NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:52pm On Feb 23, 2016 |
yorme, na u go close gate o  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:40pm On Feb 23, 2016 |
Goodnight Gracelanders My darling ruthobaz, I miss u this night o Bye! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:36pm On Feb 23, 2016 |
Dreamcome2ru: Goodnight Gracelanders,abeg make manus17 no 4get to lock the gate o. Manus don dey him village now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:35pm On Feb 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:33pm On Feb 23, 2016 |
[quote author=Tracer post=43194344][/quote]ok sir, use as much space u can  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:32pm On Feb 23, 2016 |
justified10: lol I dey wait mod wey go ban me o..lol. abeg make I sleep..
tomoro bro. Nothing u fit do mods o. they are like air. Goodnight |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:31pm On Feb 23, 2016 |
justified10: God we see us..diaris God in everything.
*********** gudnyt everyone, I need to rest my eyes and fingers...
greycious, lock d gate if manus17 no show up. I no be gatekeeper, I go soon sleep too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:28pm On Feb 23, 2016 |
justified10: welcome, futy? yobe? Futy should be yola. Na mautech dem dey call them now I guess. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:26pm On Feb 23, 2016 |
justified10: o yes...even OTEDOLA still came to borrow from.me last week, but I told him not to refund it sha...
do u know I am d owner of Lagos - Ibadan express way? yes, dat busy road...na me get am..d federal government pays me 5k per motor wey pass d road 24/7.. please dont tell anybody o.. even Linda ikeji has not gotten married cos she dey beg me to propose.. Take it easy o. better state it's a joke cos mods don ban me for this kind thing b4 o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:25pm On Feb 23, 2016 |
we dey complain of space tracer still dey waste am. Continu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:19pm On Feb 23, 2016 |
justified10: he don hear already.
*********** omo, c how many pple dey view us.
fraih sef dey here...fraih dear, ur new dp is cute.. make I no lie ehn, u are beautiful... No be only u go check this new dp o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:18pm On Feb 23, 2016 |
make una pass small na, can't even see my own comments  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:16pm On Feb 23, 2016 |
greatness366, welcome back o. Long time |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:14pm On Feb 23, 2016 |
climate10: Hello chai...climate, me na weather. Please introduce urself. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:13pm On Feb 23, 2016 |
justified10: greycious.. ok, I go lyk do men in suit on ur wedding o. U don dey think about wedding ceremony already.....abeg o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:12pm On Feb 23, 2016 |
justified10: I am not really eyeing blizzydodo , na ha name I dey eye.. No eye her name jur |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:07pm On Feb 23, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:04pm On Feb 23, 2016 |
BlizzydoDo: na yur wife b dat + y yuu de fear Justified Justified dey eye u too and I no want wahala Na wife to be  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:02pm On Feb 23, 2016 |
the way are pages are moving ehn....fear dey catch me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:01pm On Feb 23, 2016 |
Dreamcome2ru: Na yorme closed d gate yesterday,we need someone to do same today nah Na true sha, I Bleep up |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 11:00pm On Feb 23, 2016 |
BlizzydoDo: smiln, I yaf hearing yuu Be fast about it b4 justified or Ruth sees us  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:56pm On Feb 23, 2016 |
Oyehomie: I no dey take am black again...milk nd sugat don dey there now....Sleepin mode activated.... Tnx for tellin m Even me sef know say I Bleep up now. Should have let u keep the nights watch |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:55pm On Feb 23, 2016 |
Dreamcome2ru: Greycious sabi burst bubble sha. I for don leave am make e enter that pot hole ba? Evulz  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:53pm On Feb 23, 2016 |
BlizzydoDo: tank yuu No o, thank me with ur contact ni o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:52pm On Feb 23, 2016 |
justified10: face ur book..go and read..stop reading my letter to Abbie. Me I'm just after the well being of Gracelanders ni o  And abbie25 happens to be one of them. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:51pm On Feb 23, 2016 |
Oyehomie: Tomao again? Ahhhhhhhhhh Hun....according to Chumaster. Enjoy ur black coffee  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:48pm On Feb 23, 2016 |
BlizzydoDo: lolz, I wish say na banana sef I think it's Do do in yoruba. Not plantain o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:47pm On Feb 23, 2016 |
Oyehomie: [size=36pt]Oyehomie is gonna be here till 11:59pm wen d election will be finished...running on Power Bank...lol...wanna b d first to congratulate d Graceland President... ziiip ma Cold Black Coffee[/size] Sorry to disappoint you but voting ends tomorrow by 11:59pm  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:45pm On Feb 23, 2016 |
this BlizzydoDo ghe fine o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:44pm On Feb 23, 2016 |
justified10: which kind mumu try...oshi I didn't expect them to loose by just a two goal margin. Assnal dey disgrace England I swear. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:43pm On Feb 23, 2016 |
justified10: so sweetheart, how any toasters did u get before, during and after ur interview today Abbie don turn sweetheart now...hmmm continu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Greycious(m): 10:42pm On Feb 23, 2016 |
Dreamcome2ru: Chai,Hmmmm"it's just a matter of time"okay o. Beeni ifa has spoken  |