Frigga13's Posts
Nairaland Forum › Frigga13's Profile › Frigga13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 153 pages)
Yea naa … Reason why he’s dealing with Biden and wished that mad woman to win. Make we wait .. anything fit sup within two years . Meanwhile not only Tinubu.. like 3 military former head of state are dealing like that.. still presently. Nothing new . Sellouts … wey dem hold for blokos .. you ordinary citizen better pass them |
Even if they leave the Lagos for the entire Yoruba to migrate to… e go hard .. very difficult for them to manage it .. Ibadan is there … Ibadan of 80’s and early 90’s no gree una manage after Awolowo left .. na Lagos una wan manage with my olumo ![]() Even the Lagos as former Nigeria capital sef na waaaa… Yet their noise loud pAss. . This people are truly funny. Development is good .. but maintaining same infrastructure is so difficult.. for Yoruba people |
Ttalk:Everyone no be Yoruba people Guess that why Yoruba brought APC and buhari to bully GEJ out of power in alignment with boko .. You see … whatever a Yoruba man sees in you is what he wishes for himself His region has all you mention … ojukokoro sets in and una start to the shout corruption Tell us what’s happening today? Una superiority compex na all about … en..v… Imagine statement |
christejames:Walahi… No need to blame that official… it may even be normal rites for there .. but based on say .. information no do day.. and shock.. we come dey take am like say na very big deal.. Those Igbos for dia for the knack pass the man |
christejames:Enjoyment dey there be that.. some dey even forget themselves for panya ![]() |
Na dem dem dey first thee betray… for every part of any deal.. Once they’re dia .. your ass is open Those people baa See as Arewa stand with Igboman . But those human with tuface … They always have reason to side deal |
Yoruba people said Tinubu is the apple of their eyes ![]() They’re buying it 30 naira in iseyin… for cup of milk. |
VeryWickedGoat:Up National!! Up Road!! This people no go kee person ![]() |
The woman no fit do the work wey Tinubu side chick go run for am. Tinubu dey compensate his babe and also prepare him for 2027 for Yoruba states .. If he’s babe venture step out of his region.. na heartbreak be that for druggie .. Group have to rest. .. before they go missing .. since they’re not gang affiliated … like the beast. ![]() |
mrvitalis:Exactly… But the north understand them very well.. eve before 1960… The point is that .. Arewa makes use of their religious side that aligns with them. Buhari never wanted a Tinubu President… but he slacked on it .. Kwankwaso saying he don’t mind being a vice .. should means a lot to political observers. Tinubu is only perfecting his rigging . Only that he wil fail by grace of God . Others are waking Ann’s plotting.. if 1 term be like this with him . And so much much power .. even under Wike .. Imagine what his 2nd term will be .. This is reality nobody want to wake to in Nigeria No buhari . Not even Abubakar Obj sef Talk more of ordinary citizens |
mrvitalis:But then .. you guys refuse to see what were seeing … don’t still understand una love for “ some “ Yoruba .. These people are all same .. as long as na their tribesman.. except Obasanjo.. walahi I’ve not seen a Yoruba nationalist.. Ask any elder of above 80 in Nigeria . They hardly come by. And this very truth .. Igbos will never want to believe.. they just blindly hate North .. cos of Islam. |
madridguy:Dem dey press all our neck… unless say you no dey this country… but you dey Lagos naa.. na same thing.. even if you dey update contracts back to back.. you go still feel am No worries .. we gather dey |
Normal Yoruba man ![]() This one mouth dey lead before him brain… as seen and confirmed The apple of Yoruba peoples eyes .. Tinubu is a failure in everything … except stealing and looting .. and e..rm drug matters .. See as Nigeria be like his face … nothing good has ever come from this man… … if e good .. the Yoruba god so spoil am… if e bad he go raise am go* I billion. Na on how these sophisticators the hail am and worship .. e dey surprise every normal human being Thank God say nothing last for ever… and karma real pass Yoruba propaganda This being too… shall pass . God bless Nigeria |
Why are Yoruba people more interested in Edo election than th Edo people themselves? Edolites suppose they fear .. una no see as Nigeria be under the Yoruba led government of Tinubu.. … na grinding be this oh..-and dem go use media propaganda shut una .. come rig their man enter as dem dey pal for Tinubu.. Make una. Start to make some noise like that Gabon president talk..’make some noise …” before propaganda go swallow una for the state Already their bots don dey act as mouthpiece for edolites.. |
Drugs … |
Afrojuju2017:I’m not against their appointments Oga .. others are qualified also But your last paragraph 😂 Visit Edo state today .. then four years after .. No be wetin you hear oh… but Wetin you see .. Enjoy |
Zuckembego:But na true naa E easy to pass through yorubaland reach Eko still colonize Yoruba Wisdom bro Reason you see de dey jump up and Dan |
Uniquekriss:Reality eh .. especially when Yoruba don que .. for propaganda.. hey .. no hope. ![]() |
Throwback:Yes I fear for Nigerians .. including you and your tribes men.. Pity more those in ekiti oyo kwara ondo.. wey be say this 19 month na hell.. 8 years .. haaaa.. no to come buy two local government for yorubaland turn am to …. Will figure out based on demand |
lexy2014:Why asking stupid questions? Let Edo people ask. |
![]() christejames:Na the country una dey call panya for real? Olboy.. Clear me ![]() |
simpleseyi:This Yoruba man.. Wetin be your interest for Edo? To use them count Tinubu rigged votes in 27” E go shock una.. Edo wise pass Yoruba.. Know this and calm down |
Children are blessings from the lord.. don’t worry.. you will be fine. Pray make the boy no abandone you disembark .. na dia your real wailing go be.. |
Election money… dem go too share our money.. and we go collect vote Tinubu E sure |
This government na for sons and uncles of Edo politicians… Compensations and settlements .. Edo people una next four years eh… na Obaseki breeze una go still dey enjoy. If obaseki no come get remain.. Edo name go be sorry.. Modified Yoruba monikers don come lick durst for my mention.. Edo no be Lagos pain them die.. Wetin we know.. God help edolites.. this Yoruba government go magnify for Edo wella.. when even bots don dey support . |
EmperorCaesar:And this your comment is useful to you… You get sense when you were 10 than your adult ..need to go back to your 10. Maybe your brain has gone sour? Yoruba being .. |
MkO Very lucky and so so unlucky human.. Abacha na real gangster |
FreeStuffsNG:Nairaland with its tribal and party affiliated moderators … in politics section. For those doing great job in other section.. real kudos and much love . Those politics Mods …. Can’t and won’t kill the spirit . We still here . |
Edygrin:Quit sleeping Tinubu Yoruba government has woken even the most docile being in Arewa to reality. Visit northwest and speak this turenchi .. you go hear |
Yoruba government and dia APC stooges … Kabaka go too deal with those Benin people.. na suffer Edo state enter like this .. Peace don fly from window |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 153 pages)


