European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:49pm On Mar 17 |
Game over.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:44pm On Mar 17 |
Jamiuokolaa: É lá wá ò. Á ò já mò ò.
Òwá n dùn Kabakabakaba  Iya o to iya ni..a Na so he dey be if beatings pass b3ating .. Its one of those night we take am like that .. Eku sit at home o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:42pm On Mar 17 |
patrickmuf: It's not yet time. Can't you see anymore? 😂😂😂 I dey see.. I just want the game to end .. You fit help me give refree una usual suitcase may be we can come back ?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:40pm On Mar 17 |
Whizlight: On our knees 😂 Abi wetin person wan do..if person pass you he pass you ..  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:38pm On Mar 17 |
Refeee end dis game na... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:29pm On Mar 17 |
patrickmuf: This Santos and Neto no be footballers...😂 😂 😂 You wan buy dem ? Na just small money  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:23pm On Mar 17 |
Oooooyeeeeeeee Oooeeeyyyyeeeee Ooooooyyeeeeeee Iyen naa nice  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:20pm On Mar 17 |
O di metta |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:18pm On Mar 17 |
See sub  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:14pm On Mar 17 |
Jamiuokolaa: Please sit at home next time
Una no fit dey disgrace EPL laidis We give the CWC to EPL wetin no EPL team never do... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:12pm On Mar 17 |
patrickmuf: Try equalise like City... Bruno don score o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:11pm On Mar 17 |
Opleope refree na 3rd goal be dat |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:03pm On Mar 17 |
Whizlight: It’s the behind the scenes that matters more cos it’s what u have been fed that u spew out. After the win against Everton in December he came out openly to say the hierarchy wasn’t giving him the support he wants and deserves. That alone is enough ground for them to attend to him but they decided to do their own thing and here we are today. He is the best decision they had made since their takeover in terms of coaching department. Like it, hate it, it’s the truth nonetheless Babami..there're some values i cherish i life , one of them is not to chicken out when the going is rough... No matter what Maresca may say , that act ruin it all for me.. Na opinion we all get even oponu sef get get his own opinion ... There's sense in Nonsense ... Radarada |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:58pm On Mar 17 |
patrickmuf: Try equalise like City... Try qualify like Chelsea  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:57pm On Mar 17 |
MorataFC: How many goals we need sef to qualify? 2 red cards , and we do the needful😂😂😂 We need to summon the spirit of Sir Alex Ferguson to run am for us.  For where.. .. you better carry another basket join the one we get here to take collect more goals... Na goals we go use chop Dinner today  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:51pm On Mar 17 |
Jamiuokolaa: Na im we dey talk na
Y'all make it look like sit am home is not a bad idea afterall 
7-2
Disgracing EPL upandan
Tufiakwa! Sit at home is worse than beating o..  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:50pm On Mar 17 |
patrickmuf: Oga, are you happy with what you are seeing?
Make una try draw the game to save face abeg. This is a disgrace, a fvcking disgrace...😂 😂 😂 I am happy .. I no dey expect miracle, I don't gba kamu since first leg ..by the way ist ya happiness ?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:48pm On Mar 17 |
Omo make we go bring another basket to take collect our goals for second half.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:48pm On Mar 17 |
Jamiuokolaa: Wetin you get?
7-2 loss on aggregate ?
Haba We are in the champions s league and yiure not ... how dem wan beat you 7 0 if you no qualify  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:47pm On Mar 17 |
Whizlight: Na u Dey talk this thing? I shock bro. Marresca didn’t leave cos of criticism tho. Nobody will beg him to come back but don’t pass false info please. Thanks 🙏 No matter what happened behind the scene, thefact that he left the only time they call him out alone..ruin it. So make dem dey praise am after losing games... Anyway we all have our choice and opinion |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:44pm On Mar 17 |
Challobah head ball go yaba ... olohun o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:43pm On Mar 17 |
Jamiuokolaa: Is it not better not to qualify at all than to go and disgrace y'all self in this manner? Eni tio niru wni, kole moyi eni ... How you wan take cherish wetin you no get  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:42pm On Mar 17 |
Not sire Palmer go go to the WC with this form |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:41pm On Mar 17 |
Our Coach dey sweat inside cold  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:40pm On Mar 17 |
patrickmuf: Dembele never score o! Bruno no fit score from home  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:38pm On Mar 17 |
popizaino: Maresca stan are just unbearable mennnnn The can all join Maresca fc and l3ave Chelsea.. I will rather lose 100 - 0 than to beg Maresca wey chicken out because dem criticise am.. No time for Radarada.. kaa koolu for Maresca. We're in this now because of the soft mentality he brought with his GEN Z |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:34pm On Mar 17 |
Is it possible say make dem no pay these oponus their wages ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:33pm On Mar 17 |
patrickmuf: After today, them fit ban una from UCL... We no dey worry we don win the cup before  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:27pm On Mar 17 |
patrickmuf: Aggregate, 2 vs 7....
Yakubu go fit manage this one?
Fredoooooo, make una try pay ref na! 😂 Sit at home fc... na people wey qualify dey talk  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:24pm On Mar 17 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:17pm On Mar 17 |
raumdeuter: Fredoooooo
Booode. Oh Mowan bi ..Eru o bodo.. I just go bring the basket to take carry our Goals  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:16pm On Mar 17 |
O di meji |