TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:51pm On Jan 28, 2023 |
DJ exclusive wetin concern us with abroad song na?  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:49pm On Jan 28, 2023 |
Yaya my love abeg stand up and dance. Yaya dey make miss my love Amaka. Nothing concern Amaka with other housemates for dancefloor
She go dey one corner dey dance her own dey go If they like make dem dance with her, if dem no like make dem no dance. But Amaka must enjoy the party. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:45pm On Jan 28, 2023 |
Tsatsi What brought about the behaviour of tonight? Was a girl going too close to kanaga?  Abi na the alcohol? Tsati I want answers. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:44pm On Jan 28, 2023 |
Ekaka1: Some of these girls...like ipeleng, yaya Tsati and Blue look shy but I doubt they're the same at lights out  Blue came in with her madness so no suprise there. Ipeleng quickly showed us what she was capable of  Na tsati wey dey hide since. She try to hide her true self for this long |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:40pm On Jan 28, 2023 |
Tsati dey surprise me sha. Abi na the alcohol. I didn't know she had it in her |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:37pm On Jan 28, 2023 |
Loved seeing Miracle dance with Olivia. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:14pm On Jan 28, 2023 |
Marvin just going from woman to woman Now he's with Sandra. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:13pm On Jan 28, 2023 |
Yemi and Sandra.
Omg
Sandra take it easy on Yemi |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:10pm On Jan 28, 2023 |
Kanaga and Miracle show dem how it's done |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:05pm On Jan 28, 2023 |
Miracle, kanaga, juicy and Justin love to dance. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:04pm On Jan 28, 2023 |
Na Marvin dey enjoy this party pass. Rocking so many babes |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 10:01pm On Jan 28, 2023 |
Ninja just brought in more alcohol |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:58pm On Jan 28, 2023 |
Ebubu what's going on? Lmao |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:56pm On Jan 28, 2023 |
DJ exclusive they need to pay you what they paid last week's DJ in addition to your fee for today See everybody dey vibe. Naija song, sa song. All of them.
You even tried to be inclusive, you didn't start playing sa songs 30 minutes to the end of the party.
DJ xclusive.. collect your money. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:49pm On Jan 28, 2023 |
Na tsati dey dance like that? Kanaga and tsati, I am not understanding |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:47pm On Jan 28, 2023 |
Now miracle has stepped in to enjoy Jenni's rocking |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:46pm On Jan 28, 2023 |
Jenni O and Juicy jay  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:44pm On Jan 28, 2023 |
Justin likes to party sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:42pm On Jan 28, 2023 |
Miracle yemi and kanaga lol  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:41pm On Jan 28, 2023 |
Make Una see Justin  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:39pm On Jan 28, 2023 |
I hope all the djs won't play this song because of this dance step blue taught them.  Lol, her students immediately went to meet her so they can all dance. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:38pm On Jan 28, 2023 |
Miracle giving DJ exclusive vibes. I love it. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:36pm On Jan 28, 2023 |
I like seeing Olivia still dancing and vibing even with this her dress |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:30pm On Jan 28, 2023 |
Kanaga, blaqboi, juicy jay, I love the group dance. Some of the housemates joining me. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:27pm On Jan 28, 2023 |
Go Sandra Go!!!!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:25pm On Jan 28, 2023 |
Exclusive don off shirt. LMAO Xclusive abeg na  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:23pm On Jan 28, 2023 |
Kanaga and Yvonne. Dance partners. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:19pm On Jan 28, 2023 |
Linqueen: SAns help her cover up🤣 Make she carry scissors cut am abeg  It's too long. She's even holding it up to walk |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:17pm On Jan 28, 2023 |
See as dem crowd dancefloor.
May what happened last week never happen again.
Atleast If DJ exclusive dey enjoy him own party we go understand why |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:11pm On Jan 28, 2023 |
This is what we expected last DJ to do. Naija and sa songs, and make sure the sa songs are upbeat party songs. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:09pm On Jan 28, 2023 |
Why dem give Olivia this kind dress na. And if she refused to wear it now problem.. Na all this heavy load dem give am she wan use dance?  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 9:05pm On Jan 28, 2023 |
This is how party is supposed to be na. Not that boring draining disaster of a party last week. |