FreshB2's Posts
Nairaland Forum › FreshB2's Profile › FreshB2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
whic ones yu dey for there |
leav tha mata one side where yu dey |
superman abi, where ar ya in di uk |
what wife abi nife? no deceive yur sef sey na yur wife. i still dey marry her oh |
lauryn, new torri abegi, am starvin |
torri abegi, nwe sweet torri abeg |
10,000,000miles which ones |
sorry oh dear. are those two "agents" of darkness, called aki and ukwa still acting nigerian films in that their evil nature of spoilin our kids? (you no i dont watch films much) |
oh, i really felt the lost even though, i never knew him. but id always loved his styles |
thanx honey you said it rite. i jus told mi family now. has he got family? |
@ radiant how are you.hope had a good sunday. could you tell mi the name of that current dead nigerian actor? am not so much into nigerian films you. |
@ Hayden abeg, i never get your time yet. so your comin here was just to attack mi with your palava. wetin i go do? beat you? fight you ? tear you? masaca you? yogoyogo you? no. your still mi boy,so i swallow it |
spade (m) Imo Posts: 70 i think youve forgotten how you said that someone was gonna drop dead an so on. i only adviced ya. nothing more than that. |
Kool dear. you came at my own wrong time. anyway, you saw it. what ya think? |
abeg, make una take easy. @ Radiant how you dey? how far? |
@ spider, [flash=200,200][/flash] you dont hav the right to abuse someone to life an death. you chide her but not cursin her to death - you dont own no life an cant produce no life as well. |
@ chiluv2nv you said "and i will also advice u girls that your love most not be higher that the one your guy has for u, because guys are wicked i t, "[font=Lucida Sans Unicode][/font][i][/i] this issue is out side the scope of our discussion. stop generalisin that all men are wicked, pls. not all men. an by spoilin the hearts of other ladies, you are actually capable of destroyin a pure love an freindship tha exist between spouses. stop it. i dont like it. allow people to enjoy their romantic relationships an familyhood, ok. |
thanx lov |
a hug? i ll giv yu mor than that, but now am nearly late for work, miss ya |
Love, am ready missin that laugh. giv mi a big sweet laugh |
ogal, wey yu dey. |
Thas my gal glad to see ya face smile again. |
"You better seriously apologise 'cause I'm very pissed right now. Please know the kind of girls you use that freaking word with, not me" queen radiant, why yu dey vex lika say you you be iragi or taliban? abi na iran. abeg no talk lika sey you go thro mi bomb. i still remain ya bros. bros na bros. blood is thinker than water. if yu still wan serious apology, that bi sey yu go giv mi ya email ID or cell NO to render this special apology. i never try? |
waffistyle, i don se as yu carry de spoil virgins. yu no fit protect them, sorry for yur info, radiant na mi sister, this na wetin we dey do for ourselves. we don even settle since |
iaa! chei!! which kind palava bi this one. na so truth carry dey bitter for mouth an belly? i advice you as per sey you na mi younger sister, na em you jus dey hala lika sey you wan chop mi raw. babygal, abeg no vex com tube. mi na ya bros oh. see as i leav wetin mi dey do com com dey beg yu. huh lov. no vex . na advice oh. chop tha english again, i no call yu ashawo oh. i only say make yu no use that again. |
better put in tha way. an pls dont leav tha innocent guy in heartbroken. go ahead an marry him. bye. busy with mi assignment |
babygal, are yu sayin that youve dated many guys in this ya small life? tha sounds odd. datin much guys before marriage sounds lika prostitution gal. dont use such english again |
Radiant gal, you no sey yu get bad mouth small oh. i no no your age. maybe na your age be the problem. yu no sabi sey, some aunties dey wey bi sey the something hook them welu welu. de only quadratic solution na to propose to a sweet guy. |
@ Edyggirl an Uche2nna I pity both of ya. lika that USA don destroy una brain wellu wellu. you should no sey we dey call 'am atrocity, abomination, even sacrilage, outrage, disgrace, scandal, eyesore plus includin horror . chei! chei!! how can a man lika mi marry a man. abeg mi loneliness never reach that level. i nobi psycho. i no dey marry. |
@ radiant fresh b, oh sorry i didn't know u were male. How would i know when u talk like a female and no sex status indicated I hear u well my brother. I refuse to buy your torri until i hear from all them girls. So u can marry a woman who proposes to u when u ready to get married babgal, how do you mean mi talked lika a female? anyway, sorry to them bush men that would propose but wouldnt be the home supplier. na how to propose an claim manhood you can but lazy to get the food an cater for the family. Baby radiant, yu never ready yet. wen time com you go no. no long tori for even service |