Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1112 1113 1114 1115 1116 1117 1118 1119 1120 (of 1287 pages)
naijababe: Ogbeni park well, I no fit beef RVP lailai, shey u go park now and free mefree madness .... , you are free for now ![]() |
naijababe: Why u dey follow me about na ?i wan know your true opinion on this matter , just like i said before , that your goodluck get k-leg .. ![]() |
naijababe: I dey feel sorry for that boy sha! Someone please tell him the whereabout of Hleb!!! E be like say dem don dey follow am from hin villagenow you are talking like the real gunners you are ![]() |
naijababe: Frenemy numero unohaaa who tell you that , i love una die ;dayo nko ? ![]() |
naijababe: Make I remove am post am to you to confirm?oya now ![]() |
naijababe: Excellent business for L'Arse. Goodluck Robinis that goodluck from the bottom of your heart ? ![]() |
lampard shot blocked |
mukina2: i only have one question for them, of all people to send him to why to our rivals?because na them pay better money , u think say oga wenger care about wetin una think ? na him purse matter to am jor ......form is available go join better team ![]() |
mukina2: engerland scoremake italy beat england , otherwise this night go be knockout for you o ![]() |
eggland score jagielka ![]() |
mkmyers45: well its arsenals losei call it a gain because arsenal earn 24million on him , and he can never have a better season , even if he remain in arsenal .. though he will go ahead and win trophhy sha o ![]() |
mukina2: heheheh more italyyy moreee!!!!!!dey use this console urslf ![]() |
chic2pimp: GOLAZZZZOOOOOOOOO........MAMA MIA.........DE ROSSIna 3 rats una fit to dey do any how , if spain show now , everybody go hide ![]() |
mkmyers45: when he was injured and a no-body who believed in him?and so , how many players was injured and later sold by arsenal ?eduardo was injured , when he's not what she use to be before the injury ,what did arsenal do ? its simply football and business , you guys should get over it and move on ..... |
mkmyers45: the guy na betrayer shahow ? |
italia score derossi , good header |
diamante not bad |
gunners new public enemy ![]() |
mukina2: another dolt betrays wenger, stands by him when he was doctor's assistant, one good season and he feels he is goood enough.get over it , you people always said that no player is bigger than the team . if a team can decide to sell or loan a player , i dont know why a player can not decide when to move too ...RVP bye bye ![]() |
good cross abate ![]() |
game on |
mukina2:you want bucket ? ............ ![]() |
chic2pimp: EzeMukinatu Caster OluwaSemenya.....You wan come dey deny your heritage abi?useless mafioso , match fixers and doped italians ? .....spain is coming ![]() |
mukina2: RVP should have gone to any other team out of engerrland but scumtwats.hypocrite,you want bucket ? ....... ![]() |
chic2pimp: Haters always going to hate which side you dey today ? .. ![]() |
here we go , two useless teams , i prefer eggland to those useless italians ![]() |
the azzuris vs the three lions |
mukina2:bad belle ![]() |
[quote author=D-Explorer]No wahala, for your sake na [/quote]thanks ![]() |
[quote author=D-Explorer]Chei, o ti fe te niyen. Fredoooooo you don see something[/quote]i beg |
[quote author=D-Explorer] ID i dey here o, no lie[/quote]i beg no expose ID Noble o ![]() |
mukina2: [b][b]this rvp move to united go hurt a lot of people shanothing go happen , he will only join the elite and winners list ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1112 1113 1114 1115 1116 1117 1118 1119 1120 (of 1287 pages)



