Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1232 1233 1234 1235 1236 1237 1238 1239 1240 (of 1289 pages)
half time ...chelsea lead 1 . nil |
mukina2: how is that a freekick sef?muki wetin now , go send the rules of football to you so that you can read and understand ![]() |
mukina2: i know say you no fit shoot me , i trust your carpenter , you no fit use teeth comot nails ![]() |
red card benfica |
kaka make it 2 for real , go update front page o |
mukina2:u don go gaga , but they still play the best football on the planet , i still remember them against arsenal last year , your team didnt shot at goal in 90 mins , abi na dat one still dey pain you |
torress is an eediot , keep wasting energy far from the post , play easy and the goals will come |
mukina2: hahahahahah a barca fan talking. . freddooo please hhelp me laugh oi dey laugh o like OBJ ![]() but muki i think theres rule for penalty , barcas penalties yesterday are penalty |
yeye ronaldo don see mugu . he don score ...madrid just they bully those small boys , bayern they wait them for semi |
mukina2: luis to the rescue . .yeye na you sabi , he will come back to arsenal when he is 40 ![]() |
mukina2: hmm mikel's tackle was questionable . .he didnt blow he now blew for ramires hmmmmuki wetin happen now , cant you see that mikel touch the ball ... hatred they make you see the opposite ![]() |
mukina2: wetin? he dived jorwhen he no be michael phelps ![]() |
you see say my strategy dey work i don tell di matteo ![]() |
mukina2: i suspect you oleave hatred for once ![]() |
lampadino score |
penalty chelsea |
mukina2: kalou strong shahe chop africa banana now |
conter attack and set piece is the key to help chelsea win this game my opinion |
diego pablo aimar ....good player |
offside mata |
9ice block by d benficas defender |
mukina2: freddoooooo torres go score todaymuki!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! we go pop champagne and free shepe e for everybody ![]() |
lets go there |
real madrid get mountain to climb against bayern in the semi - final |
fredoooooo: muki elclassico they this weekend , how he go be now .. make you quick open the thread osorry na the on the 21st |
muki elclassico they this weekend , how he go be now .. make you quick open the thread o |
mexes is stupid |
[quote author=ADA---ADA]no you for wait untill the reg don break then you go no say en touch am , you funny oh[/quote]dont mind people and hatred jare , they keep complianing of refree , without saying the fact that barca is just a better side |
adriano na eediot |
muki you know the funniest thing man.u supporters sef are complaining about refree , irony of football ![]() |
pato don comot again ...... |
mukina2: i nor sabi amu dey joke , na ur boy forever ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1232 1233 1234 1235 1236 1237 1238 1239 1240 (of 1289 pages)

, go send the rules of football to you so that you can read and understand
