Giel's Posts
Nairaland Forum › Giel's Profile › Giel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 817 pages)
Look at kaybobo enjoying his life with Isabella Kaybobo don't kee yourself 🤣🤣 |
Jason and Isabella ![]() |
Everybody dey dance. Nobody bored or tired. DJ Flo abeg you do well |
DJ Flo you even give us edm? Join Add twins DJ money, add your own X2 and collect everything 🤣 You over try |
DJ Flo you must collect handi and wanni's money as you're going See party na |
Ok DJ Flo you will follow the twins and learn how to transition too 🤣 No be big soso dey craze so? 🤣 Dj flo set too get Energy You no go dance ke? 🤣 Isabella and imisi have over enjoyed this party especially Isabella 🤣 |
DJ Flo don't go without collecting handi and wanni's check too abeg ![]() |
DJ Flo dey try abeg |
DJ Flo E be like you sef go collect small drags What kind of transition is this? But the energy is 100 |
Isabella shaking dancing with imisi and shaking it 🤣 Jason came to dance. Imisi tries to protect Isabella from Jason Jason went round to imisi to dance with Isabella 🤣🤣 |
See my baby na Dj flo Congratulations my love You deserve |
Big soso can wear hot outfits and give seexyy vibes but she just doesn't want to. |
See my girls Isabella and Imisi leaving fun na ![]() |
Imisi and Isabella dancing together |
Na DJ Flo I dey wait now because Wanni and handi don show us shege |
Dem play imisi type of tunes. Kola told her to dance she say she's not in the mood. |
Wanni and handi have gotten better these past 5 mins. |
My Isabella don come back to mirror Biggie is finally showing her I will never drag any housemate that stands in front of mirror again E be like na the only place camera dey |
Big brother shown my Isabella Or must she stand in front of mirror first? This is the first good transition these twins did. Where did imisi go again? Ok I've seen her. |
Jason don commot jacket. Even kaybobo is he not hot? |
To even dance go tire you. You go dance. Wanni and handi go use transition destabilize you. You go gather yourself together try dance again, next thing another transition |
Jason, victory, koyin and kola I thought the party room gets hot? |
Imisi I thought we have left all these types of wigs behind in week 1? |
Wandi and handi should sha not collect any money. Ok maybe they'll collect maybe 1% for being upbeat and leaving songs for them to dance but you can't even dance because they fit use transition confuse you. |
Kola is ready for work |
Wanni and handi abeg Na Which kind transition be this? ![]() |
Omo transition no be here 🤣🤣 Atleast the songs are upbeat |
At least Wanni and handi started upbeat I'm tired of DJs wasting a good 30mins to 1 hour with slow jams Dem don change to slow jams. See people I dey praise. ![]() |
This set cannot dress at all. The men dress better than the women by far. |
See my Isabella baby ![]() |
Wanni and handi djing but DJs flo laptop is there too Maybe she'll dj later Smirnoff this party room looks good. |
These housemates will be shocked to see former housemates djing It has never happened before Congratulations to DJ Flo and the 🤣🤣 let me leave them. Last year is over 🤣 Congratulations DJs Wanni and handi too. 🤣 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 817 pages)


