European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:36pm On Jul 09, 2025 |
Unlimited22: Nihilistjnr come and carry your man o
Asencio world best Ascensio is a disaster... e no get one sense  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:31pm On Jul 09, 2025 |
That madrid defender is a calamity |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by fredoooooo: 9:25pm On Jul 09, 2025 |
Leyqute: Oga you don miss road ooo 😀 Sorry o ..make I run go our thread  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:24pm On Jul 09, 2025 |
Mendez na Bully  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by fredoooooo: 9:18pm On Jul 09, 2025 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:59pm On Jul 09, 2025 |
Singapore1: if not for Courtois, them go don score like 5 No be lie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:51pm On Jul 09, 2025 |
Unlimited22: Kvara missed that
Lol Trent would have pulled both hammies had he started this game
See Enrique dey vex Bros you wicked o He no wan hear story say miracle happen .. He no wan give them hope atall  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:50pm On Jul 09, 2025 |
Almost 4 o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:49pm On Jul 09, 2025 |
Stand up . You think say na Spanish league wey refree go give corner as pk |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:43pm On Jul 09, 2025 |
Make una go take water step the 3 Goals down ya throats .. miracle can still happen  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:40pm On Jul 09, 2025 |
So Bellingham dey dis Game.. hold zakaraaih |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:38pm On Jul 09, 2025 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:37pm On Jul 09, 2025 |
Trent will be glad he's not in this game  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:35pm On Jul 09, 2025 |
3-0 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:31pm On Jul 09, 2025 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:21pm On Jul 09, 2025 |
2 Central defenders, 2 horrible mistakes  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:19pm On Jul 09, 2025 |
O di meji |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:18pm On Jul 09, 2025 |
Ascensio is a definition of Power aggression without sense  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:16pm On Jul 09, 2025 |
Fabian ruiz 1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:15pm On Jul 09, 2025 |
Curtois  |
|
Crime › Re: Ghanaian Man, John Ackay Blay-miezah Scammed Over 300 Americans Of $250million by fredoooooo: 2:30pm On Jul 09, 2025 |
Agba Awo wey dey drink alcohol with sieve .... Maga don dey exist since.. Na oyinbo teach them Na dem be Oga yahoo pátápátá Na dem teach the noise makers today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 1:25pm On Jul 09, 2025 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:08pm On Jul 08, 2025 |
Weldione guys |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:44pm On Jul 08, 2025 |
Jackson  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:33pm On Jul 08, 2025 |
airmark: How much them dey pay Thiago Silva that he wan kill himself?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:31pm On Jul 08, 2025 |
Gusto wawu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:31pm On Jul 08, 2025 |
Palmer..lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:29pm On Jul 08, 2025 |
Nkunku you can do better than that na.. Nice play guys |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:27pm On Jul 08, 2025 |
Nkunku deflected |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:26pm On Jul 08, 2025 |
Caicedo too solid |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 9:23pm On Jul 08, 2025 |
Jackson oya come and show us your skills ..  |