Heineken's Posts
Nairaland Forum › Heineken's Profile › Heineken's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 210 pages)
trendiitee: Happy eid-il-fitri to all d muslim brothers nd sisters in d house..especially noordean,heineken nd sodiqyinka.. Adufe luvs u all.. Thanks trendiitee |
nabsprada: Happy Eid-el-Fitr house,special wishes 2 Noordean,Sodiqyinka and Heineken. Thanks nabs. U sure jor |
hephzibahbeulah: me nko? Fello housemates,pleasant evening o...so sowie i hvnt bin around lately,work no dey let me see road. I see i've missed a lot....newbie,i see u,welcome o.. With the longest name. 2days |
nabsprada: Heineken n trendiitee,una dey plan wetin I no know abi?. We dey plan good thingy wey go make C'14 beta ni o |
noordean: and u want mi to bliv dat?walahi boss. I slept around 5am when we cm back from town. Actually I faced my prayer o but I ddnt log out |
nelbaba: Nelbaba September 6th all the way wat a day .....the best day in the world I thank baba God for every!. Boss wetin you go come talk of September 17th na? Lol |
nabsprada: Nt ur businessit is..ama Mass communicator. |
trendiitee: Mind ya biznez oooooo ehnehn b4 u talk say I wan kiss u nw as u talk 4 nabsAma Mass communicator o. We dig in2 people's biz. Lol |
trendiitee: Oya u too send tfare. Cum jor. When you show u go get all wella...and ya tp back. The flexin won't be here o. |
trendiitee: Me I no knw dat's why I'm askin u. Oya show Abuja na trendiitee. Let's start from here |
trendiitee: Oya nw,,,wia we go meet??trendiitee na yu go choose na. Ama gentleman. Oya tell me |
trendiitee: Sowie swtie,,,oya u re my bestie,,,feyi is my bestest...agreed. Gurls and bestie. Wch one is bestest again trendiitee? |
nabsprada: Oga me ejor no vex,bt seriously I tot thisna kiss jor. Dnt mind him he's just foamin. Noordean how this salah go be na? |
trendiitee: Heineken nd Noordean......SMH for both of u ooooohahahahahaha ![]() |
noordean: so w r friends for sharing my one and only wife??. Badoo Noordean. No be so o |
noordean: so w r friends for sharing my one and only wife??. Hahahahaha. Not so. Lol. Badooo |
johnniewalker: any lady born September... I'm really looking forward to seeing someone with my date matchSeptember what are yu sir |
trendiitee: Mornin to u all...Akerry I luv u too.... Trendiitee I see u jor |
mrPero: Good Morning roomiesma gee 2days. Kip chilling |
Akerry: Good morning to u all...and Barka de sallah in advance. Akerry I see u |
noordean: tankz guardlol. Na lailatul quadri no make me sleep |
trendiitee: Mornin to u all...Akerry I luv u too.... Trendiitee yes na. Na Monday o. We nid 2 flex |
Good morning ma pple. I watched the house till dawn. I ddnt sleep at all. That's cos of the Love we share here. I love y'all |
urchbarbie: If na my own Uchechi, me too love u kwa?. Kwa. I like that word kwa |
trendiitee: No mind am oo,,na him dey beg 4 kiss..I trust my bestie(tnk God feyi isn't here)trendiitee. Thank God you didn't see anytin. Noordean no worry jor. She's still yours. Lol |
noordean: OMG!!! one whaat??comot jor noordean. What are frnds for sef? |
Akerry: TGIF....FLEXING MODE...heneiken, noordean, luvlycute, nasp, holarwoomey, mrpero, ajgentle, sojiboy,feyi, adufe, chibabi, emeka, claroo, jenny,kalushaiyke, beulah,orekelewa, meeky,uche and uchechi, west info,ibrochaka, suyamaster and all d newbies,u guys ar great. I love u allAkerry boss. Na you o. Very big friday. We all gon make it! |
trendiitee: No mind me jawe,,,I jst dey observetrendiitee make I take u go shawarma joint mk we go flex jor. Oya get ready |
noordean: u sure??very sure boss. I no go wan collect my boss boo na |
luvlycutebay: Same baby.Luvlycutebay 2days o. U go on transit? Our peeping na 2 make sure say C'14 people dey flex o. Make una no lack. Noordean approve am sef. Lol |
noordean: pls tell mi she is nthaahahahahaha. No boss. She's faithful and loyal |
noordean: pls i ll like to hear datnoordeen no wrry jor. She don bribe me. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 210 pages)

