Frontpagee's Posts
Nairaland Forum › Frontpagee's Profile › Frontpagee's Posts
1 2 (of 2 pages)
donbachi:Why won't I celebrate with them. You post is misleading. |
Righteousness2:Amen our resident pastor I received it |
Abegge Who's the billionaire name the ekelebe wet carry gun abi na the Churchill of a guy. Op you know wetin dem dey call billionaire? Having a billion naira doesn't make you a billionaire and I can bet my Duck that nigga has never seen a billion naira. Op craze dey your head. |
Nothing Is more scarier than being in Nigeria till 2023. All this ones no scare me at all. Na when I wake up for sleep come remember say na naija I still dey na that one they scare the hell out of me. I don start to create my new country for my dream abeg make my fellow nairalanders come live for this my dream Island with me. everything is free Boogyman Lush go Sara, Slowmiir wifi name free, no regularity no arrest you go dey bomb naija and any country of your choice,even snake meat wey lalasticlala dey like because na burutai zoo we go carry snake palliative. |
Ehya This babe head clear I swear no dust for her brain, she secured the bag and move to her permanent site (marriage) when them Tonto and Tiwa Still be leftover meal and them Sofia still be baby mama |
Lets Learn to accommodate and respect other people's beliefs. If you like serve stone natural you get chicken and palmoil to dey give as sacrifice. |
1 2 (of 2 pages)