Harlos's Posts
Nairaland Forum › Harlos's Profile › Harlos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 502 pages)
SpcAgtOko: It's a secret.Two of una get secret recipe here ni? I wan know abeg ![]() |
Jbluv55: Spokesman ke?Shey you go still dey think am ni? As ladies dey talk am. ![]() If work too much, e dey kill body o. Na money sure pass jare ![]() |
![]() |
Neutralise |
Lol. Happy birthday to you. Age is nothing but a number ![]() |
SpcAgtOko: harlosYour eyes are very sharp ![]() What has jbluv been giving you ![]() |
Jbluv55: Baba nor mind me Jare. Na last year tinz na, but me sef don hang bootsHang boot ke? When me is thinking maybe one day you'll be his spokesman ![]() Yesterday just dey boring like that jare, loads of work awaits me today. M helping dad with some supplies today... ![]() |
chocopearl: I see our dear thread keeps getting better. SO to my nl sweetees harlos, jbluv55, tolutweety, bantino, emmabest2000, dre11, elantracey and u yea i mean u missed u guys a whole lot. #backandberra#Chocopearl my one and only NL twin. Me missed you so much, why did you left without saying goodbye ![]() I keep on checking your profile to see if you haven't deactivated, don't you know it hurts ? ![]() |
Jumping king ![]() |
Dictionary ![]() |
Get an empty pot and pour the indomie into it with the seasonings, cover it and place it on fire for 5mins. Thats all. Don't add water...I repeat don't add water! |
Best of luck in your search |
Owned by a moròn but nit used by a moròn |
Sincerely speaking, I love your story. I really enjoyed reading three chapters together..... Is this the end ![]() |
I dunno what that means ![]() |
Jbluv55: I agreeTrue talk niyen jare, me sef don't like as he keeps mute on some matters. We don't understand the reasons for most of his decisions at least he should take his time to convince us, but instead na ![]() You sef gan too dey talk sometimes niyen ![]() My day was well spent. ![]() |
Jbluv55: You sabi say d tsunami wipe out plenty monikers, and so if others con dey waka e nor go pay Oga@d topWise decision niyen ![]() |
I think say na only mi no dey photogenic ![]() |
texanomaly: You did. ![]() ![]() ![]() |
Jbluv55: Hahahaha ......na me e write about pass sef but e bin make am d last tin wey e write b4 e deactivate that time.I no notice be dat o Tell me say na lie ![]() People don dey immigrant |
texanomaly: Hehegot you ![]() |
Odunharry: Gat exam this week...make una no 4get me if una dy pray oGod be with you and help you. You sef make you read o ![]() ![]() |
Xtarxhyne: huh ![]() ![]() ![]() Welcoming you nani |
Jbluv55: Nooooo o!!! Im nor get any probs wt dat one na. E bin step on some new members toes, na im me sef con step on im toe not knowing say e go come become emotionalUhm.... I knew dem girls matter dey among those reasons SMH so you sef na.... ![]() I no come know the reason why e no talk about you when e dey list on details about some guys e met here. |
lanicky: Happy sunday 'er1bawo ni omo mi |
Jbluv55: Seriously, I dey even find how I go take relate with d guy o. I sabi say I be one of those wey 'spoil im career' for here and I wanna make amendsThe establishment of this bar abi ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 502 pages)


I fit find contract give am sha 



. A number of peeps don't understand though, maybe because S E U N refuses to talk(I also don't like his silence @ times).
. I believe I'm not also in his good books but he misread me because I criticized him on a number of issues. I had to conclude he is an average Yoruba man who gets annoyed @ some criticism and so I stopped 
