Genuflect's Posts
Nairaland Forum › Genuflect's Profile › Genuflect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 129 pages)
What's your point with all these 'she became famous in Yankee first'? Who cares? |
Where all the Arsenal fans wey dey make mouth before this match? *smh* |
Numaj, why you dey curse me na? You catch me and nella together ni? Take time o Nella, what it does? Long time o |
Hmmmmm |
Go Nneka! |
ChrisBam, I dey try reply your message since but dem don start with that their security code and stuff |
Go to this site http://www.jperiod.com/nneka/ Or better still just click this link http://www.jperiod.com/upload/nneka/jperiod-nneka-final.zip |
E be like say you smoke Igbo before you come dey post abi? Rubbish |
I love both of em but Nneka appeals to me more. I just love crazy beautiful girls. Plus that her mixtape is crazy. She incorporates Hip-Hop into her music well
|
ChrisBam, me don dey rock that UCWeb even though my GPRS no go allow me maximise am
|
ChrisBam, Ooooshe! Lol. I don send the friend request o. Thanx bro Ok.gerald, how you go dey ask that kain question? See how Aieromon and Semid wan dey use you catch trips. Lol |
Degee, e be like say na true you talk. I've been trying it since but it's not connecting |
Rekeson, wetin you dey yearn? |
Semid, send me the code and IP wey you dey use |
Nella, where have you been?? |
@Hanoobaba That's good news. So where do you get the code? |
Semid, I forgot my E! sim in Abuja. Btw, MTN has started working again. Infact, I no know whether na their network or something. Wetin you dey use for your MTN? |
Lol. Ehn Ehn, Semid na to dey use me catch trips abi? Okay o |
Lol. Ehn Ehn, Semid na to dey use me catch trips abi? Okay o |
This guy is jokes. Lmao. Dragnet, I like the way you finished him off. Lol |
Aieromon, how na. Help a nikka in need. Lol |
Aieromon, how na. Help a nikka in need. Lol |
Chiogo, thanx for your advice. Sure will continue Rahbanny, please go on. Make my day. Lol |
Chiogo, how I no go laugh? Lol. I didn't even notice the 'beast' (that is supposed to control my mind), but now a girl wants to make a religion out of it. Lmao |
I never recover from my laughter o. LWKMD!! |
Lol. Nice one, J2N but I still don't get the codes for MobilGet. Could you send it to ma mail? Chrisbam, is it me or you've been absent for like a year? Welcome back bro. That's if you're staying long Btw, my MTN don yari o. Na Zain I dey use browse now. Aieromon, Semid, anything for me? |

This is a no-brainer. Da Grin all the way |
Honsule, are you serious? If only I could use fring on me phone too |
Ogboraph, which line do you use? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 129 pages)