Genuflect's Posts
Nairaland Forum › Genuflect's Profile › Genuflect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 129 pages)
Thank God say I get E75, it didn't work with my E51. Na to buy the device remain now |
Thank God say I get E75, it didn't work with my E51. Na to buy the device remain now |
Chrisbam, abeg help your guy with the browsing and downloading ise. razordigital2002@yahoo.co.uk |
Chrisbam, you sef dey vex o. Which network be that one again? |
Aieromon, any downloading hack for me on Etisalat? |
Abeg, help me tell am o. I, myself, am not a big Jigga fan, but I respect the dude to the fullest. And anybody who works towards it deserves to get it |
Of course, Jigga said that on Super Ugly. Now how personal do you want it to be? |
Sauron, You are the one always undermining Nas' greatest works. That is actually worse than licking his balls. And it's not as if he's my best rapper |
Puskin you dey dl with etisalat? |
Na wa o. My own etisalat still dey act up o |
Sauron, you are taking this sh!t too serious. Jay got dissed cos of his funny past, deal with it. Didn't the same Jigga diss Prodigy cos he was learning how to dance Ballet? It's all part of the beef politics. Even 2pac employed the same tactics on Hit 'Em Up |
^^^Ether too personal? Like Canibus' replies wasn't personal and all. Quit hating on Nas for no reason |
Chrisbam, me sef wonder o. Im dey download wit Bolt sef. Na serious wa Numaj, the vex fit even come restore the soul back. Lol |
I dey here eh. Lol |
Na wa o. Boys dey vex o. |
Which James Bond gadget? I used this watch in 2004. The Casio one sha. I don't the make of his own |
@IfeDavid But you sef, na only Mo Hits news you dey talk about. So how dem no go think say Don Jazzy pay you? |
I could care less. Aimoye racism |
Who be that clown wey dey their back? Lol |
Puskin, you sef dey download with Maltina? |
^^^Me sef no know wetin Seun dey think wey we no fit modify our posts. Btw, I don't want to risk spoiling my sim while cutting it, so how we go do am na? |
Numaj, you wey you dey form buying diamond for woman, na dual sim dey make you cough. Lol. You better modify those posts before nella see am. Lmao |
Ruggedman kinda replied with Banging so Sauron what are you saying? |
Chrisbambam, how far na bros? You just no send boys for here again. Wetin happen na? |
^^^That is just by the wayside. There is no clear motive for this diss track. Even if there is, the motive is stale. Plus the diss track is even wack sef |
Numaj, na e and Zain me dey manage now too. By the way, dragnet which stunt you dey pull for there? |
Yeah I feel your pain bro. Even wit my 2 phones, switching sims is still damn stressful. I'm not using MTN now but I'll send you some codes now. I hope it works |
Numaj, what it does homie? |
Semid, wetin you dey send o. No forget me o |
Can-a-bitch don't want no beef with Slim, noooo! |
^^You still dey use panadol for another person headache. Pele o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 95 96 97 98 99 100 101 102 103 (of 129 pages)