TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:51am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney you go enter plane soon |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:48am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney sold puf puf |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:47am On Jul 26, 2021 |
Whitemoneyyyy I love this accebt |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:47am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney don hustle ooo!!!! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:44am On Jul 26, 2021 |
Whitemoney no like all this zodiac signs.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:42am On Jul 26, 2021 |
Yeah White na jolly good fellow.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:41am On Jul 26, 2021 |
White moneyyyyyyy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:40am On Jul 26, 2021 |
aroundnaija: This werey wey dey talk about catching the wildcard guy fit be the guy  Na wetin I dey reason be that |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:36am On Jul 26, 2021 |
I love this wildcard twist . |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:32am On Jul 26, 2021 |
Men dey gossip  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:27am On Jul 26, 2021 |
tonididdy: This drunk version of him is so cool lol  His voice dey shake. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:25am On Jul 26, 2021 |
Mariah  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:13am On Jul 26, 2021 |
Mariah likes relationship talk.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:09am On Jul 26, 2021 |
Yerins the polymath |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:09am On Jul 26, 2021 |
Youseff with the packs |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:06am On Jul 26, 2021 |
This ladies like this pervert |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:06am On Jul 26, 2021 |
Youseff and mariah 2021 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:05am On Jul 26, 2021 |
Youseff no get matter to yearn, na that crush be him life highlights. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:03am On Jul 26, 2021 |
This guy is a pervert |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:03am On Jul 26, 2021 |
Youseff shut tf about this student shitt |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:03am On Jul 26, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:56am On Jul 26, 2021 |
Biggie and long ads  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:54am On Jul 26, 2021 |
Biggie off mariah mic abeg. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:51am On Jul 26, 2021 |
This Boma guy deserves to win  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:51am On Jul 26, 2021 |
Boma abeg drop those yesterday lamba so this girls go feel u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:49am On Jul 26, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:47am On Jul 26, 2021 |
Thank you bro.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:44am On Jul 26, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:42am On Jul 26, 2021 |
ChristoBam: That's what happens when you pick housemates based on connections.
The Maria wey dem dey blast sef, na only she dey interesting a bit. D rest dey too serious. Mariah was interesting??
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:41am On Jul 26, 2021 |
All the guys are contenders, the ladies just come occupy space.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:39am On Jul 26, 2021 |
Bone of these girls get that quality wey I dey find at all. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:34am On Jul 26, 2021 |
Mariahhh answer nah?? |