TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:58pm On Jan 28, 2023 |
so calling someone Pussy and tell him to shut the Bleep up when he said nothing to you na tension...omo...i twale for you...that is disrespect not tension.. ItisHi: Yea but I don't think he can withstand the consequence. Small tension wey Miracle give an yesterday, he almost disqualified himself |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:48pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:47pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:45pm On Jan 28, 2023 |
He is...na why girl dey check am out... but Miraku,  na why he dey find partner in crime Lauryn41: Mmeli has a certain type of handsomeness sha
He’s a certain type of sexy 🤭 |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:44pm On Jan 28, 2023 |
wetin Yemi do you  ItisHi: you no see your fave want corner another guy babe. Something e no fit take. No worry boys dey observe am. |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:39pm On Jan 28, 2023 |
If they are handsome, they will not be worried...you see Kanaga, Thabang, or Juicy jay worry... sheybi Babe still dey check Mmeli out, who dey check Miraku out.... fitzmayowa: Mmeli and Miracle are sure coming for Yemi..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:22pm On Jan 28, 2023 |
wetin do babalawo |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:14pm On Jan 28, 2023 |
This Ode Olivia go just dey make Thabang shine... |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:08pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:06pm On Jan 28, 2023 |
Thabang is fucking smart... you go dey tell the boy i love you when you are drunk.. Baba say she should say when when she is sober..omo ogbon |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:03pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:59pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:57pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:55pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:49pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:47pm On Jan 28, 2023 |
why Jacob zuma look like Babalawo laidis  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:27pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:24pm On Jan 28, 2023 |
since when Sandra tell Mmeli the meaning of Yoruba demon like this...baba say himself wan be Yoruba demon  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:23pm On Jan 28, 2023 |
I swear I too love Juicy jay |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:15pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:14pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 9:56pm On Jan 28, 2023 |
Blue na werey...she don commot her spot for them  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 8:32pm On Jan 28, 2023 |
I still understand Yaya's own ....but Olivia Geezeem: She dey same WhatsApp group with my Yayalicious Yaya 
Nobody dey hustle them... na them be the hustlers  |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 8:29pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 5:10pm On Jan 28, 2023 |
na Yemi dey rush my Blue now ooo... Make BodyBuilder no come dey cry later ooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 1:36pm On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:42pm On Jan 28, 2023 |
|
Foreign Affairs › Re: ⚡️US Would Be More Sympathetic of F-16 Sale To Turkey If It Approves by hayzed19(m): 11:41am On Jan 28, 2023 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:57am On Jan 28, 2023 |
I swear... Khosi might not be up yet but at it stand, she is the favourite to win for me sha ... Alot of Nigerian women don dey do we stand by Queen Kososi already asif she is the sweetest soul in the house... Lauryn41: Oh you’re not Facebook or Twitter??
Your dumbass country women are rooting firmly for khosi
At least 50% of those unpatriotic hypocrites are supporting her because she projects their insecurities , clinginess and manipulative spirits |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:29am On Jan 28, 2023 |
Now that Yemi don get khosi and miracle is out of the equation....let see if he will stop flirting with Blue |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 2:39am On Jan 28, 2023 |
wait..shey Mmeli and Nelissa like each other ni |
TV/Movies › Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 2:28am On Jan 28, 2023 |
person wey be like Body builder wunmi590: Baba, nah that surgery bumbum dey make yemi head turn....
Ince him chop am once or twice now, him body go rest |