TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 1:11am On Feb 13, 2023 |
Wahala dey Biggie house ooo 😆 😆 Wetin be this rubbish naa |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 1:09am On Feb 13, 2023 |
Wetin Blaq wan gain sef Titaniumental: See how this boys are mudding this girl this morning,instead of her to go to bed and self reflect on the show of shame that happened last night, she’s already thirsty to jump into another ship,! The lies are too much, like wtf
Blaqboi is bn petty though |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:29am On Feb 13, 2023 |
You see Kanaga and Bkue.... 😆 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:12am On Feb 13, 2023 |
House go turn kumbaya now |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:44pm On Feb 12, 2023 |
Why are they not showing Blue and Yemi convo |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:35pm On Feb 12, 2023 |
Miracle wished Yemi leave today 😆 On top babe wey no dey feel you |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:34pm On Feb 12, 2023 |
Miracle is useless... DoubleeDee: Miracle: what he's doing is not fair. He's a 30 yrs old man playing 20 yrs old tricks. What he should do is to let you go". Khosi: But I like him. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:31pm On Feb 12, 2023 |
Miracle is the most useless guy I have seen on this show... Just tell her I want you to be with me and not with him 😆 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:26pm On Feb 12, 2023 |
Are they talking Smoothgio: Na Everytime this Nigerian housemates dey like mud Nigeria at any given family discussion
Wo i dey go sleep since Biggie doesn't want me to see Blue and Yemi's conversation |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:05pm On Feb 12, 2023 |
Abeg how is my Baby Blue coping 😿 |
Foreign Affairs › Re: Beautiful pictures of Libya under Gaddafi by hayzed19(m): 11:03pm On Feb 12, 2023 |
It was not...they knew what Gadaffi want to do, that is why they need to end him... Same US-NATO wey dey cry for democracy in Libya, why not outcry for same in Saudi and Qatar God1000: I think Obama later admitted that it was a mistake |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:56pm On Feb 12, 2023 |
Wen be say na js3 and SS1 pikin full the team Smoothgio: Na noisemakers full that one fanbase
Na only how to brag them sabi |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:55pm On Feb 12, 2023 |
No go whine us oo , na me train Miraku ooo The best P4P in biggie house davodyguy: Oko Oba boys too get mouth when it comes to violence in Lagos ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:53pm On Feb 12, 2023 |
What of KSI, Jake paul, Deji... Youtube I boxers fight are scripted before na COOL10: @emboldened:
Lmao, to the best of my knowledge, only Logan Paul did that successfully. Some even say his fight with Mayweather was heavily scripted.
Now that he's ventured into part time wrestling, I actually see him having a career path there. He's a better wrestler than a boxer. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:45pm On Feb 12, 2023 |
Tyson fury as how... Isale Ijebu Eric Butterbean Esch wa okay 😆 Smoothgio: So because you assume Yemi lies,we should see someone lying and turn the other way abi??
Ko le work, that isale ijebu Tyson fury should better stop the cap
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:42pm On Feb 12, 2023 |
Na ologo Miraku, iyawo Khosi dey town now 😆 PlayMaker14: Your tenure don pass....  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:41pm On Feb 12, 2023 |
Dem no wetin dem dey do...all this to have their Mzansi winner and make Yemi the villian Pharoh: Biggy done mess up the house dynamics with his one sided shading. See all the guys eating alone now and without the ladies.
I don't see any content and fun in the season going forward. If mmeli was still in the house then I will be confident about Blue very well but she has been hit to be truthful. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:38pm On Feb 12, 2023 |
I just dey laugh as Thabana dey bottom 3... 😆 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:36pm On Feb 12, 2023 |
Me wey be MMA fighter for 25 years now... PlayMaker14: You don sign your d€ath certificate so? 
Egbon, nor go oh. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:35pm On Feb 12, 2023 |
I go rep am 😆 ...i dey oko oba side Make we jam for Ile pako 😆 PlayMaker14: Baba, catch the cruise come Agege Under bridge make we recognize you.
Nor forget to wear Yemi Polo for easy identification.  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:34pm On Feb 12, 2023 |
Enipe 😆 DOptical: Yemi ain't a liar! He's a free bird who's not married to any bitch in the house (certainly not one with a boyfriend and has been kissing Several guys) and can do whatever he likes! |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:32pm On Feb 12, 2023 |
😆 Me I dey for Oko Oba side....abi make we jam fit Ile pako 😆 Mayhem1: come to Agege underbridge I want to show you something |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:30pm On Feb 12, 2023 |
But an mouth dis one dey use fight davodyguy: Shaolin Master of Shaolin Temple |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:29pm On Feb 12, 2023 |
E get one for here...they are comrades as MMA fighters aroundnaija: Miracle get fans?🤔 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:26pm On Feb 12, 2023 |
I went through his page...ano see any TB of MMA at all Smoothgio: Hayzed na fool aswear
See as I choke with water just now cus of the werey |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:25pm On Feb 12, 2023 |
Ano see any trait of MMA fighter in him at all... Maybe an him jebete mouth he dey use for MMA sha Smoothgio: 😂😂😂😂
Guyyyyyy.....allow me drink water abegg
Wetin be this 😂😂😂 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:23pm On Feb 12, 2023 |
😆 ano dey there... Make Shaolin master no go beat Yemi for sleep oooo DOptical: Lmao 🤣
See fit guy na.. But one useless rapist that look like an overfed pig dey lie about one MMA. He thinks say na woman raping matter. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:20pm On Feb 12, 2023 |
MMA fighter wey no get one throwback on his page...dont mind that shomolu kamaru usman 😆 Smoothgio: Until then,make that agenda die
MMA fighter isonu |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:14pm On Feb 12, 2023 |
You did not know Khabib Nurmagomedov...the former MMA and UFC champion that went on 29 matches unbeaten... Na him train Shaolin master Miraku na.. Smoothgio: Walahi,you no fit make heaven
Wetin be Ana khabib
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:09pm On Feb 12, 2023 |
At least production don do wetin dey wan do... Make Yemi the villain and Bruce Lee as the victim.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:07pm On Feb 12, 2023 |
No mind am... E dey mock Shaolin master ni 😆 Smoothgio: Oya na
Make we watch dey go.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:05pm On Feb 12, 2023 |
Aba Khabib no fit do anything... Na bajaj mouth e go dey use fight 😆 PlayMaker14: Make Yemi talk nonsense first, na that time you go know say SIMP Miracle dey brutal.
I swear, he go damage Yemi Illegal mustache with one punch. |