Gary400's Posts
Nairaland Forum › Gary400's Profile › Gary400's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Upnepaa:wetin obasanjo build for ogun state fir 8 yrs as pressy |
at last...dem finish timaya.....WTF |
what I wl suggest is dont add acount in blackberry set up...just send mails with ur internet browser or oda browsers... |
alhaji don wound niggaz wella....boiz don vex....dem go waka free now
|
taylor I support u...naso one guy for ma area four yrs ago drink acid cuz f sumfin like diz go die troway.....woman ehn...my heart dey wid ma mama...dats why I no dey keep woman for long cuz me get phobia for heart break ooo |
can't even build a world class airport in otuoke after spending 6 years as pres. but that is non of ma business 