Gody05's Posts
Nairaland Forum › Gody05's Profile › Gody05's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 48 pages)
oh God, I replace Psg for sevilla x2, E pain me o |
morganist99:Dude, the opponent should be Lisa Ann, Ava Adams, Nikki Benz, Sheridan love, arriela ferrera, nicholette Shea, Audrey bitoni, Juliana Vega, Angelina Castro, Cherokee d'a*s. I don watch p*rn die, maybe that's why luck runaway from me self
|
what of we wey double chance sevilla nko. I will surely be back and better, is just that some teams are now in my blacklist forever, even if dem dey play against under 5, I go run away, not even run, I go fly away Peter, fly away Paul..... |
Gody05:I tell u, Az like 50 something minutes goal die |
alexistaiwo:ayam very stupid ni, when I give am x2 at 1.25 odds and the game was just about 3 minutes away and alabi never reduce the odd, I knew something is wrong but my village people tell me say make I just close eye play am. Between which, if I no play am, how alabi go pay ur funds sef, am glad I atleast contributed to ur success... |
Sevilla don kill me oo, abeg I don get hamstring injury, reports suggest it will take me 4 weeks to recover... Goodbye Alabi, if I use my 15k to buy Jeans and some t shirts, some olosho go think say I don hit am small hence na free puyo I go dey get... Thank u very much |
chloride6:Az go still score, na around 55 min to 65 mind dem like to dey score their own goals.... |
Abeg, who dey watch sevilla match? Does it look like sevilla sold it, am asking so that I can know where to direct my curses, maybe na the agents wey buy and sell ni oo or the board or the players or the manager. Thank u in advance |
AXYZ:Gambling na bastard, na to go india go collect strong jazz now, i hear say Alabi go collect him own jazz from in between heaven and earth.. So the guy plans for us no good at all... |
Glad that I survived Psg 10 mins draw, psg no even play one shot, I should ve gone for 15 minutes draw lol |
#inter |
alexistaiwo:bro, eibar at home be like burnley of epl o, even Penaldo team rough am before them win for die minutes, I know sevilla is useless but I think they should end the season on high note especially their morale after dumping the bus team.. I pray I don't regret the decision she. well, it's part of gaining more experience |
if sevilla no draw this game, I will take break from punting, this is a team wey just dumped Buschester utd at old toilet nah. Ben yedder, na today I need u most |
alexistaiwo:Thank u bro, e pain me say I no play ur yesterday game, I go don cash out as soon as I see 40k cash out even if na Almighty barca dey play.. Wish u best of luck too... Stay bless |
fabiano09:OK sir but u never know how much I don cheerfully give Alabi this month alone.... |
alexistaiwo:check it out. B941EWWPZARAQW-1006935 it's a huge risk becux 10 min x is not my spec but This is gambling anyway , punting is just a name to sweet quote am... |
fashrola:thank u, I later settle for 10 min x |
clintonbusquet:My brother, I took a massive risk that I may later regret but it's OK B941EWWPZARAQW-1006935 |
alexistaiwo:Thank u God, I was about napping the game, I just said make I come check this place for the last time, so which team I fit replace am fox na 30+ plus I wan chop, it's either all or nothing |
clintonbusquet:I see no reason why bayern won't win but goals market would ve been more safe or Dnb, as for celta vigo, they are playing against a team wey don accept their fate so they have nothing to lose than to just dey hurt some teams, such kind of match should ve been totally avoided but I wish u massive luck and note, that is just my 100% opinion.. |
Abeg, why is everyone running away from psg, shey their mbappe, cavani or dimaria get injury ni coz I no get time again to check those stupid match betting previews wey go still cast my tickets... These days, na to just choose teams and pray for luck... make somebody reply me before napping this ticket jare. Thanks |
chr1s:for u praying that my dearest barca go lose today, ur ticket don already cast in Jesus name. Amen |
alexistaiwo:My own remix 6RS2NBW, well, na wetin I know sef than to dash alabi money? |
It's like champions league draw don affect juve morale since they don hear say na Penaldo dem go meet again... Oh lawd, pls blow the trumpet, I'm coming home!!! |
Gody05:And I talk am oo, not knowing that na holy spirit was speaking through me... |
oh boy, and one dude gave spal 1x and staked heavily on it... This life sha |
This oloriburuku psv wey I just need am to win just 0-1 last week... Ur team bus go get accident one day by God grace. Shameless match fixers |
torres2:I no think am oo, especially for heavy stakers like you. |
If man utd or juve mistakenly draw tonight, so many people go commit suicide tonight and I fit be part of them...
|
Monsuru1966:ur xamax don score oo, e be like say alabi still like you. |
Look at Aston Village life, any team I place my curse on, e dey stick on them wella, see Lyon life too, see udinese life... is my God not a wonderful God... |
ghostfacekillar:do u think if we are gurus, most of us wouldn't be millionaire by now.. Guy, run while u still can or see urself signing for Julius beggar and be hating urself. My advise, RUUUUUUNNNNN..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 48 pages)


