NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:16pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Na only u abeg,dos guys are crooks Awwwnnn......baby  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:15pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Tanx,as dem don dash me hawdi wetin I go do now.....abi hawdi? Lmao!!! Them don take alteco sandwich us ooo....make Mo' baby sha no hear  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:12pm On Oct 15, 2014 |
Usherseun: @sabiguy, hawdi, omolizzy and finally kossyne, i dey always feel you on this thread, you deserve an award each from me. Loool! Baba mi, na boredom de make peeps de do that kind thing jare...thanks all the same. ah go de expect my award  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:41pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: As much as I liked dis ur sentence na our spoil am. Who n who? All of us here noni  |
Celebrities › Re: Am I Hot? by hawdi(m): 7:21pm On Oct 15, 2014 |
ismailaja: u ar going to beg for my heart at last, u shal see Lmfao!!! Now this is hilarious!!!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:03pm On Oct 15, 2014 |
Mogenerous: Good evening gbogbo ile, hope we are all good. Have really missed some wonderful people on here o buh i won't start calling attendance so some people won't be jealous! Presently on a low battery, no thanks to Lautech Ogbomoso, crazy place. Op to be back here full time again soon! Peace We I miss you ehn  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:02pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Abeg u too big to dey drop spit....lol. Bone am O se dearie, ah don pack the n*gga put for one side |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:59pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Leave am alone,I trust am e no dey mix any soup. N oh yes I dey observe That's "our" lizzy  ...been getting my back since 805BC |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:58pm On Oct 15, 2014 |
. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:56pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: Bros I no get strength o. But when ur laurels flash before your very eyes, no argue.  Looooooooool! Issokay na. I hear you |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:55pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Omo, na so you dey take weak?...just like that. We still dey pre-intimacy o....omolizzy shey u dey observe. I guess mixing two soups has its downsides. Lmao!!!! You no go kill me...ah don ex your matter...no vex ehn  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:53pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Hawdi answer am abeg,wen I turn it e-gf Spit don de drop for my mouth as I don open mouth down de wonder the guy stubbornness...he no de quick understand English ni |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:47pm On Oct 15, 2014 |
So Mogenerous sef been on ghost mode...God is watching you |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:46pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Lol...I'm sorry oo for meddling in your business. Its just that I fancy guys that defends their e-gf. Its romantic. Na wa oo, simple explanation no de understand you??! I weak mehn! Thanks BTW  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:43pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes. Before nko, na our two (you and i) de gather chop am na... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:41pm On Oct 15, 2014 |
sheyihandsy: Proud of that unilorin Bro but delay do happens. Number 1 Say una go gree yen, na lie! Na there una de so... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:39pm On Oct 15, 2014 |
Heineken: . Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear. So na if person take weed hin go de do slow abi? I'm learning! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:37pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: No mind dem,we go decide by n for ourselves. No force Exactly |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:36pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: Dude! This moves you pulling mehn. Na follow come o, no be here. Original something. No be china *duffs hat* Na so wordsplay turn me to wristwatch begin de whine me  . God dey!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:33pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Na finance jooor Lol So you go fit get more studs and tatts, those ones no do you?? Shuuu?!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:32pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: I am bt make hawdi gf just catch u,I no dey o Hehe, nigga's lucky, kossyne I mean...if to say I truly get ni, he for see himself without looking inside mirror |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:30pm On Oct 15, 2014 |
Sarhyd: Any unilorin student here? And has the mob num list been pasted? "Better by far".....  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:29pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Omo! If that guy defended his final year project the way he's defending this girl,...............well, make I no talk. Lmfao!!!!! Maybe I would have had an A instead of the annoying B I got abi, you can whine na, we see you!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:27pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: My brother e don tay ooo! Stopeeet! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:26pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Na today .. Now this is funny  Really  No be today  ? Ah don die..omolizzy, them don de cast us for here ooo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:25pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: I dey see you for HD! Learning from you!  If I hear. Na you be the boss na..buate sir!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:24pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: I'm sorry if my tone sound inappropriate. I know you re joking, it's just that you're quick to come to her rescue. Hawdi, rescuing pretty damsels in distress since 109BC...lol.. It's alright bro. We good! Loool! Wrong sir, na 108BC...oniyeye |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:23pm On Oct 15, 2014 |
emeka51: Bleep up Unijos so if i didn't pay 4k by nw i 4 neva still knw my faith. If them like make them paste it after 28th of dis month all i knw is dat i've already gotten my call up numb via email since last week. Enugu here i come.. Ahn ahn abeg na, pity peeps like Taiye4christ, and wordsplay sef, abeg!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:21pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: If u don get there, abeg no forget me. Na only minister I want. Not asking for much  Minister for foreign affairs  *rolls to Malaysia* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:20pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Lanre ni joor,wich kind Larry Se me wan de call am Larry before ni, Larry ko, lorry ni. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:19pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: No b as u tink FAA abeg. E-boo? Nah n d only tin wey dey sweet me now na service. Tell am abeg |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:18pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: No worry I dey feel u, but why both of u come dey tackle me Ok I no go disturb una again.And u can call me Larry (Lanre)
Shalom! We de tackle you 'cause of say you no sabi wetin you de talk noni. Better, just leave us. Ohh! Imagine, your even get almost fine name like this..noted anyways. |