Ginajet's Posts
Nairaland Forum › Ginajet's Profile › Ginajet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 44 pages)
pamcode: u are welcum dear feel free to challenge anyone u likegan gan see ginger...... looserphool and assnal go hear am for my hand tomorrow, make day quick break oh...... my trouble go wear sunglass oh ![]() |
Skimpledawg: Chai, kai! Al dz tins yu wia doin, diaris godu oo! Nxt time, come early so dat yu go sit close to me for VVIP area!! Na Elliot dey table, buh me choose to take alomo abeg! It helped obros no be my fault na.... my family say na barca match dem wan watch..... u knw all diz assnal bad belle tinz na.... I jejely comot go viewing center make peace for reign.... I reach naim I see diz dude oh, based on say I know am I decide to go siddon with am ( regretting dat decision now) after 1st half I go even buy tom tom but liver come fail me to give am.... I come dey pray make him beg me for one but for where him no beg me oh.... I no even fit tell my brothers my experience sef |
chimerase2: abi ohGood ![]() |
Skimpledawg: Oluwa b praised o! Mah heart wz virtually nt mine since d beginnin of d 2nd half! O mehn c pressure...I had to order mor bottles of chilled alomo ohahahhaahahaha.... mehn I really thank God becos haters been don dey plan to yab me... I thank Costa. Shurller, Oscar and Salah for wasting clear chances and almost giving me high b.p....i thank the guy I sat with for almost suffocating me with his bad breath .... I had to use hanky to cover my noise truout d game and he didn't code, he kept trying to explain every moves d players make and every decision of d ref made..... and as a friend I couldn't |
pamcode: welcome dear no one will try anytin am i here to protect youmy Superman, my very own hero thank you very much.... tomorrow I will trouble everybody anyhow I like becos u don give me assurance |
luvola: and you know how to trouble my Liverpool shey.. u Never see anything ,go and beat Lisbon nah.. up Lisbon!!!!bad balle I don win my game ![]() |
zizytd: Na only u I find come,chelski finest. Na beefing I dae ono be only beefing na fishing..... God pass u jorr..... my three points in the goody bag already ![]() |
Skimpledawg: Costa no try o!! Dats by d way tho!! *welcome to d Diego costa show* wia Ginajet?bros d game be no allow me get time find trouble..... I been dey watch chelsea and Barcelona game together....... hot seat something for me.... my PSG and Chelsea won sha... I thank God Almighty |
chimerase2: kilon shele e ku jometakosi much egbon..... die loku kin won luwa leni fa... but adupe lowo Olorun tiko doju tiwa..... how ur side? ![]() |
I dey for here oh..... make nobody trouble me today oh |
jodeer: beta advise him to 4get abt da kiss dis sunday cos we r burning dat bridge down. Sha, no worry we go see on sunday. *smiles nd winks*Skimpledawg biko come and see oh..... sombori want to put sandsand in ur garri oh...... |
Skimpledawg: Yu will make a gewd wify babe!!! *opens a bottle of chilled alomo nd sips.....patiently waiting for Sunday.....wah bout tdae's match nau! Does d kiss apply?haba rara oh...... u will only get a side hug if Chelsea win today our is against assnal ![]() |
Skimpledawg: Chai! Oh lawd, ah shuld av met yu since nau!! .....biko, ah do prefer d french kisses more dan Naija d naija's!Baby forget it am a passionate kisser.... French, Naija, Ghana, Spanish, Italian, and even Brazilian kiss dey learn from where I dey amma kiss the shy-guy in you away and bring out the crazy, wild, raw, naughty and above all the passionate man in you ![]() |
ok |
Skimpledawg: Jeez!!! 'm callin Dadi Mourinho to use anyfin @ hz disposal to boost d morale of Diegoal Goalstar nd d boiz so as to bang in d goals against doz amateur bwois!!!yes a promise is a debt and I pay my debts on time..... All u need is to make sure our boys score against assnal and I will take it up from there...... ![]() |
Skimpledawg: Sounds sweet since We won!! Wuld surely b ba ya side wen Hazard n d boiz 'Rapes' arsenal on sunday!!lolzzzz....... I owe u a kiss for every goal our boys will score on sunday...... ![]() |
humblesteve: Correct u be real fan jarehlolzzzz am fine ![]() |
Skimpledawg: We won babe!!! Sowi say I no watch d match wid yu! Hope yu remained alomo for me?yes Dear we won.... I felt lonely without u during d game ![]() |
MabraO: A point is better than a losea win is better than a draw ![]() |
MabraO: Babie y nadid you win ya game? ![]() |
MabraO: Me or uu |
Tval: Joker.. Just dey make urself happy.Don't mind him |
MabraO: Loltry win ur game first |
doyouknowjohnny: rented fan like u..na palito u dey use watch your own matchI no know oh ![]() |
SavageGarden: You need help babeguy come help me please e don tey wey I dey find helper ![]() |
zizytd: I dae beat adult since u say u no be pekinbeat Tottenham first make we see |
gooooaaaalllll its ADEBAYOR baby |
zizytd: Badbelly pple plenty pass arsenal fans for here, hating don turn hobby. All dis human beings in blue God dae watch una obros na Tottenham fans wear blue for here oooo.... u no expect make dem support u na |
Greekbreed: i ask yu,,yeye pesin lik uhypertension go kill you today |
Greekbreed: Gunners for life,,if u an arsenal fan den like dis post.am not jorr.... I won't like the post ![]() |
leggo |
zizytd: U Don wakenah.... am still sleeping ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 44 pages)




.... I had to use hanky to cover my noise truout d game and he didn't code, he kept trying to explain every moves d players make and every decision of d ref made..... and as a friend I couldn't 
