Pets › Re: Help, Both My Dogs Are Pregnant! by ggrin(f): 8:28am On Jul 30, 2015 |
KingTom: Werey, Na now you see me? How far Na,  u don turn boss na  I hail o  |
Pets › Re: Help, Both My Dogs Are Pregnant! by ggrin(f): 8:13am On Jul 30, 2015 |
KingTom: jay Kelly how far Na  happy new year o |
Romance › Re: What Do You Do When You Find Your Girlfriend/fiancee Nudes Online? by ggrin(f): 7:24am On Jul 30, 2015 |
|
Romance › Re: What Do You Do When You Find Your Girlfriend/fiancee Nudes Online? by ggrin(f): 7:16am On Jul 30, 2015 |
kinglekan: Shattappp dere!! 
Since wey I don post my own, why u neva post ya own? Abi dem don use tractor clear jungle?
 [color=indigo]u be mtn  Why u dy ff me everywhr I go  [/color] |
Romance › Re: Only On Nairaland: Ugly Girls Have More'likes' Than Handsome Guys. by ggrin(f): 7:14am On Jul 30, 2015 |
tosyne2much: egbon Chibwike I throway salute oooo
You sef don change your writing font ni? [color=indigo]who be this  Which kain moniker be this nitori oloun  [/color] |
Romance › Re: What Do You Do When You Find Your Girlfriend/fiancee Nudes Online? by ggrin(f): 7:08am On Jul 30, 2015 |
[color=indigo]I'll post mine too  Tit for tat  No time to dy dull jere, jungle don mature  [/color] |
Politics › Re: List Of Nigeria Looters And Their Foreign Accounts by ggrin(f): 7:04am On Jul 30, 2015 |
[color=indigo]tinubu  [/color] |
Romance › Re: Nairaland Now Has A New Romantic Smiley !!! by ggrin(f): 7:02am On Jul 30, 2015 |
[color=indigo]wtf tsk tsk  [/color] |
Politics › Re: . by ggrin(f): 6:59am On Jul 30, 2015 |
[color=indigo]advanced slavery  [/color] |
Pets › Re: Help, Both My Dogs Are Pregnant! by ggrin(f): 4:43pm On Jul 29, 2015 |
McEwen: Ole 
I go send am by friday 
Wey Ggrin   |
Pets › Re: Help, Both My Dogs Are Pregnant! by ggrin(f): 4:37pm On Jul 29, 2015 |
KingTom: I never hear from that transgender o  ewu  |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:52am On Jul 29, 2015 |
Sinnzu: a very dumb wacky attempt at throwing a shade on naija guys. Very wack. [color=indigo]not only shade I will soon throw shadow  [/color] |
Sports › Re: Top 10 Most Handsome Footballers In The World by ggrin(f): 10:47am On Jul 29, 2015 |
kinglekan: Balogun abi? 
[color=indigo]why u dy ff me up and down na?  U b tatoo ni  [/color] |
Romance › Re: Which Age Do You Wanna Get Married? {see Answer Ooo) by ggrin(f): 11:08pm On Jul 28, 2015 |
[color=indigo]maybe 30 sha cos I be 27 and I still dy do pre-degree  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:54pm On Jul 28, 2015 |
Nneka123: No.  [color=indigo]Nneka baby 
U like am no lie  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:28pm On Jul 28, 2015 |
Nneka123: I love this song.  [color=indigo]me too  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:27pm On Jul 28, 2015 |
Nneka123: Hehe Ggrin you try sha...
your dp eh  [color=indigo]u like am?  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:26pm On Jul 28, 2015 |
kinglekan: Awa mejeji ni ooo 
[color=indigo]verified osinwin ni e  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:22pm On Jul 28, 2015 |
darkenedrebel: who's laughing with you?
this Smiley ( ) doesn't mean we are cool or something.
international olosho ✘  |
Sports › Re: Top 10 Most Handsome Footballers In The World by ggrin(f): 10:13pm On Jul 28, 2015 |
[color=indigo]balo nko?  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 10:09pm On Jul 28, 2015 |
|
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:58pm On Jul 28, 2015 |
kinglekan:
Who do u like dis ehn!!
[color=indigo]dunno o
Be like say something dy inside that emu wey dem gimme drink  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:54pm On Jul 28, 2015 |
|
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:41pm On Jul 28, 2015 |
MrCork: ...BRO AM TRYN TO HELP YOU...SERRRIOUSLY...YOR DUMB THREAD IS A WASTE OF SPACE THAT BELONGS TO *JOKE SECTION*.... we never said it wz dry though...juss move the S*** to joke section , plis!! 
Cc Ishilove! [color=indigo]jesus wept  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:40pm On Jul 28, 2015 |
darkenedrebel: ggrin - you created this topic because a male created something similar to pinpoint the poor communication skills that Nigerian girls have ..
unfortunately your attempt was lame & wack - you are better off stealing pictures of a girl protruding her ass on the bed while reading  [color=indigo]okies  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:36pm On Jul 28, 2015 |
prettythicksme: I think op just hit a nerve?D **painment** [color=indigo]u dy mind am  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:35pm On Jul 28, 2015 |
MrCork: ..... BRO...COULD U KINDLY MOVE YOR DUMBEST WASTE OF SPACE THREAD TO JOKE SECTION JUSS FOR THE SAKE OF HUMANITY!!!!! (no oofeinse) 
[color=indigo]ur a fool  [/color] |
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:34pm On Jul 28, 2015 |
|
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:12pm On Jul 28, 2015 |
|
Romance › Re: See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:12pm On Jul 28, 2015 |
|
Romance › See How Naija Guys Chat by ggrin(op): 9:10pm On Jul 28, 2015 |
[color=indigo] my chat with a white guy[/color] WG....hello beautiful M...hey handsome WG...you've got a nice pics M...awwww >3>3 thanks bae WG...so what u up too? M...nothing much bae, jus layin down here WG...awwww! That's some real sh*t....lemme give u call then so that we can roll up tonight M...no qualms bae Bla bla bla bla bla [color=indigo] my chat with S/A guy[/color] S/A...hey M...hello S/A....damn! Ur beautiful M....really!!!!! Thanks M...u not looking bad too  S/A...oh stop that...am blushing  M...damn! U joking right? S/A...not really tho Bla bla bla bla bla [color=indigo] with my naija brodas  [/color] N/B... Hafa M...i N/B...omo I dy feel ur swags oh! M...thanks, I dy feel urs too N/B...(For his mind *this girl don like me o*)I'll like to get down there? M...lol, naughty u! N/B...(*chei naijaboiy come o, this girl na ashi*) ...I go like sample u ...I go fvck u like say dem neva bang u b4 ...Name ur price M.... N/B.... R u thr M... N/B...baby M.... [color=indigo]10mins later[/color] N/B... Hello [color=indigo] mumus [/color] |
Forum Games › Re: What Will Be Your Next Move? by ggrin(f): 8:45pm On Jul 28, 2015 |
[color=indigo]na to use the bike hit am na 
No time jo  [/color] |