NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:29pm On Oct 29, 2014 |
No tension Que Sera Sera I'll keep enjoying playing my soccer till I sleep off BabaGod's got my back, always!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:27pm On Oct 29, 2014 |
lilylurv: Ntoi seconded! abeg make I join N50 cab go sch 2mao go collect the thing as dem talk say make we come 2mao  Hehe, o se baby, me sef de enter my school tomorrow |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:25pm On Oct 29, 2014 |
daniel2000bc: I don't understand paid 4k i even received my call up number by email but when i login to print call up letter i see only two options available. 1. Change date of birth 2. Print registration slip Congrats bro, your own money sef dey part of the ones weh them go give us as daily feeding allowance be that  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:23pm On Oct 29, 2014 |
beegurl: For telling me I deserve what happened to me Err...nice smile ma'am..the smile sef de tickle me..  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:19pm On Oct 29, 2014 |
micxwell: You're a true Ladokite, and they're "stewpeed" looto.... lol  Abi na  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 11:18pm On Oct 29, 2014 |
Niyi47: Pls for those of us that payed the 4k can we still get our letter at our various schools, cos the link na bullshit oo. Noooooo! Ya all ain't getting poo! Just keep trying till you succeed  ...abi no be because say una no go fit go una school go collect na why una pay?! Ntoin!!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:47pm On Oct 29, 2014 |
niceeric: Bro Audi Hawdi lol.......i swear nothing don happen for lasu ooi....i called this afternoon and the students affairs people said ;maybe tomorrow sha' but I no dey fear though.....na Friday I go enter...que sera sera Alright then. All the best. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:46pm On Oct 29, 2014 |
sodiqyinka: u fit charge for mammy na Even when there's light in the 'hostels"?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:43pm On Oct 29, 2014 |
taiwoliu: tnx dearie, hp u v gotten urs?yep, na Friday Dem go distribute am but we nor sure if Dem go paste am 2mao. Issokay na. Thanks. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:39pm On Oct 29, 2014 |
Kennycyphers: YOU ARE NOT ALLOWED TO CARRY ANY OF THE FOLLOWING TO CAMP: They must be joking...even extension boxes and multipurpose adapter?? when they are not 'stewpeed', so na one socket make like 5 or 10 of us de queue on top abi..if I even get pass one phone nko?! Nonsense!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:36pm On Oct 29, 2014 |
Horlawoomey: NO VIGIL NO HIGH BP Just chilling......
Good night pals. Same here. Night man!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:34pm On Oct 29, 2014 |
taiwoliu: I swear, to enter schl no even sweet me again. Even if na 9pm Dem gv me d letter on Friday, I go reach 'gidi dt same day. I don tire I swear..... Loooool! No be only you, na today ah been plan beofre, but ah gaz chill till tomorrow, ah de enter tomorrow By God's Grace. Na letter them go give for Friday, but them go paste list tomorrow abi?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:23pm On Oct 29, 2014 |
AmegoA: To God be the glory! God knows why. And I accept what has been given to me for now. Na Bauchi dem push me go o. Na only me? In Achille's voice: is there anyone else? Or na only me? Lmao.....*holds laugh* congrats bro. I wish you all the best. Have fun, and enjoy their fura.  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:21pm On Oct 29, 2014 |
Marshiro, how far bro, seen your posting yet?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:20pm On Oct 29, 2014 |
Niceeric, how far your school, heard some peeps weh been no pay don see their posting, how true, and what's your own status?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:19pm On Oct 29, 2014 |
taiwoliu: I swear, fear dey catch me oooo...... Nd Lautech don say na Friday tins. I dey shiver gan ni ooooo *sigh* Friday loun loun??!  . God pass them |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 10:06pm On Oct 29, 2014 |
sodiqyinka: Funny enough, there are better I.T companies than Sidmach. It saddens me really. I tire faa!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:37pm On Oct 29, 2014 |
sodiqyinka: Mine has re-opened as well... See what they claimed to have spent #800 million on o. Nigerians I was just gon say this....N800m my black a.s.s. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:31pm On Oct 29, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:51pm On Oct 29, 2014 |
Sammyblaq: i dont think so...looks like a general rule for manual collection And that's not madness??! Issokay na |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:30pm On Oct 29, 2014 |
Sammyblaq: no bad bro. was at my school 2day...the SA instructed us around to check back by friday Sort of similar thing in my school...could they have prolly gone mad..again?!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:21pm On Oct 29, 2014 |
Adewunmi84: hmn!!!!see one of the half-baked graduates okonjo iweala talked about!!chai!!!no be only lick,u for put finger make im kuku become finger-licking....I pity the school wey u commot and ur future employer...OMG...U beta do 2-year service to learn how to spell very well from your colleagues That's too much man..don't forget she's a lady, learn to treat 'em with respect.....even if you were gon correct her, do in a constructive way, not this manner, it's very rude and wrong. Stay good sir. Cheers. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:18pm On Oct 29, 2014 |
trendiitee: yeah,,I changed my mind jawe.. Ohh! I see. I ain't entering until tomorrow sha |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 3:44pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy: Def. not today You can't be too sure  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 3:44pm On Oct 29, 2014 |
trendiitee: na dem sabi jawe.. I'm evn on my way to sch..so wateva it is,I just hope dey'll equally send it to sch Thought you said Thursday na |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 1:07pm On Oct 29, 2014 |
trendiitee: olanrewaju!!!!!!! U get bad mouth.... olanrewaju!!!!!!! U get bad mouth.... Hian!!!!!! Lool! You're only reminding him |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:57pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy: No be say u no get am. U just spend d money ni. So I wasn't referring to u padimi Oniyeye. Stay good man!! |
NYSC › Re: Nysc 2014, Batch C Ogun Corpers. Let's Meet by hawdi(m): 12:54pm On Oct 29, 2014 |
Mimi17: How comes this thread is soo boring?have not seen a lot of peeps posted to ogun thought ogun is hot cakee Baby, chill small ehn, we'll be with you shortly!! |
NYSC › Re: Nysc 2014, Batch C Ogun Corpers. Let's Meet by hawdi(m): 12:53pm On Oct 29, 2014 |
Tnot: My dream state for service  Me too  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:52pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy: Oya no vex but I was being honest sir. Abeg where dem fling u go? Ogun! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:52pm On Oct 29, 2014 |
micxwell: Sure I do know her..... Goodluck bro,.. You too sir |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 12:47pm On Oct 29, 2014 |
sabiguy: No be so my man. Too many mentions on here and other threads. U know say I no fit raise shoulder for u na . U don see Ur state? That one sef is 'raising shoulders'  . It's alright anyways. Nah, I ain't seen my State..'poverty is a bastard', remember?! So, I didn't pay  |