Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 836 837 838 839 840 841 842 843 844 (of 1287 pages)
TochiPhotos:I no fit laugh jare, dapada owo baba ijebu . Na everybody wan chop adedibu kessington ![]() |
mukina2:Wetin be my own , abegk make cameroun score jare . Make everthing end 1 all for this group . |
mukina2:But se you know say na hell fire be the final destination of all liars , kontunu ![]() |
mukina2:Liverpool beat arsenal yesterday na , ![]() |
mukina2:just 15 , how old are you too ? |
mukina2:Say wetin dey ya mind ![]() |
mukina2:28 years young boy |
chic2pimp:No , same way them use booobs and azzz beat ya face . ![]() |
Oooshey |
@chic2pimp i was at olympico on saturday , stationary stores go beat that team i swear ![]() bros me , you take off from work because of superbowl or because of wetin i know ? ![]() |
Idowuogbo:Wa sere omomi to gbasky , ojuloge omo to pretty ,owo ton soro to tun dazzle ![]() |
mukina2:Na Roma this thing pain pass before he left rome for the nations , roma get a point lead on the table ... ![]() |
Mukina2 roma people are like look at this useless nations cup , gervinho wey suppose stay here (old men leagues ) help us win matches dey there they waste ![]() roma no fit win game without him o , now they are minus 7 from juve ![]() |
mukina2:Infact i'm minding it ![]() |
^^^^ ehn Madam I go kill ram before you post another picture ![]() |
mukina2:Shediot ... fear catch you , call oooo's (hoes) make i add another o ![]() |
mukina2:He drink so Tay he pulled off his trouser , na one girl help bring am come their house ![]() |
chimerase2:Scores abi result ![]() |
chimerase2:B for booobs don't mind that mumuna2 ![]() |
chimerase2:Men of the underworld ke , you go sambisa ? ![]() |
chimerase2:Men of the underworld ke , you go sambisa ? ![]() |
mukina2:You're joking right ? ![]() Caf supoose ban them for life , useless people ![]() |
mukina2:Make e no end like this then , i know want make ya bofriend go home now .. mukinabance ![]() |
mukina2:Regretting what ,useless people i dont even know why north africa is not in the middle east sef , so that we go know the true son of the continent ![]() |
mukina2:Wetin be situation for this group ... ? cIV group ,i just oray the last two games end 1-1 again . make i come see drama ![]() |
echobee:I go dance , oya echobee shoki .. ![]() |
echobee:Nobody they hate on a team wey never win champions League .. all we are saying is that you all should know una mate ![]() |
naijababe:How much winning bonus you collect from arsene wenger after city's game because No wenger out banner/# tag . You go on sabbatical leave since abi , now you don come out after city's victory and you no very well say na me go win at the end ![]() |
Echobee !!!! Gunners girl , howdy ?come and join a team with the champions legue trophy , you deserve better than this ... ;qd look at mumuna2 she's getting older than usual all because of azzzzzz al ![]() |
Echobee !!!! Gunners girl , howdy ?come and join a team with the champions legue trophy , you deserve better than this ... ![]() look at mumuna2 she's getting older than usual all because of azzzzzz al ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 836 837 838 839 840 841 842 843 844 (of 1287 pages)




