Pass dottune own sef. Jus gree for me first n u wee see wat a mighty man i am! *winks* lol mighty man, I don dey fear u oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:43pm On Mar 24, 2016 |
anunimus: Udu-Sok Economics 2015 Abuja Lagos or Ogun. welcome. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 12:43pm On Mar 24, 2016 |
Dottune: Good morning sweetheart, hope you're enjoying your day? yes dear, do ve a nyc day, wil chat u later |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 11:12am On Mar 24, 2016 |
yorme: Hehehe! I still take style admire u sha *winks* hehehe, d signal no be here, e be lyk say I go change mind bt no,Dottune has been so faithful, I dt wana leave him ** |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 11:12am On Mar 24, 2016 |
yorme: Hehehe! I still take style admire u sha *winks* hehehe, d signal no be here, e be lyk say I go change mind bt no,Dottune has been so faith |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 11:10am On Mar 24, 2016 |
yorme: Be gossiping me at the front of my back der...e go surprise u how i go hijack ur portfolio join sef! lol at the front of my back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 11:05am On Mar 24, 2016 |
justified10: I no dey unnotice fine girl lyk u na..
u dey wonder how I know abi?
ehm, I get inner eye in fact ur inner eye no get part2 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 11:00am On Mar 24, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 10:57am On Mar 24, 2016 |
justified10: good morning everyone....wish u all. wonderful say ahead. morning to u dear, hop u ve a nyc day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 10:56am On Mar 24, 2016 |
yorme: Chai, neva knew u are d Rebekah of our time fa! U wanto turn two brothers against each other! Sopona, god of thunder no go gree! Dottune, coman carry ur babe oh...i dey fear una, plus including ur life-sucking e-punch fa! shey una dey here, yorme call me Rebeka, Dottune, kapable, justified, una no go talk now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:37pm On Mar 23, 2016 |
justified10: same here o...hope u are fine..
as u call me dear, e com b lyk u talk say u go marry me...
yorme, warn ursef o..I dey c u and abbie25...guy, farabale o lol, u so funny, I for say u no notice me nah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:30pm On Mar 23, 2016 |
justified10: ehn ehn..tor.
make kraspo no pass him boundary o.no dey folo him chat for nyt o..cos na dat tym emotion dey build. justified so ur matter wit Abbie don blind u, u no cum notice me abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:26pm On Mar 23, 2016 |
yorme: U wey i know? U smart pass that level na. Na to tickle the jealousy of him fa! *whispers* Oya, coman do d wasky thing in ma life na lol, covers face and walk away, mk I leave u and dottune |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:18pm On Mar 23, 2016 |
Dottune:
Same thing dey do me, I just dey DAY DREAM of you oohhh, dat so swt of u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:16pm On Mar 23, 2016 |
kapable75: *adjusts side mirror* kapable na front mirror u go soon adjust |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:14pm On Mar 23, 2016 |
kapable75: my day was cool. Over heard u saying it was hectic, u for call of make i help u na abi, no worry , next tym I go call u, tanx for ur concern |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:12pm On Mar 23, 2016 |
yorme: Franceswaskey, ma gf from another tribe... E be like say i never welcome u. Welcome, ehn!
Permission to add u to ma fleet of gorgeous gfs! tanx dearie, if I say mk u add me, I no knw hw dottune go feel, he is a jealous type |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:11pm On Mar 23, 2016 |
Dottune: Lol I'm fine, hope your day wasn't too stressful.
Should I drop my WhatsApp number or send you a PM? hmmm, I too jealous, in fact mk I do announcement, if dottune, drop his number here, mk nobody try collect am, or else !!!, swty u can now drop it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:08pm On Mar 23, 2016 |
Abbie25: Am cool sis.. We thank God. What about you? fyn swty, I no lyk as u dey vex for here, abeg stop giving dem d medicine oh, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 9:03pm On Mar 23, 2016 |
Dottune: Lol I was thinking of Franceswasky 
But on a serious note I think I slept too much in the afternoon ooh, dottune , I thought of u all day, d tin cum dey confuse wetin I dey do today |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 8:58pm On Mar 23, 2016 |
justified10: today is better...so far..
how is ur day going? fyn dear, wz busy today, and urs |