NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 5:14pm On Jun 05, 2015 |
blym: he no matter as long as na me dtey pay ur bills(salary included) U cnt pay me...use ur money patch ur uniform |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 5:13pm On Jun 05, 2015 |
babatawa: :X i noticed something
You hate me  Ohhh u jus noticed? I hate u wit passion sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:54pm On Jun 05, 2015 |
babatawa: you won't understand, na hunter language him dey use Who ask u nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:53pm On Jun 05, 2015 |
babatawa: Temmy4kay Observin since haliluck started walkin... Walking? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:53pm On Jun 05, 2015 |
iykebesbt1: my bae? She ain't got no muscle on her benz. She's straight.. Oh rilly? Eyyah sorry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:27pm On Jun 05, 2015 |
majidyusuf: you wan use 1 Stone kill 49 birds abi 49 birds  How? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:23pm On Jun 05, 2015 |
Gazaliah: Yeah my e-little sister,I did....
You con join all dos boiz together,I fear you  Lolll I jus dey hail dem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:22pm On Jun 05, 2015 |
Stancity: Just reading that alone, am rejuvenated... Thou my soul can nøw rest cus i have won the battle.. Awww u sweet lyk chiweengum |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:19pm On Jun 05, 2015 |
blym: I love bn watchd, neva had a bodyguard nt minding if she's a weaker vessel . . Who u dey call bodyguard? U sef gateman  My salary plenty pass ur own nd my suit fine pass dat ur uniform |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:17pm On Jun 05, 2015 |
iykebesbt1: lol, don't mind haliluck. She was just being silly. I will certainly pay her back. Pay me back? Last I checked u strted it...took a picture of ur bae's legs nd posted it here sayin it was a picture of my legs |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:16pm On Jun 05, 2015 |
hilsocial: Good morning Haliluck Good morning abi na afternoon sef just dey use my moniker score goal anyhw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:12pm On Jun 05, 2015 |
Stancity: Haliluck where are you baby I'm here!!! Miss me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:11pm On Jun 05, 2015 |
idee91: Dude, What are u talking about ? I'm also confused....shey u said he sniffs d gutter in front of his house mayb dats d problem |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:10pm On Jun 05, 2015 |
Na waa ooo....4rm 339 to page 352 unna dey fear person
Nywaiz hw unna dey? E-bro Gazaliah hope u prayed 4 me Stancity, majidyusuf, idee91, hilsocial nd co hope u r all fyn Babatawa hw market? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:53pm On Jun 04, 2015 |
Stancity: Money is under statement... Am ready to put my life on the line for u.. Ur lyf ke?? Wait first I want u alive |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:53pm On Jun 04, 2015 |
majidyusuf: No worry, just hop on let's continue If I hop on I'll break my teeth |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:49pm On Jun 04, 2015 |
Miccoy whr hav u bin? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:47pm On Jun 04, 2015 |
Stancity: Sweety i knw.. Just wanted to get that mosquito outta my ear.. U sure?? Cos u were so fast 2 dish out d money 2 buy me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:45pm On Jun 04, 2015 |
Gazaliah: My baby,don't worry.Allah will choose you mr right.....I know by that way,I will be respected ......
Let them know say I be your brother cos they wan know who I be to you To whom it may concern Gazaliah iz my E-broda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:44pm On Jun 04, 2015 |
majidyusuf: I no want blisters for you leg way i dey lick No dere wont b any blister...I'll wear padded socks |
TV/Movies › Re: Zee World Movies And Soaps Official Fan Page by haliluck(f): 9:40pm On Jun 04, 2015 |
kaywiluv: So touching.....Yash is sleeping outside jst to ensure Ansh is safe with Prashant. The jugde adjoin the case to d nxt day n ask Ansh to stay over at Prashant so he will decide who he will stay wit in d next hearing. I dnt tink dat judge was objective at all...definitely prashant wud spoil dat boy rotten jus so he wud choose him...I jus hope ansh wise pass all dis ice cream nd spaghetti dat devil dey giv am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:32pm On Jun 04, 2015 |
majidyusuf: make i drop haliluck first No drop me...no fuel 4 town. Dnt worry I wud trek |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:31pm On Jun 04, 2015 |
hilsocial: Hahahah. Lemme nt tell u my mind sha. I see ur reasons. I ve nt asked haliluck out, when I am convinced on her u will see e-fight. Meanwhile, deracathy has been my crush since so chill. So when I decide u will know. I wont wait 4 u till wen u decide |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:30pm On Jun 04, 2015 |
erisegun: lol.... U wicked o. Shey na u say u wan stone am...I jus dey ginger u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:27pm On Jun 04, 2015 |
Gazaliah: Haliluck,not what you think...How can I insult you.I don't know you will see that oooo.  U dnt want d ryt man 4 me!!! If any of dem bribes u 2 hav me he wont respect me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:24pm On Jun 04, 2015 |
Stancity: Bae this is unfair.. Was with u yestaday and wetin i dey see .. Must u make me sorb Its unfair na.. Cant remember doing u any wrong.. I wont do dat 2 u now....infact I dunno who hilsocial iz ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:23pm On Jun 04, 2015 |
majidyusuf: let's gerrout of here before those monsters come Lol  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:22pm On Jun 04, 2015 |
Gazaliah: Majidyusuf Stancity
Na me give Haliluck to Hilsocial oooo.Please,back off
In vexing mode Nd wen did dis exchange happen I tink I hav d ryt 2 choose d man I want |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:21pm On Jun 04, 2015 |
erisegun: lmao.... E do me mak i stone d man d day he folow DG cum our camp4 swearing-in* d guy black lyk nigerdeltaboi and babatawa+gazaliah Abeg u 4 stone am sef mayb he 4 release TT by nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:19pm On Jun 04, 2015 |
hilsocial: Haliluck is Gazaliah ur father? He is behaving like a good dad. Oh so nw he is behaving lyk a gud dad cos u feel he's on ur side ryt? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:17pm On Jun 04, 2015 |
Stancity: Name ur price make i go sell 1 plot of land for Wuse Zone II I am not for sale!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:16pm On Jun 04, 2015 |
Gazaliah: Na who go bribe me make I give Haliluck to?
Cc Majidyusuf,Hilsocial and Stancity So i'm nw sumtin pple hav 2 bribe 4?... I feel insulted! |