European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:19am On Jun 30 |
Havertz miss |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:13am On Jun 30 |
Pk decide this |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:12am On Jun 30 |
Jamal don tire ..dem don frustrate am physically  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:09am On Jun 30 |
Anton miss d moment o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:07am On Jun 30 |
Wetin dey give paraguay the confidence say dem go win PK ..  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:06am On Jun 30 |
Unlimited22: And the ref is airing all of them 🤣 He just dey dash dem card ..dey give dem warning .. coach sef chop yellow card  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 12:04am On Jun 30 |
Na actors all of dem be now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:50pm On Jun 29 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:49pm On Jun 29 |
Goal dosalowed ... coreect decision .. I h8 when commentators are hypocrites |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:48pm On Jun 29 |
That's a foul.. and a correct decision . Keeper shoukd be protected more |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:47pm On Jun 29 |
VAR wan decide that .. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:45pm On Jun 29 |
Tah |
Family › Re: Nigerian Man Infected With Herpes By His Oyinbo Wife by fredoooooo: 11:30pm On Jun 29 |
Dem no dey take responsibility..he still dey blame oyinbo and not himself |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:29pm On Jun 29 |
Unlimited22: See these defenders
Clear ball you dey find cute pass Lmao Dem no dey learn  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:29pm On Jun 29 |
Extra time |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 11:10pm On Jun 29 |
See dat kne .. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:56pm On Jun 29 |
Jamal my boy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:47pm On Jun 29 |
1 all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:39pm On Jun 29 |
Germany got 45 mins to change their fate .. Brazil did . You can too . |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:38pm On Jun 29 |
Unlimited22: You Dey Yankee? No ... i dey enjoy my Europe summer .. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:28pm On Jun 29 |
raumdeuter: Any local fox channel Will try fox 1 .. thanks . I want something faster than what I'm watching |
Politics › Re: NDC Case Orchestrated, Filed Two Days After Peter Obi Joined Party — Rufai Oseni by fredoooooo: 10:26pm On Jun 29 |
chidiokay: Are you people sick or something, Obi went to LP una claim he stole the party
he left you guyz criticize him as coward, he went into ADC una say Atiku & obi hijack the party fron the heir even when the founder nd chairman is on board with them atiku
thiis nan left again,, to a newly register party and was welconed by the legitimate founder no dispute ......still una don come again they stole logo ..how sick can people be
the logo have exosted before some of you were born,, thats a victory logo, mandela nd several leaders used it two fingers also means peace, Tu face idibia used it whem performing one love song
how can one faceless group now comeout n claim thry own victory or peace logo. check your smileys you wil see it, Tinubu supporters are perthetic Obbee.... d ###0t , Whats wrong in building hisbown obeee..... tuu.... aaa ...reeeeeee .... ist party |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:13pm On Jun 29 |
raumdeuter: Paraguay scores
Upset loading Which America channel dey show am ? .. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:12pm On Jun 29 |
1 nil Paraguay |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:02pm On Jun 29 |
This game too boring jare |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 10:01pm On Jun 29 |
MorataFC: How people dey enjoy this pidgin commentary sef? The timing no dey accurate at all. I no even think say the commentators dey live for the stadium. E be like say dem just dey commentate from the TV feed instead, I just say make I try am but i don switch back to English commentary sharperly  You need taju taju ogogoro for you to enjoy it. No be for ordinary eyes  |
Politics › Re: NDC Case Orchestrated, Filed Two Days After Peter Obi Joined Party — Rufai Oseni by fredoooooo: 8:28pm On Jun 29*. Modified: 9:05pm On Jun 29 |
Do they commit the offence or not ?instead of you to blame people wey join a shady party. You dey blame your opponent ... This is the worst opposition ever in the history of Nigeria politics ... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:22pm On Jun 29 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:14pm On Jun 29 |
bisqit: ronaldo was a benchwarmer in 94 Na small pikinin den na .. usa 94 na bebeto romario WC .. that was when they told us R9 is a phenomenon |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:11pm On Jun 29 |
AirBere: They deserved to be elimated. Play your normal game. . Facto  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:08pm On Jun 29 |
Leyqute: The only way they could get a result was the approach they took in the last 25 mins. Brazil’s quality was starting to show and it was only a matter of time before they scored. It’s just a shame they lost composure in the last minutes and conceded. Pressure finally burst pipe .. no plumber to rectify it .  Babami we go need that ya thing this new season o , that thing make i no loud am abeg .  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:02pm On Jun 29 |
Bebeto .. Ronaldo..Romario .. USA 94  |