Godwin7403's Posts
Nairaland Forum › Godwin7403's Profile › Godwin7403's Posts
Alo pals |
God i ve dn ma own part pls perfect d rest 4 me..dis is ma yr ijn |
Helo pals..ive nt been 2 ibadan b4...am sot of confused..now that students are on strike...are dey goin to make provision 4 where we wil stay..cos me com from afar..abj...pls i need cirus help.........dnt b egocentric @attah. |
Toh me no no wat 2 do since ui has made me xo...wich view u dey talk abt?...na small view...i don watcham @alicia |
This is gat dem cirus....nb is sayin anyfin ni.....ASUU MAKE WUNA CALL OFF DIS STRIKE NAH B4 sb go die of Asuumetamorphomiasis...its deadly it kills faster than Hiv |
This shakur itz like u re lukin 4 ma trouble oh...wetin com bring respect issue com hia....c respect iz reciprocal..no b until u grow grey hairs b4 dem go respect u...na ya behavor..bro...wen men come dey behave like boys wetin u go call them....abi no b children dey play hide nd seek game.....imagine say them dey say dem wo rich 70yrs b4 dem retire which kind fin b dat ..na only dem like money pa |
I pray FG nd ASUU meeting 2day will make sense...let dese guyz call off ..baba noni |
Guilty conscience ni@shakur or wateva ure call...u beta change cos smtimes wat u say portray wu u rili re...ash:-)w:-D or beta stil philanderer... |
C if wuna no get beta fin 2 talk make wuna keep quiet...no b 2 make page ful quick na him b d main fin na d relevant info wey dey inside...u people shud no that dis a public thread nd doesnt giv room for all these trash. |
Fynestboi: THE NITWIT SAMARITAN BARBERna nija 4 u b dat we like araha 2mach |
Me sef don tire but sha neva retire...d fire 2 rid don expire...bt sha oluwa dey ma back xo no shakin jare...NA WEN WE GO BRING ALL DIS STUFF WEY YOU ITEMIZE...NA DURING PUME ABI NA AFTA PUME.@MESOPOTAMI..C GUYS I NEED YA PRAYAS COS AM SUFRIN FROM ASUUNIBADANHYPERMETROPIANISM.. |
Re u Igala@Attah Ojomo...dat score isnt bd...am also app 4 mbbs 2...itz just a mata of jackin nd piecesin dia pume..bt i beg no tear 2 much make dem no come increase d cut off o |
Chai;-( ui wuna don fall ma hands...siyam 4 ground....wen wuna go rite wuna socalled pume na...dis kind fin na unto vexin level...many dem no try chop my $2000...cos i for evenma use dat pepe by toms he 4 make sense.. |
Yahweh..In u i live i move nd ve ma being..LET EVRY SPIRIT OF TREPIDATION GIVE WAY IN THE NAME OF JESUS..Dont wori abt 2mao..dia fwendz |
Na ui 4m u dey talk abt...sth wey dôn comot tatay weh dem don evenma stop reg na im u stil dey ask..wake up bro frm ya slumba@david |
Pals wen iz d pume date of ui |
Wow wat a coincidence..@bt wat do u fink abt dat ma eror in d spelin of ma state..instead of benue..it is benugue..did u c anyfin like dat...wat do i do nd 1ve even printed it out@joseboy... |
Nah am nt on 2go@jose....ma jamb score 256 wat of u? |
Medicine nd surgery...idoma |
The mistake was in spelin of ma state instead of BENUE ..i saw BENUGUE |
But friends i have already clicked final submission nd ve printed it..can i stil go back nd edit becos it was stated in dia website dat if one clicks final sub no further editin pls help me.. |
Hapi new mnth fwends...wile doin ma reg instead of Benue i saw BENUGUE...PLS wat dos dat mn..is dat supos 2 b an eror if at al it is...is such an error tantamount to been disqualified... |
Pls can i register 2mao been saturday?..i mean d uploadin of data nd odas.. |
Sup guyz....am sufrin from cerebro-spinal-meningitis cos of readingo...make dis pume fin com na.. |
Pls can explain it briefly aw u got dat 80g nd 33cm |
Sowie fwnd i ommited a value in the question...here is the complete questiôn...A Metre rule is found to balance at the 48cm mark. When a body of mass 60g is suspended at the 6cm mark, the balance point is found to be at the 30cm mark. Calculate a) mass of the metre rule b)distance of the balance point from the zero end, if the body were moved to the 13cm mark. |
Hahahahahahahahahahahahahahahahahaha. Me no fit shout ,..no b only. |
Gud mornin fellow nairalandite...pls help me with this question in physics..A METRE RULE is found to balance at d 48cm mark. When a body of mass 60g is suspended, the balance point is found to be 30cm mark. Calculate(a) mass of the metre rule(b) distance of the balance point from the zero end,if the body were moved to the 13cm mark |
[color=#990000][/color]Jackin mood activated :-XJackin mood activated |
I got 256 wotz ma hope of gettin mbbs in ui...pls i also need the past questions....ma email iz...godwinabahjohn@yahoo.com... |
Tankz 4 your concern...i sinerely appreciate...BUT HOW CAN ONE GET UI PAST POST UTME QUESTIONS? |