Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 948 949 950 951 952 953 954 955 956 (of 1287 pages)
Havilah93: Fredooo I hail ooo.I dey gbadun them o , different from that ystday under 17 match ![]() |
torres2: Fredoo, red light I bring you season greetings from MouOooshey !!! |
Where is mata ? |
Mcgregor see dat one |
[quote author=Red-Light]fredooghene happy new season[/quote]My person , how you dey .. happy new season bro |
Chimerase: they dn release u?Thug , you still dey egypt ![]() |
Havilah , torress i hail o |
Oscar !!!!! |
Shankboye: It is crystal clear like the biblica mene mene tekel upharsin that arsenal is full of tactical crinkum crankum. Visible to the blind and audible to the deaf. ![]() |
Chimerase: yes ma boi..meanwhile I dn find u wetin dem find missing wife...i hear say police arrest u?Are you not in egypt ? ![]() |
Chimerase: na FOURPHY as usualThug you dey here , happy newseason bro ![]() |
torres2: I told mum, I will marry a hubby that support arsenal because he will have that virtue called patience ![]() |
Ijo ope mi da , ijo ope mi re Ijo ope mi re o , mio fi gboluwa ga ![]() Up Assnal ... COYG ![]() |
My people @havilah , Torres i see una o ![]() Happy new season in havilah's voice |
mukina2: to whom it may concernMy oga at the top , are you ready ? ![]() Madam can you define derailing and nonsense please ? ![]() Opening prayer .. Baba God for 8 years now you never disappoint me ,all i pray for this season is more success (trophyless) as usual. COYG up Assnal ![]() |
chic2pimp: Ohhhh mann Allyson FelixPervs!!! ![]() |
Greetings my people ![]() |
torres2: plus capital one club, uefa supercup and fifa worldclubcorrect , season go soon start o . miss ya for our end . |
Roland17: Shaaaaaarap there.wetin ? ![]() |
COYG , with this team , champions league , epl and f.a cup is ours ![]() singing oshey , oshey o , oshey o oshey baba ![]() |
fenerbache !!!! we go beat them , COYG ![]() |
team baba thiago forever , oluwamessi akanmu , ijaya nla or frank riberry who be the third person sef , who know am ? ![]() |
engineerd: Notice the chain of corruption.....He had to call his Oga "WASIU" to make him aware of the situation....You dey sleep , which oga wasiu he dey call , that call na just demo so that the guy go add more money to the 2k ![]() |
naijababe: E so fun bobo yi ko ye tele mi kiri now! Naijababe is takenif mountain no go meet muhammed , muhammed go go meet mounntain ![]() untill una win champions league , na that day i go go back to ijebu go collect my dowry ![]() |
naijababe: Hehehehehehe. E ti ri nke kenThat's the spirit iyalaje , ti oro bati koja ekun erin lama fin rin ![]() Coach Debo good analysis o ![]() |
proudlysports: If we win Emirates cup, dem go say that is the only trophy we can win. If we no win, dem go say we fit win Emirates cup...nawaoproudly baba , make una win champions league, we go shut up then... ![]() |
proudlysports: This one na stale news nahWe are waiting o proudly ![]() |
![]() lmao @ El Guapo |
@Debo , gervinho to roma , italian media |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 948 949 950 951 952 953 954 955 956 (of 1287 pages)



