Gafano's Posts
Nairaland Forum › Gafano's Profile › Gafano's Posts
whats going on here,,,,,,,re we to click on a link to rate their linesí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µí ¼í¾µ |
mesoade:bro calm down coz me don already dof my hat, raise my hands and even my leg sef...no more TUALE❗❗❗❗again ooooo omo na d reverse o LETUA❗❗❗❗❗❗ |
mesoade:bro i hail o❗❗❗❗❗and i don't have much to share, coz bak den na we dey top class so girls dey always want dey ur syd....... |
nufin lyk birthday gift oooooooo,,,highest na water dem go take baff u,,,,,,later later Na u go still flex dem........ |
shey Na true say online clearance don start ? abeg make d ogas for dis thread confirm d info........ |
kandydude:I rep ecostat Bro,,,,any gist ![]() |
Fortunate017: really? Utme I ansd questns on Govt econs maths n eng. Then, wen i got uniben's past questns n ans for social science, i noticed dat questns were always set frm Govt engl maths econs n geography. I prepared for it, bt i was surprised wen i didn't come across any geography questn on my post utme Q paper. So i think govt can go in place of geography. dsame ..dats all.dat is d best combo ever for any lad seeking ecostat........on dat very day i was d happiest aspirant coz geography question is no where to b found, though i prepared for it( using LA cram LA pour,LA Finnish LA forget)....#TeamEcostat |
Fortunate017: really? Utme I ansd questns on Govt econs maths n eng. Then, wen i got uniben's past questns n ans for social science, i noticed dat questns were always set frm Govt engl maths econs n geography. I prepared for it, bt i was surprised wen i didn't come across any geography questn on my post utme Q paper. So i think govt can go in place of geography. dsame ..dats all.dat is d best combo ever for any lad seeking ecostat........on dat very day i was d happiest aspirant coz geography question is no where to b found, though i prepared for it( using LA cram LA pour,LA Finnish LA forget).... |
chue: regardless of the background?with respect to d background ooooooo.....the background most be red.. |
chizzy94: What's Team Delta again abeg?? Shey na new course wey them just accredit??I PONDER OOOOOOH!!! |
chimhigher: Lol ...Drizzy xiao opa xun Fi kpa shun kikiki shi( ur li2 boy is loyal o) Kpi pong shun shan fi kpa bong jo( Dz una chinese hard 2 read o) mi sholon kpa shin 500lvl opa sha shun( Na my guy wey dey study chinese 500lvl na im dey help me translate am) .which day RAMIRES turn chinese na..ehh Drizzy.lmaoguy i Don laugh so tey crowd gather me lyk say i dey marah |
dharay99: Kulkatty n d oda guy, Wah are ur aggregates nd Wah was d cutoff for ecostat..me scored 61 as my aggregate maybe d cutoff was 55 coz i av a frnd who got admitted with an aggregate of 58......#Reping Ecostat till j.m keyne reincarnated |
dharay99: Kulkatty n d oda guy, Wah are ur aggregates nd Wah was d cutoff for ecostat..me scored 61 as my aggregate maybe d cutoff was 55 coz i av a frnd who got admitted with an aggregate of 58......#Reping Ecostat till lord keyne reincarnated |
kulkatty: Hey. Same to you. gat to get tinz to be intact...me just hustling lyk kilodey! #TeamEcostat |
kulkaty u re highly sighted #TeamEcostat how preparation na happy Sunday! |
Preciousone4ril: Uniben ppl....get 250mb for as low as 300 naira on mtn. Visit my thread or call/watsapp 08106428938 for details.hope its real coz i go box u asap |
3coins its ur day......wishing u a longer life and prosperity(secondlist no go pass u by).....best wishes ever frm mount Kilimanjaro..... |
Doctor21: ok boss i go free d guy. I non chalnge d guy again. My mind jst dey tel me say na oly okeke nd anyakowa naim d guy dn read slf.hmmmmmmmm bros i hail oooo.....na u read pass...Respect!!!! |
5G activated off to kofa for confamation.......... |
clearance tinz on moi mind.........na wen d clearance dey start sef......cant wait oooooo |
VERY SOON GBOGBO E MA MAKE SENSE....GUDMORNIG 2UALL. ,,,,,,SHOUT OUT TO DOSE WHO GOT ADMITED AND DOSE ANTICIPATING IT........ |
benromeo39: Congratulations Olaniyi Gafar Babatunde!!!Mr Ben I don check am already.....nonetheless nice job m gr8full.......thumbsup man |
elax360: ...can u check for meyup m coming just acre minute |
jamb e facility app is d surest way to check ur admisn status for those using android search for d app on playstore or mobogini.................finallyfinally Baba God na u oooooooooooooo.........packing my bags n arranging sum cash........... |
atlast I don make am ooooooo admitted for a four years course......@ jasphiano thankz as per d jamb app.......kulkatty and neldrizzzzzi we go see for screening ground...........my mind don rest nw...e con b Lyk say na me get sense pass......... |
japhsiano: na jamb app for android fonesok make I run go mobogini go find d app |
Neldrizzy: Lolll... Calm down, you hav been admittedI claim am oooooo my oga ........ |
japhsiano: wich fone u dey use wey get 5g networkno mind me jare.....I dey exaggerate |
? abeg make d ogas for dis thread confirm d info........
??