₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,121 members, 8,420,472 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:56 PM

Toggle theme

Froggie's Posts

Nairaland ForumFroggie's ProfileFroggie's Posts

1 2 3 4 (of 4 pages)

Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 3:45am On Jan 28, 2007
how dare u disobey da kingping? angry angry
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 3:43am On Jan 28, 2007
hmm i can't still believe i sent em all to bed, grin grin grin
angry angry angryI RULE HA,HA,HA grin grin grin grin they all fell into my trance grin cheesy cool
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 3:39am On Jan 28, 2007
i want everybody wey dey online make una go sleep ;Dright now cos am back, am back !n u know it u know it cool cool grin
yes u reading right now, u shall do as i say go to bed, go to bed!!, go to bed!! grin grin grin grin grin
EventsRe: Please Announce Your Birthday Here: by froggie(m): 5:16pm On Jan 26, 2007
Any Oct 29nite in here cos am one.
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 5:06pm On Jan 26, 2007
u think sey i bi ijebite like u grin, nah not @ all i bi proper osun boy infact am from Ife, the city where all members of nairaland originated from if u don't know now ya' ll shud know now. grin grin grin
RomanceRe: Mtn Na Wa by froggie(op): 4:55pm On Jan 26, 2007
What do u mean by that dude? angry angry are u jealous? grin grin grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 4:48pm On Jan 26, 2007
I can see u guys have also started a cat race 2 cool, just want 2 say this KEEP OFF COZ AM HERE NOW angry angry angry grin grin
EducationAfrican Church Model College(acmc) by froggie(op): 10:21am On Jan 26, 2007
Any one heard or knows about this skool ;African Church Model College, Ifako Ijaye ,Abeg i go like know the latest gist going on in that skool right bout now though am out of there already, anybody from there on board pls? sad

represent urs grin grin
cheers.
Dating And Meet-up ZoneRe: Pictures Of Nairaland Members. by froggie(m): 10:14am On Jan 26, 2007
some girls wo woo to the extent of putting cartoon pics to replace theirs. grin grin
Computers(it) In India Is The Best by froggie(op): 10:04am On Jan 26, 2007
Multinational IT individuals and coporate bodies are alll tripping into india to set up their IT biz wiz big tyme, i mean frm different parts of the world oo cool shocked

What if it were into Nigeria tht they are all moving into, how wud it be like? grin grin grin
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 9:29am On Jan 26, 2007
you guys don't need 2 argue okay, grin i'll settle it for u cool
RomanceRe: Mtn Na Wa by froggie(op): 9:23am On Jan 26, 2007
abi na, they can't seem to get enough of me, always asking for me if u know what i mean,
EducationRe: Ease My Mind Pls by froggie(op): 9:21am On Jan 26, 2007
yea u r right , if i may ask, are u an accounting student?
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by froggie(m): 7:54am On Jan 26, 2007
na wetin dey happen 4 here , shey na rat race una dey run upside down or is it inside out , wotever , anywhich way make i bi the last here cool, and one more thing biotic i gat guts and will kiss u kiss kiss kiss in front of your father if u would'nt mind. grin grin
RomanceMtn Na Wa by froggie(op): 7:43am On Jan 26, 2007
As una know sey Mtn dey do bebe, so i get one friend wey bi sey na mtn i m girlfriend they use so they go need to dey communicate wit my own phone 4 nite as e bi sey na mtn me sef dey use, after a while another of im girlfriend sef join the club grin grin, and me as a sharp boi cool u know no go wan waste tyme like if the guy no dey around na me the don dey keep them company of mtn nite call, infact na three of them i don know now but i never see their face oo, though i dey chat with two of em online sha

I was talking wit one of em last nite when she introduce me to another of her friend wey them bi dey together cool, i just dey wonder the day wey i go get chance see all of them, grin
EducationRe: Ease My Mind Pls by froggie(op): 7:14am On Jan 26, 2007
I never knew Ife was so competitive like that sad, was thinking tht since i'm 4rm there , it should be much more easier 4 me to gain admission , well i've not actually filled the online form because of this issue so i'll still have 2 think deeply bout it,
& Osu is another skool that i wud like go sha even though going to school in my home town has always been my dream.

A friend of mine actually got admission into UNAD last week or so and i don't want to be an exception.Me sef need to enter skool oo. But i no wan go enter skool of hard knocks sha.

Thanks for your reply, it really means a lot to me.
RomanceDo Gays Exist In Nigeria? by froggie(op): 6:59pm On Jan 25, 2007
Nna wedo 4 boardi ooo grin, the kin thing wey this world dey turn 2, me i no understandi oo, una see na cafe i dey work and u know one will come across different types and race of people like the good, the bad and the ugly.

E get this very day wey bi sey one yellow man like that come browse 4 my cafe, as i don sight am dey come i just dey pray sey make this guy no come disturb me with typing oo. as the guy enter sha na ticket e buy, dey look me one kin as i dey cut the ticket give am.

The guy bi don dey call me wit a sii sii sii noise and i dey answer am from where i dey after awhile when e called me i go meet am , na so the guy kon dey ask me sey wetin bi my name sey e no wan dey call me with the sii sii sii sound again so i tell am my name nah. Na so the guy ask me one question sey shey me go like to be friend wit am, i dey confused , i no understand the guy at first na later i kon grab wetin the guy dey talk, before he go he sey he wan invite me come e n office which was the next 2 streets to where my cafe dey.

On this fateful day i kon find time go the guy office sha, na so the guy hold my hand kon take me go outside the office kon tell me sey e get something wey e wan tell me but i n bi dey dey shy to tell me , na so the guy tell me sey e like me again sey make me and am bi gud friends.

At the back of my mind i dey think sey this guy don dey craze oo shocked and the craze don dey go out of hand, but this guy dey display his own craziness coporately, as in this guy wey i dey talk about na office man oo, make una no forget.

Before i commot for the place na so the guy tell me sey he wan invite me to e n house.
what do u guys think is happening in Nigeria. undecided
EducationRe: When Will Poly Jamb Registration Start. by froggie(m): 6:21pm On Jan 25, 2007
Bros, wetin me i never understand is that those that are already in there before this policy kon enter, na wetin go be their fate or shey them go pursue them commot? huh
EducationEase My Mind Pls by froggie(op): 5:26pm On Jan 25, 2007
Hi everyone on board, i have a problem that i would like u guys to give suggestions to and probably solve for me.

U see i am going to have to sit for jamb this year and have accounting in mind as my course though am going to be sitting for English Maths, Economics and government, but the problem is that i want to choose (OAU)as my first and second choice undecided and i don't know if you think it's a good idea.

I will appreciate if anyone would reply me to ease my mind.



saints are those who stand up 2 move ahead when the fall down.
u can do anything if u would just try, froggie gee
EducationEase My Mind Pls by froggie(op): 5:24pm On Jan 25, 2007
Hi everyone on board, i have a problem that i would like u guys to give suggestions to and probably solve for me.

U see i am going to have to sit for jamb this year and have accounting in mind as my course though am going to be sitting for English Maths, Economics and government, but the problem is that i want to choose (OAU)as my first and second choice undecided and i don't know if you think it's a good idea.

I will appreciate if anyone would reply me to ease my mind.



saints are those who stand up 2 move ahead when the fall down.
u can do anything if u wud just try, froggie gee
Nairaland GeneralI Work In A Cafe Need U Guys To Helepi Me by froggie(op): 9:38am On Jan 23, 2007
U see i work in an environment where this yahoo guys dey always dey come work wella if u know what i mean, am sure there sure there are some of them in here, i hail una grin, make una no worry i no bi efcc agent n my lipsrsealed so lets leave that 4 tht.

I actually work in a cafe and need ideas on what u think i can do as a routine activity that will be of good to me.

thanks,


Froggie G,

1 2 3 4 (of 4 pages)