Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1082 1083 1084 1085 1086 1087 1088 1089 1090 (of 1287 pages)
see mikel o |
oscar firing squad |
freecocoa: See you guys after we win, I wanna concentrate.concentrate on what cocoa ? na u dey play ? , better say the truth wetin you wan concentrate on ![]() |
Havilah93: why boos for mikel now?u dey mind those he diots |
carzola score 1 |
mukina2: thank you artetamy mukenkelicious sorry if i hurt you , na oga wenger cause am , oya laugh make i know say he don finish ![]() |
my mukenkelicious sorry if i hurt you , na oga wenger cause am , oya laugh make i know say he don finish ![]() |
naijababe: You are a glory hunter.because good brazilian players play for a big team not boys club ![]() iyalaje a mu aso ebi o for the party after this game , with gele ![]() |
Havilah93: keep singing o...dem suppose chop reach 8 today ![]() |
ayobase: Like u know wetin I wan talk!na the same thin jare , wigan reading etc , they are arsneal mate ![]() |
Havilah93: miracle ke?singin i believe in miracle ............... ![]() |
see ferguson dey laugh arsenal |
naijababe: Arshavin in, laago melo? Mtchew!!! Nonsense boys, ingredient managermiracle can still happen , afterall una beat wigan from 4 goals down . you no believe ? ![]() |
offside una no call refree now o ![]() |
mukina2: we are still not in the gameyou want ashley cole or clichy back ![]() |
ghettodreamz: Both draw and win, hin no fit get na.. But it's good to be hopeful and always positive sha..you get newcastle tomorow o , make you dey worry about demba ba ![]() |
naijababe: Or RVP for that horrible challenge on Sagna..........Mike Dean, manure's 12th man on the pitchna refree nw abi .....anyway party dey after the game , you are invited , muki na special guest ![]() |
mukina2: make dem comot wenger for my face oin wengay they trust ![]() |
naijababe: Shebi u go talk now. ![]() |
mukina2: warn urself owetin i do ? ![]() |
dayokanu: Mertersacker and Vermalaen very useless pairdayo jo tori olohun , papatosibe lo wumi kinjo leni ![]() |
whhelchair ile lolo tarara ![]() |
anderson na he-diot , the only thing he use that right leg for is just to walk ![]() |
evra !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! game over mukinavic how market .... iyalaje naijababe bawo loja ? ![]() |
van persie kill dis game now ![]() |
mukina2: fimilefimile mio semo fimile ........swagger .........singing ![]() pele mukenkelicious ![]() |
mukina2: mtn for pursestrings make it red refyou fit go collect whistle from mr dean ![]() |
mtnvan persie |
naijababe: Honestly, oloshi gidi ni Santos yiiyalaje kilode , olopa ewo ni tepe ![]() |
unite players and refree , see as all of them raise hands for penalty PDP ![]() |
good cross santos ![]() |
giroud why ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1082 1083 1084 1085 1086 1087 1088 1089 1090 (of 1287 pages)
