NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:06am On Oct 19, 2015 |
ademasta: See as people queue as if dem wan collect food for AkwaIbom camp.... **harinholar, omitooguns and co wey dey go AkwaIbom camp...make una see una life o**. I dey go my Ondo state jeje... Any other Prospective Ondo Corper(POC) here? I finished 4rm dere sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:02am On Oct 19, 2015 |
all dis third choice issue I nor want my 3rd choice oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:37am On Oct 16, 2015 |
Police arrested U nd collected Ur phone, a txt msg came in saying; "Abeg if U dey come buy one AK-47 nd 4Bullets make we take do nyt things".
How do U explain to the police that Ur friend meant a Vodka(AK-47) nd 4 Energy drinks.
2 make matters worse, Ur friend's name is ROBERT but U saved it as ROB-1 in Ur phone. What will U do to convince a Nigerian Police Man?
This is what I call Gobe!!!
morning frnds |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:14pm On Oct 15, 2015 |
dis thread fit pas 4k ooooo cus after d posting letter some go api why sme go vex. 2 tins involve |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
una try, mke una clap 4 ur self |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:02pm On Oct 15, 2015 |
my signature here ooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:00pm On Oct 15, 2015 |
una dy vex oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:59pm On Oct 15, 2015 |
3k here I cme |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:54pm On Oct 15, 2015 |
washing my face tryin to prepare my stamp and signature |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:43pm On Oct 15, 2015 |
climbing to d 7 star hotel
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:37pm On Oct 15, 2015 |
gbest58: waiting 4 d promise land let's play a game Peru |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:34pm On Oct 15, 2015 |
h A
Viewing this topic: dejiadisa (m ), Ubah1 (m ), Paul2lyfe , gbest58 ( m ),
goody1shoe73 (m ), eclipsehemmy ( m ), balerinagold( f), Humblega ,
Zeeenas (f ), itoski (m ), Johnnyessence , JannahGem , kunlesufyan
( m ), Solomonodimegwu ( m ), submit, harryson77 ( m ), mistabiola,
Holumiedey ( m ), icehood, Blessedgurl (f ), bolakale30 (m ), vision3k ,
seun305 , iykebest1 (m ), jatau7 (m ), haywire1 , KeriBaby ( f),
aattaheer(m ), francis27 , Uniqueness01 (f), tk4life (m ), ViktaSlim ( m ),
deracathy ( f), ifeanyija (m ), Avmbazon , KingJB , mekstaniac( m ),
Sanchez01 , Mrbllymer , biggie023(m ), elmisti (m ), DonPsymon ( m )
and 3 guest(s)
see pple dy wait to shout api new year |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:32pm On Oct 15, 2015 |
waiting 4 d promise land let's play a game
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:16pm On Oct 15, 2015 |
America can never 4get = MICHEAL JACKSON
3. South Africa can never 4get = MANDELA
4. Argentina can never 4get = MARADONA
5. England can never 4get = QUEEN ELIZABETH
6. Nigeria can never 4get who.......  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:09pm On Oct 15, 2015 |
Be humble! Your salary is someone's tithe. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:53pm On Oct 15, 2015 |
Pple of night watch 'winter is coming' |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 7:12am On Oct 15, 2015 |
moring e-fam |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:03pm On Oct 14, 2015 |
sup guys look out wat i came across today on Facebook..
""please what is happening naw..i went out to register today and d cafe guy said i cant register again....wat do i do please?""
lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:24am On Oct 14, 2015 |
kaymighty007: I don't no y pple are takin dis state of choice of a tin so serious, if nysc ddnt initiate it in d first place won't we b ready to go to any state, so y takin it as a do or die affair, if u r nt posted to any of ur state of choice maybe u should wait till next batch... abi ooooooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:20pm On Oct 12, 2015 |
seun305: Evening bro Hw preparations?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 7:57pm On Oct 12, 2015 |
evening guys |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 3:08pm On Oct 12, 2015 |
Beamborla: Many thanks! Although I've already given them the I.D card, I guess I will just go back to see what can be done about it. Thanks! jst go to ur student affaire dy we issue u identification letter |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:42pm On Oct 11, 2015 |
iykebest1: my bad. I guess am lacking Caribbean weed. lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:33pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: No worry eh?
You go find 1 soon  lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:30pm On Oct 11, 2015 |
iykebest1: bros u no get joy oo. U mean say DonPsymon go marry person wey don drop 4 kids before? Cos their marriage neva reach 48hrs no oOoo nor b 4 kids ooooo I say nt 4 kids, e nor easy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:26pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Lol 
Thanks bruh... Try get 1 sef... So that she fit the take care of you.
 lol abi na sti on d watch sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:22pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Baba... Last week e get as the time the go small small...
But right nw e don the rush 
Na jes that call up letter. If person see am mind go dey at rest. yeah na so ooooooo waiting!!! congrate 4 ur e- boo nt 4 kids |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:16pm On Oct 11, 2015 |
DonPsymon: Sup
Howdy? I dy my guy hw d waiting?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:11pm On Oct 11, 2015 |
sup guys |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 12:38pm On Oct 08, 2015 |
sup my guys hw preparations |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:42pm On Oct 05, 2015 |
Emlina: Hehehe. Even ur boo get a boo... yes oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:01pm On Oct 05, 2015 |
|