Funpeter's Posts
Nairaland Forum › Funpeter's Profile › Funpeter's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 92 pages)
When nigeria go b like Egypt na dem just carry out coup na after d president use only one year dere ooooo |
pablo aimar: Hello friends, here is part of my bio data,sobs bro but we dey here for u oooo hp say u sabi eat ona nd okoro soup i missed dem die |
Beauty4Christ: Empty hauz, not even a single soul. Where una waka gowe dey ooooo oya drop ur name nd state of origin make Cso take note cos others done do thier own |
Swhysarah: Tanks dear Iyin Ekitiyou welcome, hope ur day is going well? Oga @ d top make una free omoT our pastor na we dey begged ni oooooo |
Imanuelle: no state allawee for Abuja , as it's not a state. Imanuelle: okay na dat go make sense b dat but person go gas no way for that to happen naNo be lie jare sch dere so no little about dem shall |
Imanuelle: i heard akwa ibom camp is fun, filled with excess flexing ,Abuja dey pay ni? make i join d train |
Swhysarah: I'm Oluwaseyi Sarah a native of Ekiti statewhich school nd where in ekiti welcome dear iyiokun oooo |
jerikoyan: Ogunla Jeremiah Temidayo. OAU GEO 2012 Owo LGA.ONDO STATE...............I rep rockcity,ibadanboi,ifeboiwhere u dey go always na nice one boy more of u here |
Helenqollinz: Gud mornin 2 u all.My name is Idoko,Helen Aladi.First name Helen,middle name Aladi.Helenqollinz is a combination of my first name nd dat of my LOLIPOP.I hail 4rm Benue state nd studied English.hehehehehehehe clarify pls ur lolypop |
[quote author=j-slimz]CSO come and add these names abeg. Plenty Osun full house[/quote]we dey rep wella nw ilu omo oluwabi |
Pleas Cso take note ooo cos we go soon dey mark register |
Kehinde peter ede north osun state dats mine oya make una start to dey pour una own ooooo |
shawrygal: Morning to all my family members. How was your night. Hope we are prepared for today's unveiling of names.fine oooooo ehen so when will dat be |
shawrygal: Morning to all my family members. How was your night. Hope we are prepared for today's unveiling of names. |
banttieman: [size=14pt]Una dey share cookies for this house and I no know.congrat bro i rep eksu also but my was approved in aprill shall nice one nd which department u rep |
WinnieDPooh: Hmmn with the way the pages are flying it may get to 200-250 pages by Month end and by October before camp we will be counting up to 600 pagesNa true oooo but most schoolx go still join like unilonrin,ksu,osun state uni,funaab nd others guess they are on their way but remember nt hw far but hw well |
Beauty4Christ: and if u accept fate, there are two things involved...is either u serve in one village or find ur way |
syndrome: Make i settle d commotion on khaki! Am a good painter, if ur khaki no size u... Come to me #aked i go paint in otondo. uniformFor ur mind abi nd dat go make sense |
[quote author=j-slimz]Who is suppose to serve lunch? I'm beginning to 'H'[/quote]Na oddebs oooooo oya where u dey come gv us afternoon food oooo |
Is either u are mobilised or not, if u are mobilised there two things involve |
saintalone: I tire o. It was at page 70 abt 2 days ago when I logged in last. It has now almost doubled it.So u must always come online oooo |
saintalone: I tire o. It was at page 70 abt 2 days ago when I logged in last. It has now almost doubled it. |
Section 6 of sub section 5 paragraph 2 line 8 of nairaland batch C thread which state that it is crime to look or view and not comment which is punishable under section 8 sub section 6a line two under the constitution of nairaland batch C |
We dey now make we play game make una bring up game make we play |
odebbs: Funpeterhow ur side dey go nw? Me gan dey see u wella with 90D odebbs: Funpeterhow ur side dey go nw? Me gan dey see u wella with 90D odebbs: Funpeterhow ur side dey go nw? Me gan dey see u wella with 90D |
[quote author=Funpeter][/quote]na so he go dey go |
[quote author=shawrygal]Good afternoon. I just woke up after my morning breakfast. How are u doing today.[/quote no wonder u dey fat nd dey look gud so na two things involve sleep nd eat chai |
D space wey the thread dey used run na only God knw how oooo but kudos for people wey deythread dey lively i don missed die chai i dey hail ooooooooo |
AnneMarie4: I really wish to join the batch c this november but the problem is, (according to last year's batch c timetable) my convocation is third week in october meaning that registration for int'l students would close a week earlier. If i dont make this batch c then i cant do nysc againyour result shud be ready before ur convocation now abi house mate wetin una think |
I hail una for house here wetin dey floor make una forget ASUU jare dem na fit disturbs us evn nasu gan no fit do anything make una cool temper |
Nawa oo, so this place culd be dis empty... Vuuuummmm, in a speed!!
. People and schools are not even much yet oooo. Na wah o