NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:22pm On Sep 26, 2015 |
chimajii: I have tweeted them, incase for those who want to go into panic mode. Then I saw that a certain girl already screenshot that msg on d dashboard, and they asked her if she did the digital sig somtin, she said she used d scannin type. And that's how they didn't say anything else . I kinda blasted dem for such foolishness, I mean, tinz like ds are what scammers wud prey on, and ppu wud fall for it, cause everyone wants to do stream 1. Don't be scare of stream II na human being dey d stream too nah. Pele. Team Lagos/Akwa ibom treated. Prepare for d bomb next week  **** don't get twisted *** # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:18pm On Sep 26, 2015 |
sammy2310: Abeg bros... u dey work for Nysc office ni...or na u write dre computer program for dem....how u take know all dis?? Yea sometin like dat  ***** don't get it twisted**** # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:15pm On Sep 26, 2015 |
socially4fun: Good evening PCMs This thread's growing at an alarming rate. It's difficult to keep up with info. Pls, wats d latest news? I heard someone saying the last digits of the call up no, will determine which steam one will follow. Pls how true? What's d last digit of ur CUN ? ***** don't get it twisted ***** # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:14pm On Sep 26, 2015 |
Kingnap: It's not true... The last digit is the platoon number Platoon number will b allocated in camp ******* don't get it twisted ****** # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:13pm On Sep 26, 2015 |
# GOOD JOLLY MOOD TONITE  . OYA E JE KA MILIKI SKELEBE SKELENE  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:12pm On Sep 26, 2015 |
blym: ah b gunner. Thunder fire gunners, man utd forever # |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by haywire1: 8:07pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:01pm On Sep 26, 2015 |
DonPsymon:
na so u do gra gra the call me stream II that morning. I no knw say na u sir biko # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:00pm On Sep 26, 2015 |
Ayima: ***800 which stream i be haywire1? Congrat stream 1 # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:40pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:38pm On Sep 26, 2015 |
Holumiedey: Wetin person go do now oo  No worri na stream 1 u dey # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:35pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:30pm On Sep 26, 2015 |
Holumiedey: 127580 DonPsymon: That's the same ish that happened to me. CUN 110, error message via phone... Everything normal via PC Stream 1 congrat  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:26pm On Sep 26, 2015 |
elmisti: Kikiki, keep deceiving ya slf.....it takes two pple to make E-boo...........why ar u facing the. Niggas alone....wat of d females..... Devil in human skin werey boy, u wan finger my brain abi. I smart pass u nah can't fall for ur silly trick lol Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka  try to finger ademasta brain he go fall # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:24pm On Sep 26, 2015 |
Holumiedey: When I checked with my phone, I saw the error message, but when I checked on my PC, the message wasn't there. What's d last digit of ur CUN ? # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:24pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: No issue again jor... Na yesterday be d real fight day...today na just comedy.(he yaf apologized to d gods) I don break ur balls jare, na my line be this ----------------------------- , if dey born u well step on my line  # Cc Devil Elmisti # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:20pm On Sep 26, 2015 |
DonPsymon: I didn't see anything on my dashboard bro 
Everything's normal... The CUN is normal too... No notification! If u see stream 1 congrat if u see notin dat mean say na stream II # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:18pm On Sep 26, 2015 |
2-2 thunder strike newcastle  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:18pm On Sep 26, 2015 |
DonPsymon: Yeah! 
I no know before say you be man u fan o  Man utd forever bro # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:17pm On Sep 26, 2015 |
elmisti: So u wan dey form innocence bah ........God is watching you on HHD Get serious jare and Free her frm d thread hullabaloo. She gat no issue in d disco # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:13pm On Sep 26, 2015 |
DonPsymon:

I still the wait that your stream I snap shot sha sha  Here it is, first and second image below # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:12pm On Sep 26, 2015 |
Harinholar: Hello ouse ...gud evening...Pls wotz going on ere abeg...haywire1 I saw ur mention bt I find it difficult 2 understand the whole essay...pls wotz going on... Walahi to God who created heaven and earth, I don't understand too but I think ademasta can explain beta Cos he kept putting u in-btw our lyrics. # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:09pm On Sep 26, 2015 |
DonPsymon: I don't want to comment sha sha 
Only thing I can say is I'm top of the league! Man utd forever and ever # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:08pm On Sep 26, 2015 |
seun305: Chelsea is losing and Falcao is warming up Reminds me of the day Kano returned 1.9m votes for APC and we were hoping on Ebonyi to catch up.
Can't laff alone Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:07pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: See ya bucca cavity... Na you suppose apologize, cos me and some guys don dey plan how we go use oduduwa chain take chain ur legs... ***anyways babatawa has bn held to confirm elmisti broke you loose from where he chained you***... Don't do what will make u go back there o. (Aro) Kikikikikakakkakakokokoko  , no Aro fit hold haywire, Im haywire and will remain haywire  . If haywire enter Aro protest go start abi u forgot say na last time wey protest started inside Aro u escape abi u don forget  . And yoruba say kosi bi o she le ton lara werey ko ma she gan gan gan, exactly d way u d3y always do gan gan gan  # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:59pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:55pm On Sep 26, 2015 |
wamenzy: Wetin dey happen here haywire1 and co y ona dey make noise for here
Nobody dey buy mb for anybody so make ona no dictate how person wan use am#datismy2cent# We must e-war reach 3k so baby go relax # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:54pm On Sep 26, 2015 |
Danator: Na wa o 
Na Chelsea dey chop 2-0 Walahi more sugar plentry for my belle today ooo, man City dead, Chelsh1t gonna die too, nna ego in my pocket # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:52pm On Sep 26, 2015 |
blym: Up chelsea *laughing hard** So u be Chelsh1t # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:51pm On Sep 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:48pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: A SENSIBLE HEAD LOOKS THIS WRITEUP UP THERE AND SORRY FOR THE WRITER- HE SAID AND I QUOTE ''IF THIS DIDN'T COME FROM THE BRAINS OF A MONKEY, THEN IT SURELY WOULD BE FROM THAT OF A SENSELESS MAN.'' **time to swap ur brain with that of my dawg(wise jack)**.
And to the future craps u gonna be posting, this single post counters it all, and will be used in all cases! **Heheheh, laffin in bantu language**.
#One love. What is dis one saying??  U said same tin yesterday fa. Damn u gat my guyz laffin over here, they b like who dey fvck is dis so-called ademasta. I be like ademasta na my boy anytime any day. So guy neva start wat u cant finish ooo, u started it and now u wan run,bahd guy  . U wan do moja mosa abi kikikikakakkakokokoko  . Anyway oya apologise so I can forgive u  One luv  # Cc Elmisti # |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 6:41pm On Sep 26, 2015 |
djflamini: Pls someone should help us abt dix mobilisation ish.does it mean am gonna b in stream2 or Wah?after una footbal make una tel me,meanwhile I wan go wash plate.Stream 2 ends 25thNov,and 24th is my Birthday.e go we'll sha. What's d last digit of ur call up number # |