Giel's Posts
Nairaland Forum › Giel's Profile › Giel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 817 pages)
Yourheadache:E pain me die Her aunty dress pass her Even if she dey conservative. No be cover up her mates dey wear. Her own she wear full cloth come pool party. |
Agbgift:Politician pikin dey carry babe pass na. Dem no try at all. |
They tried sha Even if they can't dance much most of the housemates had fun and enjoyed themselves especially these last 30 minutes. Big brother pool party is usually 2 hours na Why did you take their 30 minutes? Na so this set take vex you? They started dancing later na Shout out to wandi, Hanni, Nelly, dj flo, they tried. Even some of the guys whose names don't know. I for put Nne but as she no want wear bikini make she dey one side. |
Giel:She's back to her seat. |
Handi and wanni twins that's what I wanna see Burn those cover ups. Handi and wanni want to finish the men in that house. |
Victoria don finally stand up dance waist Nothing rema no fit do |
Whoever mixed the songs dey try Be like say na only old naija jams fit make these housemates dance. |
Which kind men's assembly mbadiwe twins dey hold for pool side Dem don follow any woman dance at all for this party? |
Because of too much lies married woman no fit rock her hubby for pool party People wey suppose dey kiss and rock pass Married double Kay Was the strategy worth it? Just pray dem no evict una quick because e go too pain una Big brother house una no enjoy because of overkaku, if una still no come go far. Na double wahala for dead body be dat |
Giel:They are dancing together now Better |
Shuan has done nothing this whole party other than just stand in a corner and kiss wanni See him kissing wanni again Meanwhile wanni has spent time dancing with her twin at least. When he's not kissing wanni he's just standing by the side. Na wa for strategy |
There's a bigger girl wearing black who wanted to twerk on one of the radicals and he just danced past her I felt bad for her oh That was cold She just went into the house after that. |
Yourheadache:Lol, He may actually just really like her. Baby baby baby and all. Me, I find the whole baby stuff funny not annoying, |
Seeing so many men I don't know. |
Big brother please don't show me Nne again I don't want to be angry |
One of the mbadiwe twins just thinking about his life in the pool Na so the hoh job be this season? |
Yourheadache:That's what you wrote. Zinwe = Zion and Chinwe. That baby always makes me laugh. |
I appreciate the girls who gave me a bikini without a cover up Ruthie and baby Chinwe Even the girls wey slim wan use cover up finish themselves. Doyin type no dey this house at all. |
Yourheadache:This name for 2 of them makes me laugh ![]() |
Yourheadache:Exaclty, Na my problem be that. She no wan wear bikini but she no want make people notice so she just wore the Bikini top then wore that shirt and short combo. Who she dey deceive? Yes her aunt is better dressed. |
Ok na the Damilola girl wear this green gown At least she wore her name tag so I can know her name. |
Nne this a pool party Enter house find bikini wear Wetin you wear so? You and that girl that wore that green gown that I don't know her name. Una bikini loss? |
E be like say wanni don kiss finish I hope she and her twin didn't wear the same bikini to this party Na there I go just cry |
Onyeka looks hot. This girl on black that Ben is following about is she part of the dami girls abi is she the double Kay wife? |
Which kind little mermaid skirt Victoria wear so? |
First pool party where the men are more covered up than the girls Radicals and Baby aka Zion thank you for showing me flesh abeg Boma you missed abeg Na men con dey shy pass woman |
I don't know who I will slap Is it the boring housemates Shaun and wanni kissing or the nonsense camera man that thinks I want to watch people kiss during a pool party? |
The housemates keep complaining that they can't hear the music Big brother no lose guard don dey lose guard oh!! Fix your volume issues. These your housemates want to prove me wrong and show me that they can dance. |
One day big brother will do me a favor and ban the men from wearing this singlet all the time. Monday to Thursday they wear Pool party they wear it Abi big brother naija don get uniform for men? |
Onyeka wants to drag this title of Ms oily waist with the one and only chomzy?? They complained that the waterfall is louder than the music. I still dey find the dancers for this house. I will give them grace today because the ground is wet Till Saturday party then. |
The housemates actually look ok for the pool party. Considering how badly (very badly) dressed they (men and women both) are on a regular in the house. I didn't expect much they look ok |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 817 pages)

