Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 757 758 759 760 761 762 763 764 765 (of 1287 pages)
mukina2:Ya dwarf boyfriend (valbuena) go play ? .. How's una case now? , you see ya life? running after dwarfs upandan ..where you want hide Ya head if dem release the video online? ![]() |
Up Romania. .... draw soup #teamunderdogs #anyteambutEnglandItalyandFrance ![]() #hatersforlife ![]() |
coded01:Na one full drum of popcorn I carry come this colloseum ,I dey enjoy every bit of the actions by the gladiators Coded01 you're doing a good job ,na full tank of petrol they ya hand abi na oil block you get ... ![]() |
lalasticlala:That too is educative in its own way ![]() |
Bros na man you be ..... ![]() |
Poor old Gina doing everything possible to remain relevant in the movie industry. It is well my sister , the hustle is real ...a beg she don do any film recently? ![]() |
bykebyke:Same way I congratulated you when barca won the league and coppa del re ![]() |
usbcable:Congrats cable |
edwife:We love you too , enjoy ya yaself o .. Make we go fight our cat and mouse fight. ... I told her arsenal fans make atletico lose , that they are losers ![]() |
edwife:The moment I saw that those useless assnal losers ( Assnal fans ) are supporting atletico I knew real gonna win. ... ![]() |
mukina2:It breaks my neighbor window and hit Jacky his dog ![]() |
edwife:Finish is when you marry the wrong wife ![]() Valbuena is her boyfriend, remember the valbuena and benzema saga? She's the gal involved ![]() |
mukina2:Agbero boy/gal ![]() |
mukina2:Na red card useless English refree anyhow Sha atletico must win this .... |
edwife:Cristiano wetin? Who be that ? Carrasco is my hero? ![]() |
E Don happen o .. edwife shout goal make I hear ![]() |
edwife:She's somewhere tginking of how dry are going to start the leg up with -12 points .. Mourinho and Chelsea collect their usual 6 points and I'm very sure guardiola see go Wan collect his 6 points too from the cheerful giver arsene Wenger ![]() |
edwife:Hahaha I can't support same team with my wife .. Cat and rat can never be friends. See my profile picture ![]() |
Goooaaaalllllll |
mukina2:Cocaine. ... ![]() |
mukina2:Fight is an understatement o ... Na gladiators dey fight at the colloseum. . ![]() |
Person wey Wan die meet person we Wan kill am ... Grab my pop corn ,to watch this battle Legooo ![]() |
mukina2:Useless gal/boy Assnal can replace Wenger with am na ![]() |
coded01:Make arsenal go find their abrahamovic to win the champions league too na ... abi ? Chelsea'a only champions league is better than all the tea/Grammer school cups wey that useless local champion team ever win in their entire life . A useless team that goes around the north London using amunitions to harass ordinary chicken wey small pikin dey use bare hand kill in my neighborhood.. ![]() Coded01 make you just no mention that useless team of ![]() |
Dmcdad abeg serve coded01 that cold legend ,him body too dey hot this evening ![]() |
Iniesta must be a driver in his 1st world ,the way he dey take drive ball for field ehn, Valentino rossi or Schumacher sef no fit try am for track # respect |
Congratulations !!!! ![]() |
mukina2:Codede01 dey mourn Liverpool ,that's why e no dey answer his mentions again a sef ![]() Mukina2 no mind dem jare. ..how many of them show up for this game now ? .... |
mukina2:Shediot, na almighty Milan you dey take joke like this? No wonder your useless team can never be a big team . Useless girl/woman abi na boy/man ...Chic2pimp sorry bro , I dey hear say some Chinko dey bring money come ... the future is bright you can never be like Nottingham forest ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 757 758 759 760 761 762 763 764 765 (of 1287 pages)
#anyteambutEnglandItalyandFrance

