Gracias124's Posts
Nairaland Forum › Gracias124's Profile › Gracias124's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 73 pages)
SPF247 Abeg please por favor |
SPF247:congratulations abeg consider me |
i don tire |
i will name my daughter south east |
gumi wan chop white meat |
KINGSODD:i no get funds again i will join una tomorrow |
monsuru56:swear to God this account na yours? |
so nobody win shi shi today? gambling na scam hunger don wound me |
WhiteIverson:i forget say ucl dey next week na to avoid Barca tomorrow |
which kind calamity be dis? ![]() sporting no wan do over2. 5 i don kpai |
KINGSODD:may we wake up to green nn |
KINGSODD:we pray for green |
richmanrichard:hope you didn't stake 50naira |
today is bloody what a day for alabi ![]() |
na dem sabi useless mofos |
no be life |
na scam |
God epp me |
Puntingnoob:this man i think the potential win for this kind of long tickets is giving you orgasm. to boom even 3 games accumulator na war but u u dey gather 20 games for ticket and expect them all to favour u |
make una no waste your time there will always be that team that will work for alabi |
nobody go win shi shi today ![]() |
femi4:thats why they are in prison it made them perverts |
i will never play draw again |
when we struggle every day to get our daily bread. Africa who do we offend abeg? |
RealityKings1:its true |
children are a blessing produce them anyhow na God dey feed us |
na God dey feed us stop being afraid |
Dada4me:just 35k? buy her suya ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 73 pages)

if you played this my combo , go collect your money. The last game was cancelled.