Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1252 1253 1254 1255 1256 1257 1258 1259 1260 (of 1289 pages)
abeg no chop ayew leg o , na ghana hope be that ![]() |
mukina2:you know now , birds of same feather ![]() |
almost goal .-- fabiansky(zambia keeper) wetin happen ? ![]() |
Muki !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!¨¨¨¨¨¨ ![]() |
na still goaless , wetin dey hapen ke ![]() |
badosky babee take this one join too , tunji oyelana mo lo soko , chop d head of ur life ![]() https://www.youtube.com/watch?v=ZPOBrhlhL9o&feature=related |
Idowuogbo:chelseabmw na my paddy for jungle ( sport section ) , make we see how he go be now , highlife wa sere badosky , just take this one hold body.still plenty for there , just ask and it shall be given , dr victor olaiya .baby jowo koma i lo o , jaye orie badosky( chop the head of your life)https://www.youtube.com/watch?v=CBY_giUcA9s https://www.youtube.com/watch?v=CBY_giUcA9s |
mukina2:good 9ite !!!!!!! |
muki still good result for una o ![]() |
continue to dey like skertel o , am sure una still get them to play with , i dey wait ![]() |
mukina2:will use that when ur team dey play , , yeye gal ![]() |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137635#msg10137635 date=1328564601]apart from the mortal kombat going on here, this match is dryyyyyyyyyyyyyyyy. ![]() I don try abeg, Muki and Fredoo, i don leave room for una.[/quote]aiit kaydee , catch u online next time, i use matches to hold my eyes so i can finish the game |
yeeee bale burn money o ![]() |
mukina2:why you no go like skertel , dont worry he will send two of your boys to hospital ![]() |
skertel don smoke weed before this game , he wan kill friedel ![]() |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137573#msg10137573 date=1328564024]How does Downing think he can outrun Walker 2nd attempted assasination of Bale by Skrtel[/quote]in playstaion it can happen ![]() |
skertel na hirekiller ![]() |
see carol o , money enter bush ![]() |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137487#msg10137487 date=1328563155]please follow this superstar cat on twitter : @catanfield https://news.bbcimg.co.uk/media/images/58333000/jpg/_58333088_anfieldcat.jpg[/quote]na garfield ![]() |
ID NOBLE , IDOWU OGBO , OMO NLA , SWAGALLICIOUS ID ,BADOSKY we no get two , UNCOMMON BABE , told you earlier dont be deceived by all these people , overskill na him dey kill monkey , you see as he fall yakata for ground we know them , thats thier way , how can someone be vessel no matter how you keep it it will fall and break atlast . but thank you vessel i like all those your swaggs ( dont know where you go copy dem o ) , will use them later sha , back to topic ID , how he go be now ? i get many music to play for you from classics , souls , blues , hip hop , juju , fuji , waka , reggae etc ![]() |
muki fight!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Muki i said only for you ![]() |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137367#msg10137367 date=1328562178]Saha warming up. Suarez to call him "ni99a" and get banned for life. [/quote] ,you no well atall , no kill me with laugh o |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137265#msg10137265 date=1328561187]Yes, i know but make spurs dey come down first. [/quote]and what is the difference if spurs come down and liverpool or newcastle climb up ? , una get plenty job to do o , but am giving una some support just because of my one and only MUKINA2 ![]() |
half time goaless |
[quote author=Kay-Dee link=topic=862690.msg10137229#msg10137229 date=1328560922]A loss for spurs wld be a fair result too cos we need to drag them down into the mud fight for 4th place. [/quote]hahahahah but the problem is not really spurs but ur team , i must say , if they can concentrate to win most of their games , they will be 4th if not 3rd , but with their up and down , can that be possible ![]() |
mukina2:muki!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() |
i cant believe somebody is rooting mercilessly for spurs to loss , that one no mean say una no go play europe league next season ![]() |
Idowuogbo:husky voice ke ,very sweet voice i tell you . by the way ID change levels now , those are beautiful places in italy , just give it a try amore ![]() |
@mynd_44 i go run go planet LOVE with idowuogbo , |
[quote author=Mynd_44 link=topic=863443.msg10132044#msg10132044 date=1328516060]Demand don forget bottle for your head be?fore[b]see this one ooo. Na Goldie fit you or maybe Babe!Then how come after 9 pages, he has not shown up? Keep on lying to the mirror that he is coming. I dey here dey laugh you[/quote][/b] dem no dey use mouth do am , no be e-power na real power ![]() |
[quote author=Mynd_44 link=topic=863443.msg10131859#msg10131859 date=1328514259]Dey for there dey dream. Flash don run away with Natasha that sweet 16. Na val day your eye go clear. Who be this Fredooooo who wan thief Idowu? Make Tinubu(king of boys) catch you. But wait ooo how com this fondler abi na Cuddler never pick? I suspect Yahoo at work here[/quote]make you no worry yourself too much , let tinubu come 1st ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1252 1253 1254 1255 1256 1257 1258 1259 1260 (of 1289 pages)

