Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1155 1156 1157 1158 1159 1160 1161 1162 1163 (of 1287 pages)
rooney lost the opportunity |
mukina2: u go know owill do as u said ma , i'm watching france game too |
mukina2: erm but polska is outlailai , italia even though they offer me money , i will not give them my support , may b if they offer me mukina2 sha o , i go support them ![]() |
mukina2: 1999you are now a boxer , or na kung fu you dey fight ? take palm oil , it will not make you vex not to talk of fight ![]() |
good shot , make ukrain score now |
Funkymallam: Common the 3 Lions!how mortar dey o ? knockout stage coming soon , i go need am o ![]() |
mukina2: ![]() sorry take cold water or palm oil , you no go vex ![]() |
sweeden almost score france |
see chance wey dis one miss ![]() |
nice try garmash |
chic2pimp: I no see am sharp sharp jormuki oya tell the truth ![]() |
mukina2: sharap grandpa na aljazeera sat feedaljazeera or iraq tv , may be bomb just expolde for there ![]() |
mukina2: an england game oone of them going home , i dont know which one o ![]() |
chic2pimp: Wetin?it was a mistake , i modified it ![]() |
mukina2: wetin? ![]() |
chic2pimp: Una no even get respect for ya elders againi beg no kill me with laugh jare ![]() |
common boys ![]() |
chic2pimp: Sharrap dia!!!......My Boyzzzzzz are through.mafioso !!!!!!! ![]() |
mukina2: Spain's goal controversial, they must investigate the refyou want investigation , carry am go oputa panel or 9ja house of assembly ![]() |
mukina2: Spain's goal controversial, they must investigate the refwhats controversial in that , iniesta is level with the defender wetin you want sef , go call RVP to come and blow next match ![]() |
mukina2: jolosssyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyGerrroooouuuutttttt ![]() |
jephiano: Chei see how Iniesta and Modric get small body! But na dem play passno be power or body , sense na him dey play ball |
croatia goes out against italy , they should have force the win in that game , make una they go house ![]() |
mukina2: jahaha italian players wan crase for field see celebrationthey just won the championship ![]() |
chic2pimp: Siddon dia dey look.so u be italian supporter , u are officially my enemy , i go comot that o by force ![]() |
GAME OFA ......Haters where una dey ![]() |
mukina2: fredo i don switch to italy game jorgame don finish ![]() |
mukina2: u wan finish all the o for ya keyboard?na me get the original o ![]() |
mukina2: i wonder how ramos and biscuit nefa chop yellow and na croatia players just dey chop yellowwrestlin different from football foul ![]() |
super mario score for italy |
[quote author=Kay-Dee]Oh no !! Croatia why go to sleep now.[/quote]sorry !!!!! |
mukina2: this ref supports spainnow na refree , better join the winning team and leave bad belle ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1155 1156 1157 1158 1159 1160 1161 1162 1163 (of 1287 pages)


