Heineken's Posts
Nairaland Forum › Heineken's Profile › Heineken's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 210 pages)
nabsprada: tah@8-2...lolz...been owkk jawe,been on low key,me back sha...aw av u been?lol. 10-2 sef. Am not doin badly. Still tackling wit my phone dou. Hoping to get a nu one soon. Plus mtn netwrk is crazy. |
3years? Boss you try o. How manage na? 3years and no kissing. U don fuc* up.....9ja gurls bad sha...make I hear say I no nack within One week |
nabsprada:ya nabs am countin. Like 8-2. Lol. Nabs 2days. What's happening 2 ya na? |
sodiqyinka: yeah, androidthat's one iss with android boss. Na only Swag android get. |
trendiitee: I dey low key ooooo. How ur side?. Lowkey no fit u jor. Me just dey sleep anyhow cos of this weather. |
sodiqyinka: hw far?boss I dey o. Chillin here. Rain things# |
Trendiitee and sodiqyinka...I see Una. Warido this afternoon? |
noordean: dnt mind dos pple jare,na y i hate mtn b datnoordean mtn worst. You need to see as I dey always suffer when tryin to browse most tyms. |
sodiqyinka: as in ehn. I get abt 300mb yesterday afternoon and dem suck evrytin b4 12 last nyt. i didnt download anytin o.300MB? Mehn!!! Boss android abi? |
sodiqyinka: Countdown...87days to camp.Mtn don die before sodiq. Nice one bro..we getting there! |
rashfat: Good morning every1, hw was ur nyt?boss we thank God. How far sir? |
trendiitee: u no evn grit me gudmorning b4 u dey talk abt kiss,,,No kiss 4 u my frnd!!!!!hahahahaha. Oya am sorry ma. Blow the kiss jor. Lol. |
trendiitee: God forbid!!!!!! My kisses aint dat cheap..strictly 4 dis house nd special pesns @dat looolll. Trendiitee I really need that kiss. |
nabsprada: morning bestie,pages wey person dey miss 4 house is alarming! @Sodiqyinka n jennyesh no countdown 2day abi na honeymoon tins... |
nabsprada: morning bestie,pages wey person dey miss 4 house is alarming! @Sodiqyinka n jennyesh no countdown 2day abi na honeymoon tins... |
funmies: Sept 30Wow!! A day to October. God save you. Lol |
purposefulzion: E nor good to dey carry last *speaking in Edo tone*...hahahahaha Aswear |
ladunsky: September 17wow!!! Another September 17th. Welcome dear. Am also 17th sept. |
trendiitee: She jst said yes bro,, come 4 chrch blessings oooootrendiitee na you 4get me jor. U can't even reply me ba? Me didn't forget you. I told the house my phone is sick na. |
jennyesh: With eyes filled wt e-tears and with e-joy in my hrt, I e- accpt..hahahahahaha. Wow!!!! At last! Congrats the surest Time keeper. Jennyesh allow my man dey update o. Make una no go e-kiss forget. |
nabsprada: #runs off 2 page 176#nabs kilon shele? Am ok. How's ya bestie? |
jennyesh: lol... I wudnt mind o so long the e-money is available to kip d e-love alive...jenny I see u. Wats gwanning? |
sodiqyinka: Lol... OK dearie. U are so caring o. U sure I won't ask u to be my e-boo like dis? Since that's what's reigning in the villa this days.time keepo I see u...how's work sir? |
A day without c'14 is like eating white rice without stew. I love y'all. Akerry the Boss....Osun tins. Trendiitee make I hear say I forget you. My phone is seriously effing up. How's ya bestie of life? All the babes in the house I hail o. Guys wassup? Is Mr pero on transit? Noordean you don confirm that ogun and ondo parol? Curiouses you need to get a nu phone asap. U wey be boss no suppose dey manage o. |
Titiluvly: Goodmorning House,to my swthrt Curiouses..hop u had a good nite rest..nice one titi. Watsup? how was ya day? |
trendiitee: Eeya, sowie abt dattrendiitee you know I can't even try that. I swear I miss u wella. |
omaimoje: afta givin birth to my last childno o. You won't need to be bad again by then na. |
omaimoje: lmao... m nt ready to b bad yethahahaha. Why na omaimoje? Its not too early. So when do you plan to be then? |
omaimoje: lmao....m still tryin to b bad, I neva bad yeteh!!! I won't say No too o. We teach each other how to bad na. Lol |
emeka51: I really want to be posted to Lagos because opportunities plenty they although cost of living is high in lag but I have a true Igbo blood I'll definitely prevail.emeka ao fr na? Wen ujay dey do convocation? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 210 pages)
wow,Heineken hope u re counting cos 28th will soon full dis thread

. no yawa sha, i'll b prayin so dat ur mumc will change her mind