Giel's Posts
Nairaland Forum › Giel's Profile › Giel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 817 pages)
Least following Most boring Dumbest person Best strategy I'm here for the fight that will come from this game 🤣 |
Isabella don leave frustrated people otega and thelma 🤣 She's now playing the game This is a game that will cause fight abeg 🤣🤣 |
Isabella vs otega and Thelma That's my girl 🤣🤣 |
Isabella dey fight with Thelma. This is what I want to see Housemates are separating issues |
No fight? I'm not here for games oh |
Isabella and kk Is it otega or Thelma? Who is first on the fight list? |
Jason must always rock every girl available Even Tracy sef collect 🤣 |
Sometimes Isabella dey try ignore these people Who wan vex make dem vex 🤣 Isabella I no get strength for after party fight abeg ![]() |
Dem don kidnap my Isabella She dey argue about meat Thelma leave her alone na Dem no allow me enjoy Isabella this night |
Jason remove your hand from Joanna's neck 🤣🤣 |
My Isabella is happy dancing and shaking everything 🤣 otega sorry 🤣 Mide thank you for rushing to Isabella abeg Since men no wan rock yansh🤣 Isabella has gone to dance on faith 🤣 |
Ivatar even your own southy songs you still won't dance? 😂 |
renderme:Na only mide he see today oh🤣 Una finish work 😂 |
Isabella and kk🤣🤣 They're now eating the chicken they've grilled and are now satisfied 🤣🤣 |
House full like this yet party is always boring. These housemates no dey try at all |
Kaybobo will dance and grill yet no problems. Na wa for tega Isabella don rush enter kitchen prepare her own chicken come grill 🤣🤣 No time for otega's bs🤣🤣 |
Seems Otega refused to give Isabella and kk and shared the rest of the rest housemates now he has stressed my Isabella. He disrupted the party even Tracy had to come hear matter. I don't know why otega likes fight like this And this is the same person that thought he could advice faith about fairness. What a joke. This is why I like that faith doesn't have time for their hypocrisy. Faith will always press their necks and I support him |
Why imisi change her fine bikini? |
I said it Anytime otega grills na fight dey end am He should just stay away from the grill abeg Nobody fought when kaybobo did it last week. |
If mirror no dey this house These housemates cannot cope in parties |
Kola is so cute dancing with a sitting zita |
This dj over try |
Jason and sultana that was nice |
Kola and Isabella My siblingship ![]() |
I like imisi's hair today |
Ivatar and kaybobo I'm happy for you But that was supposed to be Isabella and kaybobo |
No be packs I dey see for faith body so? Faith very nice |
This one bright dey do faithful boyfriend today Wetin happen? Na only mide he wan follow dance today? |
Rooboy don go rock Joanna then Tracy Thank you rooboy |
Renderme see your ship ![]() |
Tracy no dey use party play at all |
Kuture this towel I am not understanding |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 817 pages)
