Fredoooooo's Posts
Nairaland Forum › Fredoooooo's Profile › Fredoooooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 977 978 979 980 981 982 983 984 985 (of 1287 pages)
mukina2: name am oh!make mention wetin ? make you serve me divorce letter kiakia ![]() |
mukina2: hmmmm! how you take know?you no see as them play like one team wey i no wan mention their name ![]() |
good defensive work by benfica |
some of these chelsea players no sleep hotel before this game ![]() |
artur see oscar shot |
oscar no dey dis game today atall |
mukina2: cheksli freekickyou no sabi spell chelsea , abi na slate and chalk school like me you go ? ![]() |
mata ooo |
benfica sabi play ball |
mukina2: arghhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhyou fit help dem shoot the ball ![]() |
mukina2: sharapyes , i dey happy ![]() |
mukina2: first benfica header a little too highuna come today ? ![]() |
[quote author=Red-Light]men! See chelsea haters from all angles smh[/quote]buy plenty gala come this evening o ![]() |
torres2: Thread Strictly for clubs (chelsea) who are trophy minded, arsenal fan should keep offNo chance for 4th best ![]() |
proudlysports: Me I don see where dem use mouth pump foul o! Baba Ibukun for my area dey do am well well!na jazz , dont try it at home ( WWE) ![]() |
naijababe: Baba Ibukun tinz naiya saidatu things na ![]() |
mukina2:next game , i go dance to OLAMIDE ENIDURO or PASUMA WONDER |
CFCfan: As it stands, Man City will finish in 2nd place. They are leading Reading by 1-0.Arsenal can still take that in their dream ![]() |
mukina2: aww poor martinezRoberto martinez don sign wverton , no worry yourself |
nonsense and ingredients , newcastle go do the job ![]() |
mukina2: cheksli fan .. everton go beat nonsense comot ya bodygo and sit down for one place , today i be chelsea , tomorow barca , nxt tomoro madrid where is my sooting stars |
naijababe: Yes please! Make I drink before Muki bring the pankere wey we go use beat youpankere or pancake wey she go use do make up ![]() no worry , take one lacasera this evening , newcastle must beat or draw una ![]() |
naijababe: Chelshit supporter! You lie, na Newcastle we dey play next hahahahahahahahahahah!!!!!!!!!!!You want lacasera ... |
mukina2: shame nor cash you?Shame cos una dey beat una mate ,imagine o level ramsey sef score |
mukina2: help me find amI dey here , wetin happen ... tell me how much una pay |
Una don buy match abi , benteke and agbolahan dey wait for una |
naijababe: Ogboju Ode ko! Irinkerindo ni! lmao @ blue chelshit , confirm sooting stars and stationary stores supporter nimi film trick , simply mean it can not happen in real life .... UP WIGAN NONI now i know you arsenal fans are the same with your manager . you all have been saying you dont want champons league qualification this year , so that the board can add quality and experience player to the team next year . Now your wish is about to be granted , you are here fighting me .. anyway sha , wigan go beat una today , after the game i go buy you lacasera ![]() |
^^^ Ogboju ode ninu igbo eledumare ko niyen ? ![]() With this your over confidence attitude , arsenal don buy refree. ![]() |
naijababe: Nothing dey happen! Na 6 wigan go chop! Na me talk am, that 3 points sure die.Them no dey use mouth pump cow ( won kin fenu fun malu ) ![]() |
Havilah93: OK.Goodluck ko ebele jonathan gunners ni ![]() |
mukina2: expect bottles on your head today during and after the matchI go wear helmet , up wigan noni (still up wigan ) ![]() |
naijababe: Leave him now. Shebi awon iya mi, ati fun jedo are not that far awayIyalaje dont let Debo provoke you , remember we drink lacasera from the same bottle . Mo seba eyin iya o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 977 978 979 980 981 982 983 984 985 (of 1287 pages)



?