Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 927 928 929 930 931 932 933 934 935 (of 1287 pages)
debosky: Play am yourselfwhich kind dj you be sef ![]() |
agabaI23: Viewing this topic: bellong, temitii(f), donardavid, pickabeau1, kcjazz(m), sethvins, naijababe(f), debosky(m), Roland17(m), Egba girl(f), afrodoc(m), fredoooooo, Kay-Dee, kay_pumpin(m), Heathen(m), Katsumoto, edoyad(m), AMINDA, agabaI23(m), omodapson(m), nikkykay(f), Pataki and 3 guest(swho be this one ? ![]() |
dj DEBO , can you play una no go win cup by fredoooooo ![]() |
yeye dey smell |
mukina2: YAY!!!! my Josephine is hereI no dey |
Ramsey scores |
Offside BVB |
mukina2: sagna strong sorry SchmelzerHappen ? |
Gypsy woman don williams |
edoyad: Na Wetin gainers do you na, na our fault say we dey shine? They say one should enjoy the sunny daysshine shine bobo , enjoy that sunny days cos rain go start soon , nonsense bottomnal ![]() |
aguero di merda ![]() |
agabaI23: Are you sure you wanna compare Chelsea with Arsenal on EPL tuff?will refer you to shekpe fans for debate ... ![]() |
agabaI23: Is that supposed to be a question or a denial?i will show you our thread , when you win the EPL .Useless Bottom shaking by force ![]() |
agabaI23: We are talking about Premier league and you are bringing in champions league. Did you play champions league game with Newcastle? and who told you i'm a chelsea fan ? ![]() ok when you win EPL , i will show you our thread |
agabaI23: You thought we have slept?you can only play music for me , when you win champions league ![]() |
see them ![]() |
Game over .. what a good game , definately worth my time |
naijababe: See as shame dey catch somebody and dem turn to peeping tom. Pele, u will never walk aloneYou no well iyalaje ,we go come find you any where you enter if una lose ![]() |
mukina2: JenkinsonNa because wheelcahir no play today thats why una fit win ![]() |
[quote author=Kay-Dee]Vermaelen chop buns enter field.[/quote] make una chop whatever today |
mukina2: tv5 in for gibbsNa giroud go get injury next ![]() |
naijababe: lol...........u dey mind that Afghani Japani dude! Ti e ti ba right nowIyalaje you sef show up today ? God go catch una for us soon ![]() |
na carzola dey dribble refree join player so ? rooney need to learn that too ![]() |
naijababe: Na wetin kon be your own?leave me alone o , i just collect something from ijebu , and i still dey find who i go test am on .. leave me o ![]() |
o level gibbs sef dey form roberto carlos , BVB dey wait for una ![]() |
see arsene wenger they form guardiola ![]() |
mukina2: kolo toureshattap ![]() |
ramsey scored ...nonsense ![]() |
Havilah93: I no dey there again ooo.na you start am , you must finish am ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 927 928 929 930 931 932 933 934 935 (of 1287 pages)



coming in for oooohhh santiiii carzollllaaaaa!!!!