Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1147 1148 1149 1150 1151 1152 1153 1154 1155 (of 1287 pages)
Karimu dey play very well i like am ![]() |
iniesta + xavi = soccer ![]() |
EL NINO for fab4 ![]() |
silva for pedrito ...wahala dey o ![]() |
NOSIRULAHI and MENEZ enter , extra tyres ![]() |
nice shot benzema .muki u no see am ![]() |
lloris save result .what a pass from xavi |
good effort debuchy ...but rememba say no be almunia dey post ![]() |
Havilah93: i thought muki don shoot una toy gun she get ![]() |
mukina2: what is this new losing ball easily uhna fear dey catch them ![]() |
2nd half |
mukina2: fredooofor where i no see am ....thats my guy ..lol , funny guy , wetin him talk ..hahahahahahah ![]() |
Havilah93: … - I think Jordi Alba inhis movement make the difference this evening |
mukina2: fredo and havilah after match na me and una oby then you go still dey vex , and you no go remember us , i beg remeber to change jersey with me o ![]() |
Havilah93: hear yourself....'talk sense into goats'no matter what goat go still be goat ![]() |
Havilah93: the same clichy wey be goat before?no mind yeyestic mukinavic ![]() |
half time .1- 0 spain |
mukina2: behave ooohahaha wetin i do now ![]() |
mukina2: gerrrrawaaay yeyewow , see as u fine with that emoticon ![]() |
mukina2: nice one clichyi no believe am , you say nice one to clichy .HALLELLUYAH ![]() |
mukina2: abeg bring new shirt for ribery ohahahahaha wetiin u wan see ![]() |
Havilah93: i still dont know what tactic can work against spainvery simple just that most of the teams today , dont have the qualities to do it .. you need to hold on to the ball a little bit when you are in possession, even though the come forward to press the team , playing long ball as sson as you get the ball is of no use |
mukina2: shakira-pique nonsense playHips no dey lie truly ![]() |
Havilah93: france wake up just smallmake them no wake up , na 15 dem go chop . ![]() they have the quality to put spain in difficulty , they just decide to go deffensive from the begining of the game ...rubbish , bad tactics IMO |
mukina2: if persin sabi fredooooo warn am ooowetin now ![]() |
mukina2: nice try riberymanchester united u mean ? ![]() |
Havilah93: iniesta look well naw...dont worry , INI na my man o |
that is why spain have casilas in the post |
mukina2: havilah and fredooo if i catch una ehnnnnsmile may be goal will come more for spain ![]() |
mtn sergio ramos |
mukina2: phewwww iniestamuki muki how far now ? |
Havilah93: why u com dey hurt muki feelings now?wetin i do ...leave me and my muki jor ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1147 1148 1149 1150 1151 1152 1153 1154 1155 (of 1287 pages)
? 
