₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,121 members, 8,420,472 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:55 PM

Toggle theme

Haliluck's Posts

Nairaland ForumHaliluck's ProfileHaliluck's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 41 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 6:50pm On May 08, 2015
babatawa:
Abeg o! My hand nur dey

na e just dey follow me yarn say him like ur back tyre i nur evn look whn him bin dey show me...
I no get any back tyre so na lie u dey lie, na me nd u 4 dis thread
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:36pm On May 08, 2015
Gazaliah:
looool....She no be Yoruba? Ko gbo ede but o gbo eke!!!!!
it be like say she don dey smell fish oooo

#I no dey dia oooo...#RunAway
Since wey u nd babatawa dey talk u see say I no put mouth abi...na me gbo eke abi? I knw as I go take handle 2 of unna...evn if u run I'll still catch u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:32pm On May 08, 2015
theSpark:
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.


Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all
I dey greet u 2...I no knw wetin 2 talk ooo
Tell ur frnds say u no wan hear..no mind dem na do dey go dey depress pple
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 6:14pm On May 07, 2015
babatawa:
Coz i sabi you now.. you know one Halima Balarabe for your class?
U no sabi am in short u no sabi anybody
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:31pm On May 07, 2015
kogistan:
just trying to be sure of the personality behind d veil (user name) o babatawa.
No mind am joor....he sabi do amebohr
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:19pm On May 07, 2015
Gazaliah:
hahaahahhhahahahaha.....like ke?Na dat baje you take spoil am.......She Neva let the cat out of the bag nah!!!!!!Don't push me bro.......she go vex with wat you typed ooooo.
You no sabi amebohr jare
#smiles
Abeg who are u pple talkin abt
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:53pm On May 06, 2015
babatawa:
anty toju bole...
Uncle toju bole erun olongbo
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:46pm On May 06, 2015
babatawa:
Munafika sad
Uncle Alabosi
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:44pm On May 06, 2015
kogistan:
lol, yes o group 1. hw ar u and life after skul?
I dey fyn...lyf afta school no sweet at all...person jus dey sitdown 4 house 4rm morning till nyt, nt 2 talk of d annoying questions u keep answering sad
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:41pm On May 06, 2015
Gazaliah:
Yeah,I know wetin I dey type....Just making jest of babatawa Ni jare
Carry on abeg...he deserves it
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:40pm On May 06, 2015
babatawa:
why una con dey open una self nyansh for NL so?
Wetin b ur own na
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:15pm On May 06, 2015
kogistan:
Yeah, you got me right.
Are u Halima Balarebe?
Yes! cheesy Samuel Stanley of grp 1 grin grin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 5:10pm On May 06, 2015
babatawa:
he's a Guy for God Sake
Beht if na gal no problem abi?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:20pm On May 06, 2015
Gazaliah:
loolz....
Abi you don dey vex be that?....Ma binu ooo Baba oko miii... tongue
Baba oko miii?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 4:18pm On May 06, 2015
kogistan:
u welcum, yes o. i am stanley and u?
Wait r u Samuel Stanley of U10AC
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:28pm On May 06, 2015
kogistan:
So u too na accounting graduate from abu?
Yes, i think so o, cos i went to jamb office and met a student that had similar problem who processed his own application in less than 2hrs and he was told to check for it effect within 3 weeks. one of our course mate went to jos jamb office and he was directed to Jamb HQ abuja.
if u can please rush down to abuja and process it rather than going to skul, but if u ar sure skul will be faster then go for it there.
Tnx alot...yes I am....r u also an accounting graduate 4rm abu?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 1:06pm On May 06, 2015
jemimaa01:
seriously?congrats...pls can you tell me how you processed it,shay u didn't have to go to sch??what would I need and all...thanks

cc:haliluck
D lady called me 2day...she said I'll hav 2 go 2 Abu nd collect a letter 4rm d admission office nd d admission list on wich ur name appeared wen u got admission....den u wud hav 2 take dem 2 abuja deir head office so u can strt d process....nd she also said d earlier I strt d beta 4 me
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:13pm On May 06, 2015
blym:
not sure jawe. . Skuls r different. . Mayb u can make inquiry 4rm jamb office to verify 4 facts. .
If it's lyk dis lemme goan strt processing my owm....nawa ooo d whole system is messed up
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 12:09pm On May 06, 2015
idee91:
Naso o... Na after our set don suffer, things start dey change.....
*Kargi follow us from 200 level rearrange people Gp
*Na after bagudo won leave us him come change for good. (Heard his bak sef.)
*See A.Bello, close to 50 spill over cos of him course both 1st and 2nd semester.
*boiz see fire for that department.....
Lol...tnk God sum of us graduate sef, if u combine Kargi wit A.Bello jus kneel down tnk God say u graduate....it wasn't easy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:56am On May 06, 2015
babatawa:
you and who wan go senate go beat person?

carry mouth like chainsaw cheesy how many pipo u fit beat sef
I go take my chainsaw mouth comot ur head....I knw say I fit beat u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:25am On May 06, 2015
kogistan:
its my pleasure. it took me less than 3hrs to process my application and about 2weeks and some days for them to effect d change on their site.
Do u tink It was dis quick cos u went straight 2 deir head office?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:24am On May 06, 2015
blym:
it ws exactly six months b4 the new jamb number gt released. . U welcum
Six wetin shocked shocked chaiii r u sure
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:06am On May 06, 2015
idee91:
Dem don do person from village be dat o. .....
Ah ! But that frustration go plenty
Honestly ba dis our set d pple wey dem follow 4rm village na dem plenty pass...if 2 say we knw we 4 jus do deliverance wen we enta 300 lvl....aprt 4rm abu as a whole u no see as we u10Ac suffer 4 accounting dept
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:04am On May 06, 2015
babatawa:
ah dey tell you, that go be like 18months for house after graduation...
Na 2 go senate building go beat dem nd force dem 2 send our names go NYSC b dat oooo...chaiii God 4bid bad tin
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:02am On May 06, 2015
2el:
To all ABU PCM statement of result to be ready by July*

Cheers.
Tnx...but I heard 4rm a coursemate of mine who iz in zaria presently dat we wud b collectin certificates nt SORs nd a sum of 6000 wud b needed 2 get it...how true iz dis
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 8:21am On May 06, 2015
kogistan:
Yes o, Thanks ma. yes i didnt go to skul o, i went to Jamb HQ in bwari with my a.b.u admission letter and jamb notification slip dats all and a cash of #5000 for d Deletion process (#3000 for d application and #1500 for the poly jamb admission letter ; cos u will sumit both )
Tnx 4 d info....how long did d process take
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:52pm On May 05, 2015
theSpark:
Really? undecided
Na me oh..
I tried to be humble about it, it just didn't work grin
Eh ehn....who told u dat story?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:37pm On May 05, 2015
theSpark:
Na me dey close the year. Do you know why 1st Jan is a public holiday? It is to honour one guy like that that was born on the 31st Dec

grin
Abeg who iz d guy?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:24pm On May 05, 2015
theSpark:
December 31
Really far 4rm mine sad I'm 5th
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:11pm On May 05, 2015
theSpark:
One month ahead



I see you were born in my month.
Wow u my birthmonth mate grin december wat?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:01pm On May 05, 2015
jemimaa01:
haliluck,kwana biyu..how's every?? and dd you hear from the jamb woman??
Every fyn ooo...I haven't gotten correct info 4rm ha...though she said she iz nt 2 sure bt dat wen she resumes work she'll find out if its goin 2 b a problem nd dat tinz dint use 2 b dis complicated till dis online reg of a tin strted....wen she's vry sure you'll b d first I tellsmiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:57pm On May 05, 2015
theSpark:
Hey where's everyone??
chikaodili345
benebaby
jemimaa01
hilsocial
majidyusuf
2el
McCoy
haliluck
idee91
stancity
babatawa

which of you was born in May?
Me I wento look 4 everybody...nd no I was born in December

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 41 pages)